Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,943 members, 7,980,383 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 12:57 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? (21290 Views)
Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Olowoshako(m): 7:54pm On Jun 21, 2023 |
Dem no they slim fit borrowed clothes? 27 Likes 2 Shares
|
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Zonefree(m): 7:55pm On Jun 21, 2023 |
Woman wey dey look for pikin no dey wear pant sleep for night. 187 Likes 5 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by FirstCounsel(m): 8:01pm On Jun 21, 2023 |
Hunter wey get only one arrow no de shoot anyhow 104 Likes 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Rikze: 8:02pm On Jun 21, 2023 |
Na from clap dance dey take start. Person size no dey determine the size of im sh!t When poor man drink garri dem go say na hunger cause am, but if big man drink garri dem go say na wetin hungry-am. 167 Likes 8 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by labake1(f): 8:03pm On Jun 21, 2023 |
Longer throat fly go follow dead body enter grave 40 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Bluezy13(m): 8:06pm On Jun 21, 2023 |
"Bestie Bestie na so Ada pant take shift" Courtesy: Nairaland 135 Likes 7 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Pathfinder2090: 8:07pm On Jun 21, 2023 |
Pikin wey dey find party rice no suppose fear dance 120 Likes 4 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by SonofGod231: 8:14pm On Jun 21, 2023 |
Soup wey sweet na money kill am. 115 Likes 3 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by phorget(m): 8:16pm On Jun 21, 2023 |
Pikin wen dem carry for back no dey no say journey far... Pikin wen talk say him mama no go sleep him self no go see sleep... 112 Likes 3 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by talented321: 8:21pm On Jun 21, 2023 |
1.Na determimation dey make okada overtake trailer for road 2. Na entitle mentality no make february complete. 56 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by PerfectStranger(m): 8:26pm On Jun 21, 2023 |
I no gree I no gree, na im dey comot person teeth. 96 Likes 4 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Breadandpeppers(f): 8:39pm On Jun 21, 2023 |
Person wey pour raw garri inside beans chop suppose know say im sheet go strong 128 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by donbachi(m): 8:42pm On Jun 21, 2023 |
Pikin wey dey suck breast,no know sey milk cost. 123 Likes 4 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Honeybadgerxx: 8:53pm On Jun 21, 2023 |
Dem no dey tell blind man say rain dey fall, if him enter inside him body go tell am 59 Likes 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by MechanicMike: 9:08pm On Jun 21, 2023 |
3 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by MechanicMike: 9:11pm On Jun 21, 2023 |
Olowoshako: Olosho romanse section is not a market place.....we spek English hear sir!!!!((no oofencse)) 6 Likes 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by alabig(m): 9:17pm On Jun 21, 2023 |
If de Oracle de demand too much we go show am the tree wey dey carve am from. 159 Likes 10 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by KnowledgeIsVast(m): 9:25pm On Jun 21, 2023 |
If the mountain no go to Muhameed Make Muhameed sef go meet mountain 22 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Jollos(m): 9:31pm On Jun 21, 2023 |
Goat wey enter glass shop need patient to pursue. 56 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by LUAN1: 9:37pm On Jun 21, 2023 |
Toto wen dey fu:ck too much preeq dey wide. Broke man wen dey find Nigerian girl dey chop insult. SIMP wen dey please Im woman go cry one day. 23 Likes 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Vinnie2000(m): 9:42pm On Jun 21, 2023 |
*Towtow no too get Water, but e dey baff Preek. *Anus no get Knife but e dey cut Shit. Means Might is not by Size or Name. 😕😒 58 Likes 3 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Ezechimma(m): 9:43pm On Jun 21, 2023 |
talented321:. Na over confidence make February no complete 15 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Tinububalls: 9:44pm On Jun 21, 2023 |
And I didn't see the famous quote of them all Na condition make carryfish bend. 87 Likes 3 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Sonnobax15(m): 9:46pm On Jun 21, 2023 |
Pikin wey dey for back no dey know how the distance far reach. 8 Likes |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by b0rn2fuck(m): 10:01pm On Jun 21, 2023 |
Prick dey argue, toto dey argue, na bed go settle their matter 60 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by PerfectStranger(m): 10:02pm On Jun 21, 2023 |
Merch: Otilo 80 Likes 3 Shares
|
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Sanguine(f): 10:02pm On Jun 21, 2023 |
Pikin wey say hin mama nor go sleep, hin sef go do night vigil Taya! School sweet, na exam spoil am. As you lay your bed na so you go lie untop am. Monkey nor fine, hin mama like am. Wedding nor hard, na you wan feed the whole world. Beggi beggi e nor good o, buy your own o, e go better... Na person wey wear shoe know where e dey pain am. One day na one day, sinner man go die he nor go fit come back to repent again. Jesus is coming soon, e don tey wey we dey hear am. 31 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by talented321: 10:04pm On Jun 21, 2023 |
You can go to court Ezechimma: 1 Like 1 Share |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by CaptainRahl(m): 10:11pm On Jun 21, 2023 |
1. E never sup no mean say e no go sup 2. To form craze no hard. The trekking wey go follow na him be wahala! 30 Likes 2 Shares |
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Vinnie2000(m): 10:21pm On Jun 21, 2023 |
b0rn2fuck: 8 Likes
|
Re: Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? by Slynation(m): 10:28pm On Jun 21, 2023 |
1. Tongue wey no stay one place, na teeth go bite am...!! 2. Nobi by power them take dey stand preeq...!! 3. You use gra-gra follow betting, they go use gra-gra chop your money...!! 4. Pikin wey say e wan first e papa get beer-beer, na bald hair go kill am... 5. Lizard and crocodile resemble but they nobi mate... 56 Likes 3 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
The Language Of Talking Drums In Yoruba Land / Feminism: Operationally Contradictory? / Criminals Building Camps In Edo Forests — Oba Of Benin
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |