Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,677 members, 7,968,961 topics. Date: Monday, 07 October 2024 at 03:57 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido (36028 Views)
Gistlover To Faith Morey: 'No Be Davido Papa Dey Bankroll You?' / Toke Makinwa Claps Back At Fan Who Accused Her Of Photoshopping / Mike Godson Reacts To Assurance For Chioma “Davido Made Us Look Like Small Boys” (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Allisgud: 8:12am On Oct 28, 2023 |
Davido response get as he be,una do bizness u no fulfill ur own side,now ur response is u accommodate him,did u tell him then that the rent is not free,davido is a typical example of his family dey hungry but he dey feed outsiders |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Allisgud: 8:19am On Oct 28, 2023 |
Davido response get as he be,una do bizness u no fulfill ur own side,now ur response is u accommodate him,did u tell him then that the rent is not free,davido is a typical example of his family dey hungry but he dey feed outsiders |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Banter1(m): 8:22am On Oct 28, 2023 |
SensualMan:Look at this one. |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Beverlyjean(f): 9:47am On Oct 28, 2023 |
Topmaike007: U are a fool... always hating on the rich ...like say na we tell una papa to fail una |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Topmaike007(m): 10:03am On Oct 28, 2023 |
Beverlyjean:mumu my father did not fail me the greatest gift a parent can give to there children is proper upbringing and I can see how you failed woefully on that, your parents really failed you on that 1 Like |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Calitoscassius(m): 10:11am On Oct 28, 2023 |
Davido appears as a scammer, going about taking money and not appearing and not paying people for services they provided to him everywhere. |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Teeklef(m): 10:13am On Oct 28, 2023 |
aremubabs:then if there are receipts and evidences,he should go through the right channel to ask for his money,not by shouting on social media. |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Sammy249: 10:50am On Oct 28, 2023 |
Think9ja: Bro that's the way it is in the weird money worshiping country but dammy krane too had made mistakes in his career past. Heard he is a drug head etc he didn't stay focused and let vices get the better of him at his peek and time of best opportunities bro |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Befii: 11:05am On Oct 28, 2023 |
It got me annoyed Davido talked food he gave sum1 - Riki childish! Be like d charity na only audio money. |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by aremubabs: 9:46am On Oct 30, 2023 |
Teeklef: Right channel like? Like the court? In Nigeria, the court of social media is the hope of a typical Nigerian against a big man. |
Re: Person Papa Dey Tweet Like Small Pikin” — Dammy Krane Claps Back At Davido by Teeklef(m): 10:08am On Oct 30, 2023 |
aremubabs:Then he should be expecting his money from the court of social media then. |
How Toyin Abraham, Lizzy Anjorin Fell Apart / Pierre Cardin Dies At 98 (Pictures) / Bbnaija Anto Shares Bikini Photos From Abu-dhabi (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |