Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,634 members, 7,889,033 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 08:52 PM

What Series Are You Watching Now? Part 2 - TV/Movies (2641) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / What Series Are You Watching Now? Part 2 (3630856 Views)

What Series Are You Watching And Who Is Your Favorite Character? / What Movie Are You Watching Now? / What Series Are You Watching Now? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2638) (2639) (2640) (2641) (2642) (2643) (2644) ... (2869) (Reply) (Go Down)

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 9:18am On Jul 19, 2023
So this Queen na Nigerian.... grin grin grin

Immediately I saw Joy Sunday, I know say nah, this one na Naija Pikin. grin grin
Na dem dey get this kind arrangement of names. grin


The thiccness tho... 🀀πŸ₯΅

1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 9:25am On Jul 19, 2023
Kaycee7:
E fit be around year ending I go get chance for Andor.

I don dey struggle with am since last year.... Everytime I dey fall asleep when I dey watch am. Na yesterday I use vex grab am... And it's been an entertaining watch since.
It's a nice political drama. And the story is well written. Probably the best I've seen in the Star Wars franchise.

I don't really care about the franchise and just dabble in the recent movies just to keep up with pop culture....but this installment is making me seriously consider committing to the franchise.
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by majesticguy: 9:28am On Jul 19, 2023
abduleez1:


Cap!!!!
Anyone wey tell you say Mai Ling no fear no understand wetin dem watch.

You think she's more powerful than people wey get the land where she dey. Why she dey fear go China back. When dem deport am her head go correct and she go lose everything.

She's only as powerful as the mayor lets her. Let's not kid ourselves. If Mr Buckley wanted to fvvk her up, he can. He wanted to after having the opportunity to mess her up. He only stopped his plan to eliminate her because he's a politician and he wants to win his election and doesn't want certain chaos that would occur in Chinatown if both losses their leaders.
If that man wasn't actually in campaign mode, Mai Ling career as a crime boss is as good as gone.

So all those talk of not scared na scam cos it was clearly written all over her face. Why dem dey beg for am to be released if she's that powerful. Dem for use her Tong go disrupt the place na whether no be bullet them go use flush everybody brains. grin

Na person wey ordinary noble citizen use police arrest and send go deportation camp na him you dey gas up as if correct big man wan seriously fvvk her up no be small thing. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

The only power Mai Ling enjoys in Chinatown is what Mr Buckley lets her. That's why she's trying to entrench herself in San Francisco's politics with investment in "big business" in order to buy more leverage.


My g, you don talk everything jare. I been no want engage that guy, make e no be say we day argue.. Make she and her minions dem try pim na, the bulls go use them count scores. Besides, members of the table no even like am and go even prefer say she Comot for the helm of affairs. Li Yong on the other hand, make I no call am simp Sha, but the guy day think with him prick, Las Las e go soon clear for him eyes.

If dem fit bundle Father Jun come rough up Young Jun like common criminal way thief bread, in front of him boys for him own house, come carry am go deportation camp, who be Mai Ling. Asides China Town, who Sabi the babe self.

You no see when young Jun day cap say he be dis, he be dat, for that deportation camp, the bull just tell am ogbeni day play come beat am up join.

1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by GloriousGbola: 9:33am On Jul 19, 2023
abduleez1:


I don dey struggle with am since last year.... Everytime I dey fall asleep when I dey watch am. Na yesterday I use vex grab am... And it's been an entertaining watch since.
It's a nice political drama. And the story is well written. Probably the best I've seen in the Star Wars franchise.

I don't really care about the franchise and just dabble in the recent movies just to keep up with pop culture....but this installment is making me seriously consider committing to the franchise.

Along with rogue one, it's the best thing that came out of the SW franchise in the past 5 years.


Just wait for luthens speech.
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 9:41am On Jul 19, 2023
GloriousGbola:


Along with rogue one, it's the best thing that came out of the SW franchise in the past 5 years.


Just wait for luthens speech.

No lies detected bruh....

Rogue One remains the best I've watched from the franchise. And it's the one that primarily led me to start giving SW some thought. Cos I largely don't give AF about the franchise. I'm not a big fan of space operas but that movie piqued my interest.
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 10:14am On Jul 19, 2023
majesticguy:


My g, you don talk everything jare. I been no want engage that guy, make e no be say we day argue.. Make she and her minions dem try pim na, the bulls go use them count scores. Besides, members of the table no even like am and go even prefer say she Comot for the helm of affairs. Li Yong on the other hand, make I no call am simp Sha, but the guy day think with him prick, Las Las e go soon clear for him eyes.

