Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,183 members, 7,995,036 topics. Date: Wednesday, 06 November 2024 at 07:41 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread (1796682 Views)
BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1457) (1458) (1459) (1460) (1461) (1462) (1463) ... (3773) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:29pm On Aug 18, 2023 |
DaisyMellow:She can be unstable sometimes but definitely not 2faced. 2 Likes |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:29pm On Aug 18, 2023 |
This Baye wey suppose dey sleep dey reflect, she dey here dey talk about boys. Tomorrow now she go begin find lave go harrass another man. I no know the man wey dey trip for this ojuju Doyin sha |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Psychedelia(m): 11:29pm On Aug 18, 2023 |
Doyin don dey tell her usual lies again. Dey talk about her imaginary boyfriend. E say na "the US one, they don't know about him". Auntie, no dey cap that rubbish cap. THERE IS NO BOYFRIEND. Your market no dey sell. You are NOT in demand. You dey here dey try run package with Community Pennis (Cross), but even that one no want you. Damn. 3 Likes |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Clement1111(m): 11:30pm On Aug 18, 2023 |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 11:30pm On Aug 18, 2023 |
Ihavethingstodo: He deserves it He will go into his shell now Everyone will be happy life goes on Kumbaya goes on ✌ 1 Like |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by EmmyCC: 11:31pm On Aug 18, 2023 |
Baye and Doyin talking about man . Doyin is not ugly. 3 Likes |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by EmmyCC: 11:31pm On Aug 18, 2023 |
Aguwanyi:Good. 1 Like |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:31pm On Aug 18, 2023 |
Clement1111:Na question I ask na. Make we know if we go continue to dey fast and pray or make we come down from the mountain and relax small |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:31pm On Aug 18, 2023 |
Biggaboi:Yes |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 11:32pm On Aug 18, 2023 |
Threebear: Doyin actually look like a dry kpanla fish🤣🤣🤣 |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 11:32pm On Aug 18, 2023 |
Ihavethingstodo: No rest for Gee! 1 Like
|
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Threebear(m): 11:32pm On Aug 18, 2023 |
More from Venita " You never pick ilebaye in your team. Today you still dey toast Cross and you know Ilebaye likes him , why are you crying more than the victim ? Bastard, dirty girl " " You have to apply a pile of make up to look normal . Body looking like a malnourished thing . I'll show you shege " Omo if the world were fair, Venita is a clear top 5 candidate 😁😁😁😁 She brought a gun to a knife fight. 15 Likes
|
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:32pm On Aug 18, 2023 |
Psychedelia: just imagine the 2 least fine girls go dey imagine dey cap nonsense. Na so that one say she be virgin. Girl wey dey take make up sleep no fit get bobo, lailai 1 Like 1 Share |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by kowema(f): 11:32pm On Aug 18, 2023 |
Ilebaye is smiling right now and so is the world 8 Likes
|
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Aguwanyi: 11:32pm On Aug 18, 2023 |
EmmyCC: 1 Like
|
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:32pm On Aug 18, 2023 |
Uwosom:And what exactly did Illebaye tell him that made gang up and conspired against her 4 Likes |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by KNIGHTBlaed(m): 11:34pm On Aug 18, 2023 |
EmmyCC: Abeg, no let makeup go make you begin call Gala Shawarma o 5 Likes |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:35pm On Aug 18, 2023 |
Tatiana4u:So 3 strikes no longer result in DQ? As in did biggie just changed his own rule regarding strikes? |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:35pm On Aug 18, 2023 |
Aguwanyi:Yes o! Use this opportunity to hail Adekunle 1 Like |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 11:35pm On Aug 18, 2023 |
Ihavethingstodo: A very stupid boy
|
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by MrBiGGEST(m): 11:35pm On Aug 18, 2023 |
Venita like trouble .. lol |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by MamBi: 11:36pm On Aug 18, 2023 |
Tatiana4u: Na biggie do matchmaker. Anyway, shebi it is a social experiment? 1 Like |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Gbadoboy: 11:36pm On Aug 18, 2023 |
Threebear:Venita is just jealous of Doyin. Even though I am an Adenita shipper, I know where Adekunle's heart is. |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Clement1111(m): 11:37pm On Aug 18, 2023 |
Biggaboi:Una go ñeed 31days fasting oo Saturday party still dey tomorrow night |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by OldBeer: 11:37pm On Aug 18, 2023 |
Threebear:Venita for President 1 Like |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:38pm On Aug 18, 2023 |
Biggaboi:His house,his rules! Which means Illebaye may not be disqualified even if she gets another strike Although I pray she doesn’t get anymore strikes |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Geezeem: 11:38pm On Aug 18, 2023 |
Edu93: We move ooo 1 Like |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:38pm On Aug 18, 2023 |
Where Ade heart dey...No go mention that tortoise nose....Froggie don get imaginary boo already Gbadoboy: |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Clement1111(m): 11:38pm On Aug 18, 2023 |
kowema:I trust you guys to milk this situation till the last day It's allowed |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Biggaboi(m): 11:39pm On Aug 18, 2023 |
Clement1111:Kuku make am 40days and 40nights na as naija Jesus wey I be. Money wey I no go even see chop if she win. I don dey come down from the mountain like this. I dey hungry |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Alheeri: 11:39pm On Aug 18, 2023 |
Geezeem: Easy with soma ,na love he love he no kill personnnn.. Soma just called Ike ...my brother in strike.. 1 Like |
Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by Threebear(m): 11:40pm On Aug 18, 2023 |
Doyin should sha stop mentioning Venita's children. We mothers are as fierce as a lioness when it comes to our children. You can give us all the insults in the world but if you involve our child , that's when the gloves are off. Everyone there is Someone's child . A child doesn't stop being a child even at 40 . Respect everyone regardless. Doyin had every right to stand up for her friend but she crossed the line when she involved Venita's children. It's funny that some men there are fathers too , including the one that left his unborn baby at the maternity ward to come and rock Angel and Mercy in a pool.😁 Why is the responsibility of raising children always used to shame women? Men get away with a lot ...and it's time the society started holding them accountable too . Anyway goodnight. I have a child to nurture. 5 Likes
|
(1) (2) (3) ... (1457) (1458) (1459) (1460) (1461) (1462) (1463) ... (3773) (Reply)
BBNaija 2022 Live Updates Thread / Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |