Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,118 members, 7,997,902 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 08:28 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here (5208049 Views)
If You Are (uber/Taxify (bolt) e-hailing Partner In Port Harcourt, Come In. / If You Are Uber Partner In Abuja, Please Share Your Experience Here / See How To Register As An Uber Partner In Lagos Or Abuja (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5442) (5443) (5444) (5445) (5446) (5447) (5448) ... (5876) (Reply) (Go Down)
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 3:54pm On Aug 16, 2023 |
BAZ001: Lolz abeg I go like make you snap picture for Canada with an inscription of your moniker FYI Am a very tall and lanky person b like say you blind who get kleg You know wetin your mates don achieve wey don dey Canada you dey hear morning and night like say na Nairaland dey pay your bills You get future ambition na him you dey Nairaland morning and night instead make you focus on how you go make am for Canada na your type dey drop out from school over there cos them no fit cope I dey sure say na one useless and irrelevant course you dey do overthere. Person like you no fit do S.T.E.M course cos your brain no go fit carry am S.T.E.M course no be for empty brains like you I no even broke like you to the extent I go sell curtain to japa Even me wey still dey naija don achieve pass your papa wey dey canada this year alone : Next week I go complete payment for another plot of land for Benin wetin your papa don achieve so far Your mates dey buy land or car within a year of relocating to Canada Tell me wetin you Don achieve since you go Canada? 1 Like |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by dav1002(m): 4:47pm On Aug 16, 2023 |
BAZ001: Did I just read K-LEG Ire oooo May God not allow my enemies be eating chicken republic and still have k leg 😠9 Likes 1 Share |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by dav1002(m): 4:49pm On Aug 16, 2023 |
Gentlelife50: Na this one dey pain pass Especially for Ikeja, lekki phase 1 and VI 1 Like |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by BAZ001: 5:04pm On Aug 16, 2023 |
Larry1960: I mention ur name ? U get k leg ? U be NFA ? Person just know him DNA without mentioning name Make una help me look, se dis na straight leg or na k- leg 13 Likes
|
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by MrReeseG(m): 5:17pm On Aug 16, 2023 |
Pearl1910: Na hybrid I buy Fear come dey catch me But, fuel consumption has been good so far going to and from the office (even though I haven't started e-hailing yet as I intend to) |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 5:31pm On Aug 16, 2023 |
BAZ001: Baz I go give am your address now, cuz e don reach time make person beat you up for us. 3 Likes 1 Share |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 5:49pm On Aug 16, 2023 |
BAZ001: Mr man wetin you Don achieve for this life apart from selling your curtains and property to migrate to Congo . Any day anytime am richer than you I no broke like you my account balance and land investments are there for me you poor thing I sure say you go don beg up and down and probably took loans to migrate Does someone like me need to take a loan if I wanna migrate the answer is no I dey sure say you be destitute for where you dey or probably must have applied for asylum cos your papers no complete Na your type dey talk say dem dey abroad and can't achieve anything for 40years We no say you no dey any abroad people like you dey Benin or contonu dey claim say dem dey abroad 2 Likes |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Snoopy5: 6:02pm On Aug 16, 2023 |
BAZ001: Lol. k- leg + big stomach × lanky body = Kwasoko 4 Likes 1 Share
|
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:48pm On Aug 16, 2023 |
Snoopy5: You know the kind millions wey inside that stomach I no say your family generation no fit afford the lavish life I dey live |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:50pm On Aug 16, 2023 |
Snoopy5: You know the kind of Millions wey dey inside that stomach I sure say your family generations no go fit afford the lavish lifestyle I dey live I know you dey wish say you can go to eatery everyday which you and entire family members can't afford |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by dav1002(m): 6:55pm On Aug 16, 2023 |
Larry1960: I guess baz001 is seeing the leg from this angle Much respect 20 Likes
|
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by nifton(m): 7:24pm On Aug 16, 2023 |
Una no go kill person for here. Premium Content each and every time 12 Likes 1 Share |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Felicity001(m): 8:02pm On Aug 16, 2023 |
tojahh: Watin concern me with Nigeria problem Come join me I dey my mama house dey enjoy my life
|
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Felicity001(m): 8:26pm On Aug 16, 2023 |
dav1002: When I talk am even u follow dey fight me till tomorrow say I wish una death... Till today/tomorrow no proof. Dey play Na small small eye go clear Watin an old person sees sitting down a child will never see it even if he climbs an iroko tree 2 Likes |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by tojahh(m): 8:46pm On Aug 16, 2023 |
Larry1960: This one loud! |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Omoapena(m): 8:56pm On Aug 16, 2023 |
dav1002: You see this areas you mentioned, you can never pick a better trip on indrive in this areas… 1 Like |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Felicity001(m): 9:09pm On Aug 16, 2023 |
BAZ001: All of them don try me single bet dem fall yakata... Pope come join force with him puppets blacky and obi I still beat them like small children.... Dem no born their papa well... Ask them nah... their papa come dey call people to beg me to enter my dm dey beg me say him get body pain... Lol Them trye spiritually them fail Physically, them fail Mentality, them still fail Even till now obi and black ass smelling nigga still dey cry dey throw small small.jabs from afar. Can a child be greater than his father? The answer is NO! I dey my mama house dey drink Heineken Na my mumsy dey pay... Yes I'm a useless son... I gree .. but all of them no better reach me... Hahahaha Dia fada left Yash! Let's light up the thread a little more this place has been managing a few pages in the last week since they begged me to calm down, but I'm not liking it. Na only me carry GAZUZZ and RADAUTOWORKS come back to comment. How pikin go dey compare himself to GAZ and RAD. Shey him dey mad ni? non.sense 2 Likes |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 11:15pm On Aug 16, 2023 |
tojahh: Bros tojah no put fuel for this fire. Make we just comot go chop our ogunfe jeje |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 11:15pm On Aug 16, 2023 |
nifton: You no add HD version 1 Like |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 11:17pm On Aug 16, 2023 |
dav1002: You be another fool for this forum. Person go just come here small before you know it the whole teeth Dey outside. Why you and Baz like wahala like this |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by OnTimeNigga: 12:08am On Aug 17, 2023 |
You can market for other brands on your car as you drive your car and supplement what you make driving your private transport business with this product Car Glass Shades by Escrow Afrik . You can market brands to clients you transport and you can market to passers by who see your car as you drive on the road . It is a removable and reusable product that is branded with Business Brands and Business Details boldly on it wherever you drive your car . Easily removable and reusable at any time the way you wear and remove your shirt on your body .You drive with the product on your car . It only takes seconds to wear it on your car and it only takes seconds to take it off from your car . You can discuss with me here on how I can get it for your car and how you can advertise for brands on your car as you drive your private transport business and earn . 08109333756 You can drive with it because it is see through and you can even pass things through it and through your car window .. It leaves no marks on your car and it doesn't affect you winding your car Glass up or down while you are using the product . You can change it right the very next week and market for a new brand . You can also market your personal business on your car with it as you drive your car . I have various models of it This is what it looks like . Feel Free to Spread Word 2 Likes
|
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by BAZ001: 12:22am On Aug 17, 2023 |
Blackbishop: You dis man Babcock turn mechanic Na wetin u do feli be dis ooh, u go chuk mouth for him matter, u no go leave me now. Dt guy na Tinubu agbero family, him papa stole mandate dt is bigger than him. He’s stylishly paying subsidy but claims they are controlling market forces so fuel price won’t go up. How do u control market forces 5 Likes
|
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by YeyeGbami: 1:00am On Aug 17, 2023 |
Blackbishop: 4K bro 😎 |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by mejai(m): 4:25am On Aug 17, 2023 |
BAZ001:Maybe I neva wake up well, but wetin I dey see na inverted V-leg. First of its kind. 8 Likes
|
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by ReadaDream(m): 5:57am On Aug 17, 2023 |
Of all places to share your picture, you chose this thread... What was he thinking? 27 Likes 2 Shares |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by dav1002(m): 6:00am On Aug 17, 2023 |
Blackbishop:Kai.....stray bullet don come meet me like this 😠Overcharging black smelly mechanic I'm sorry for derailing the thread I was just trying to open the lanky guys horizon and make him see his leg diplomatically from Dr Congos point of view. Cos e be like eating too much chicken republic will make your legs look like a chicken no wonder they say too much of everything is bad. Love! 9 Likes |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 6:58am On Aug 17, 2023 |
ReadaDream: Now dem don leave am behind 2 Likes 1 Share |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 6:59am On Aug 17, 2023 |
dav1002: I gat nuthin but love brother |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 7:00am On Aug 17, 2023 |
mejai: Baz na bad influence for this forum. Am tired of that guy. Abeg who wan mend Baz001 I get him location now 2 Likes |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 7:04am On Aug 17, 2023 |
BAZ001: At least the agbero family better than some failed destiny with audio 45 million and staying up mama’s house with audio making it while still begging for car to drive on Uber at the back. No glory, No future even for the kids on ground cuz when they look at their father all they see is failure and they think well failure is an achievement. Just like father like pikin 4 Likes 1 Share |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by ReadaDream(m): 8:09am On Aug 17, 2023 |
Blackbishop:he was not informed.. |
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 8:30am On Aug 17, 2023 |
The fool @ baz doesn't have brains to know that you can position your legs any How for a picture You are too blind to know this Anyone available for breakfast at chicken republic this morning Bills on me Would soon leave bank now about to make more payments for the plot of land in Benin as a result of loan default. Once am done with the Payment next week I would be looking for another plot of land to buy @ bazz the broke fool what's your achievement in Congo so far I'm made for life, so I can't be selling curtain to travel to another African country 6 Likes
|
(1) (2) (3) ... (5442) (5443) (5444) (5445) (5446) (5447) (5448) ... (5876) (Reply)
Football (+Other Sports) Betting Season 12 / ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: Barbiturate(m), donbrowser(m) and 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 56 |