If dem fit bundle Father Jun come rough up Young Jun like common criminal way thief bread, in front of him boys for him own house, come carry am go deportation camp, who be Mai Ling. Asides China Town, who Sabi the babe self.

You no see when young Jun day cap say he be dis, he be dat, for that deportation camp, the bull just tell am ogbeni day play come beat am up join.

I been no wan talk before but na that fear wey the guy talk say she no fear na him vex me....

A whole crime boss like Young Jun and Father Jun na en dem disgrace like dat and person dey here dey cap nonsense. See as dem beat Young Jun like person wey thief 10 Naira for market, for him own house....πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Na im person dey call Mai Ling wey never face true existential threat before. She dey always get protection right from time even before she become the leader. Her late husband dey protect am that time, now na Li Yong and Mayor Buckley.

She get luck.... If to say na that hot headed police chief nab am, her own for be sorry.... grin grin
Dem dey hype person up like say no be area father dey cover am. Make dem make everywhere free and level playing field like the Hop Wei, we go know whether she go get mouth.

Walahi, that deportation camp scene make me laff die, person go dey form AGBA for no man's land, them treat him fvvk up.
Na that time I know say Chinatown no send your papa message as far as you no dey your strong zone, na OYO.
The way you call am "dey play" dey make me laff. grin grin

1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Illusioneffect(m): 10:20am On Jul 19, 2023
NeoWanZaeed:



Seems you don't understand what shock and involuntarily action means bro.

Go study human psych boss.


Besides, if the rest is boring to you.. Then you are among the amigos that only watch fight scenes in movies lol
I trust you are the kind of person that'll do something like that
I don't watch movies for action by the way, like I always say, I love movies for great cinematography, dialogue and comedy, and you really can't convince anyone that the Flash has any of that - bland CGI everywhere, I don't think the actor's whole body had enough screen time, bad and cliche jokes by equally a bad actor and they were two of them! Can you imagine.

With the way Barbie and Oppenheimer are trending, they could be making bank like Super Mario mostly Barbie

1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Kaycee7(m): 10:28am On Jul 19, 2023
abduleez1:


I been no wan talk before but na that fear wey the guy talk say she no fear na him vex me....

A whole crime boss like Young Jun and Father Jun na en dem disgrace like dat and person dey here dey cap nonsense. See as dem beat Young Jun like person wey thief 10 Naira for market, for him own house....πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Na im person dey call Mai Ling wey never face true existential threat before. She dey always get protection right from time even before she become the leader. Her late husband dey protect am that time, now na Li Yong and Mayor Buckley.

She get luck.... If to say na that hot headed police chief nab am, her own for be sorry.... grin grin
Dem dey hype person up like say no be area father dey cover am. Make dem make everywhere free and level playing field like the Hop Wei, we go know whether she go get mouth.

Walahi, that deportation camp scene make me laff die, person go dey form AGBA for no man's land, them treat him fvvk up.
Na that time I know say Chinatown no send your papa message as far as you no dey your strong zone, na OYO.
The way you call am "dey play" dey make me laff. grin grin
The one wey almost make me talk na when he say Mai Ling go fight. Even that small girl wey dey follow Ah Toy go beat Mai Ling wella if them leave both of them one on one

1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Rarre: 10:50am On Jul 19, 2023
Hijack ep5πŸ”₯

6 Likes

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 10:51am On Jul 19, 2023
Kaycee7:
The one wey almost make me talk na when he say Mai Ling go fight. Even that small girl wey dey follow Ah Toy go beat Mai Ling wella if them leave both of them one on one

grin grin grin
I dey wonder whether no be the same film we dey watch together.

E pain me say Mai Ling no spend one week for that detention camp. That her arrest sef, I dey suspect say na the man and him wife plan am to pretend to seduce Mai Ling and forcefully grab her money.

Where I wonder how smart the plan was is that wouldn't it have favoured them more if they allowed her to put more investment and took it all themselves instead of cheating her out so quick.
Anyways, guess the money she put was large enough especially seeing how desperate she was to get into the game.
I don forget sef say na β…“ of the Tong's cash she use enter scam business. cheesy

If no be Li Yong, na kill dem go just kill am throway.

1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by JohnnyMcCarthy: 2:52pm On Jul 19, 2023
πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by NeoWanZaeed(m): 7:03pm On Jul 19, 2023
Illusioneffect:

I trust you are the kind of person that'll do something like that
I don't watch movies for action by the way, like I always say, I love movies for great cinematography, dialogue and comedy, and you really can't convince anyone that the Flash has any of that - bland CGI everywhere, I don't think the actor's whole body had enough screen time, bad and cliche jokes by equally a bad actor and they were two of them! Can you imagine.

With the way Barbie and Oppenheimer are trending, they could be making bank like Super Mario mostly Barbie
It's clear your dislike for Ezra didn't let you see all these things you love in the movie
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by WriterNig: 8:52pm On Jul 19, 2023
πŸŽ₯ Gravity (2013) = 7.8/10 βœ”οΈ





Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by WriterNig: 8:53pm On Jul 19, 2023
πŸŽ₯ Ocean's 8 (2018) = 6.7/10 βœ”οΈ





1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by aleksa1: 9:29pm On Jul 19, 2023
abduleez1:


grin grin grin
I dey wonder whether no be the same film we dey watch together.

E pain me say Mai Ling no spend one week for that detention camp. That her arrest sef, I dey suspect say na the man and him wife plan am to pretend to seduce Mai Ling and forcefully grab her money.

Where I wonder how smart the plan was is that wouldn't it have favoured them more if they allowed her to put more investment and took it all themselves instead of cheating her out so quick.
Anyways, guess the money she put was large enough especially seeing how desperate she was to get into the game.
I don forget sef say na β…“ of the Tong's cash she use enter scam business. cheesy

If no be Li Yong, na kill dem go just kill am throway.
That thing wey those couple do her na well organized scam. Dem make her feel at home well well before dem show her shege.
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by majesticguy: 9:47pm On Jul 19, 2023
abduleez1:


grin grin grin
I dey wonder whether no be the same film we dey watch together.

E pain me say Mai Ling no spend one week for that detention camp. That her arrest sef, I dey suspect say na the man and him wife plan am to pretend to seduce Mai Ling and forcefully grab her money.

Where I wonder how smart the plan was is that wouldn't it have favoured them more if they allowed her to put more investment and took it all themselves instead of cheating her out so quick.
Anyways, guess the money she put was large enough especially seeing how desperate she was to get into the game.
I don forget sef say na β…“ of the Tong's cash she use enter scam business. cheesy

If no be Li Yong, na kill dem go just kill am throway.

Na wetin I day reason, na planned scam be dat..... That babe plan that stuff with her hubby. In fact the original plan na for madam to catch them when dem go don day knack each other, you no see how madam stage her self for door day look them, but Mai no day that loose.

But Las Las, Mai Ling go show them pepper, she fit send boys to off them.
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 10:31pm On Jul 19, 2023
majesticguy:


Na wetin I day reason, na planned scam be dat..... That babe plan that stuff with her hubby. In fact the original plan na for madam to catch them when dem go don day knack each other, you no see how madam stage her self for door day look them, but Mai no day that loose.

But Las Las, Mai Ling go show them pepper, she fit send boys to off them.

Correct you truly capture the details..

I no want make dem die ooo.... Na slow and premium suffering I want make she dish dem. To kill them too dey easy.

Na to kill the husband, leave the wife to suffer and frame am too make she loose all her property plus the scam money join. For America wey no respect women rights back then, na premium suffer she go dey. Na to live to see her failure. grin grin
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 10:33pm On Jul 19, 2023
aleksa1:
That thing wey those couple do her na well organized scam. Dem make her feel at home well well before dem show her shege.

grin grin grin

Make we dey look.... Make dem dey pray make Mai Ling no reason their matter. If not.... It's over. grin grin
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 10:45pm On Jul 19, 2023
Andor .....9/10


A slowburn that starts to pay off in the 3rd and 4th episode.
It's easily the best series in the Star Wars franchise and one of the best overall. It even rivals Rogue One.

Mehn, that Madam Maarva Carissa Andor funeral scene was top notch top of the line Cinematic masterpiece. Emotions was at the zenith, suspense and tension was at its peak, that episode was well crafted and executed. Her speech was quite moving, even me that was watching felt the powerful message, almost dropped a tear πŸ˜‚, and nearly jumped into the screen to join fellow comrades in the battle against oppression and fight for freedom. Everything came at a climax.

Then there's the On-program prison scene, where Cassian masterminded a jail break. One of the best episodes in sci-fi history.

It's a top tier political drama.... I never thought the SW franchise could conjure something like this.

The visuals was perfect. The suspense and drama was pristine, the score was great, the acting was great, writing and directing was premium quality.
Never expected it to be this good but Lucas Film cooked here. 😎

3 Likes 4 Shares

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by nani667: 11:16pm On Jul 19, 2023
Season 2 Part 2


4 / 10

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by DOyaskii(m): 11:37pm On Jul 19, 2023
abduleez1:
Andor .....9/10


A slowburn that starts to pay off in the 3rd and 4th episode.
It's easily the best series in the Star Wars franchise and one of the best overall. It even rivals Rogue One.

Mehn, that Madam Maarva Carissa Andor funeral scene was top notch top of the line Cinematic masterpiece. Emotions was at the zenith, suspense and tension was at its peak, that episode was well crafted and executed. Her speech was quite moving, even me that was watching felt the powerful message, almost dropped a tear πŸ˜‚, and nearly jumped into the screen to join fellow comrades in the battle against oppression and fight for freedom. Everything came at a climax.

Then there's the On-program prison scene, where Cassian masterminded a jail break. One of the best episodes in sci-fi history.

It's a top tier political drama.... I never thought the SW franchise could conjure something like this.

The visuals was perfect. The suspense and drama was pristine, the score was great, the acting was great, writing and directing was premium quality.
Never expected it to be this good but Lucas Film cooked here. 😎

This scene broke me πŸ₯ΉπŸ₯Ή. That was the best episode by the way. Definitely one of the best shows i saw last year and my personal fave in the "Stars wars Disney plus" circa era.

See the movie ", Star Wars: Rogue one" (2016). This is series is the Prequel.

1 Like 1 Share

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by majesticguy: 1:07am On Jul 20, 2023
abduleez1:


Correct you truly capture the details..

I no want make dem die ooo.... Na slow and premium suffering I want make she dish dem. To kill them too dey easy.

Na to kill the husband, leave the wife to suffer and frame am too make she loose all her property plus the scam money join. For America wey no respect women rights back then, na premium suffer she go dey. Na to live to see her failure. grin grin


Chie! This your comment off meπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 7:54am On Jul 20, 2023
DOyaskii:
This scene broke me πŸ₯ΉπŸ₯Ή. That was the best episode by the way. Definitely one of the best shows i saw last year and my personal fave in the "Stars wars Disney plus" circa era.


Mehn, this scene had me in my feelings too. Jail break finish but become more likely to survive in prison than escaping. 😒πŸ₯Ί

Definitely one of the best shows for last year. Why I love it, there wasn't any hint of gratuitous fan service in it unlike other projects.
I dey vex wonder how Emmys nominated Obi Wan without giving this one a shout.
Those people's decisions this year is suspect.
Modified: Just saw it was nominated amongst Best Drama Series. It's good. πŸ˜‰


See the movie ", Star Wars: Rogue one" (2016). This is series is the Prequel.


Yeah.
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 7:55am On Jul 20, 2023
majesticguy:


Chie! This your comment off meπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

Na so I see am. Revenge is best served cold. grin grin
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 8:22am On Jul 20, 2023
Very competitive list this year. Nice one.

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 8:26am On Jul 20, 2023
I see no LOTR for any nominations... 🀭😜

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 8:34am On Jul 20, 2023
Amazon CEO asking the right questions after burning massive amounts of money and hardly seeing ROI. grin


No be by spending massive budget, na by quality delivery. πŸ€­πŸ‘€

1 Like

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by ErenXSatoru(f): 12:03pm On Jul 20, 2023
abduleez1:
Very competitive list this year. Nice one.
I hope better call Saul wins

3 Likes

Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by Mrblaze06: 2:12pm On Jul 20, 2023
abduleez1:


Of course him go escalate am na base on say Young Jun na him son and on a norms person fit easily tag Ah Sahm actions as contrary to the Tong ideals. Especially with that deal with him sister. Normally, nobody go get free mind knowing say the biggest competitor and Ah Sahm na relatives, siblings at that. Blood dey say is thicker than water so everybody gats careful.
same thing chao said ," I don't believe you will make a move against your sister".
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 2:14pm On Jul 20, 2023
Mrblaze06:
same thing chao said ," I don't believe you will make a move against your sister".

Yep.
Re: What Series Are You Watching Now? Part 2 by abduleez1(m): 2:16pm On Jul 20, 2023
ErenXSatoru:

I hope better call Saul wins

I doubt.... Emmys have largely ignored that series for Award wins. It's always gets nominated each year but somehow ends up not winning anything. embarassed

(1) (2) (3) ... (2638) (2639) (2640) (2641) (2642) (2643) (2644) ... (2869) (Reply)

What Movie Are You Watching Now? / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread

Viewing this topic: Iamzealousman, phr0nesis(m), Agbogashi, Lana1(m) and 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 65
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.