Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,371 members, 7,998,763 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 06:53 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) (3319 Views)
Do Women Feel Early Morning Konji Too Like We Guys Do Feel Early Morning Boner? / Check Out My New Year Pictures, Shey I Fine? (pics) / I Don Misbehave Shey I No Go Suffer Like This (2) (3) (4)
Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 3:27pm On Nov 17, 2023 |
Just heard about this oladipps guy omooo the hustle is real abeg support me now ooo make I no kpai before Una go dey send me. Please enjoy what I have for you below https://www.youtube.com/watch?v=Q27magJz5UM?si=Nl03jde441qKPUZQ 3 Likes |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by TemplarLandry: 3:29pm On Nov 17, 2023 |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by rdsco(m): 3:30pm On Nov 17, 2023 |
8 Likes 2 Shares |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by iammo(m): 3:36pm On Nov 17, 2023 |
But your sound production are very good, hire a writer, a vocal coach 2 Likes |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Ginaz(f): 3:38pm On Nov 17, 2023 |
Good one but you need to work on the audio. it's too low to hear clearly and your vocals are not so smooth. 2 Likes 1 Share |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by garriAndsugar: 3:40pm On Nov 17, 2023 |
You try |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Gbadugbakun(m): 3:59pm On Nov 17, 2023 |
Oga sing dance hall songs. Rap is an American thing. Nigerians don't really value rappers. That's why we have very few rappers that have blown in Nigeria. Sing with pigeon and make your gbedu have cool vibes and watch how people would rush to stream your songs. 5 Likes |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Aaaaarghmed(m): 4:06pm On Nov 17, 2023 |
You fit no still blow if you fake your death.besides na popular pesin dey fake death . |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 4:16pm On Nov 17, 2023 |
TemplarLandry:What? |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Angrigowt: 4:20pm On Nov 17, 2023 |
Stop wearing winter clothes .....naija is hot and u no get cooling van . Remove those fake aliexpress print on rags u call clothes and begin wear singlet. White. American singlet 3 Likes |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Dshocker(m): 4:45pm On Nov 17, 2023 |
Iamdbull: Guy if you try am, you fit die from there go ooO!!! So abeg, no try am. 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by teewhyhomes: 4:55pm On Nov 17, 2023 |
TGIF! The weekend is around the corner. Enjoy yourself and donβt forget to reach out to us @Teewhyhomes for your next Real Estate investment. |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 5:17pm On Nov 17, 2023 |
rdsco:Thank you very much, we are working day and night on it. Thanks for the feedback 2 Likes |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 6:38pm On Nov 17, 2023 |
iammo:Thank you very much 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Nicepoker(m): 6:52pm On Nov 17, 2023 |
Partner with Airforce1. And resurrect each other's career. |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Mobahd: 7:07pm On Nov 17, 2023 |
Iamdbull: Are you still alive ? Wonderful |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by spencekat(m): 7:09pm On Nov 17, 2023 |
Skibii did it too |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by MichaelSokoto(m): 7:19pm On Nov 17, 2023 |
Baba, tie urself join bomb, or tie bomb join urself, u must blow walahi! |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 8:13pm On Nov 17, 2023 |
Ginaz:Thank you very much, it's just a rough record, the song has not been worked on 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by TheMensch(m): 8:24pm On Nov 17, 2023 |
Dbull my man Keep up man |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Emma513: 8:24pm On Nov 17, 2023 |
GOOD ONE |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 8:37pm On Nov 17, 2023 |
garriAndsugar:Thanks alot 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 9:39pm On Nov 17, 2023 |
Angrigowt:Come and buy for me please 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by purples25(f): 1:22am On Nov 18, 2023 |
Keep trying hard, you'll make it. I like that people are dropping tips. 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 11:03am On Nov 18, 2023 |
Dshocker:Godforbid oooo |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by CedarHoldings: 11:30am On Nov 18, 2023 |
Your music need spiritual support, you still don't know. |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 12:48pm On Nov 18, 2023 |
Nicepoker:My career hasn't started yet so it can't be dead 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 3:40pm On Nov 19, 2023 |
TheMensch:Thank you very much I appreciate 1 Like |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by SIMPonPatrol(m): 3:50pm On Nov 19, 2023 |
Ginaz: How are you doing sugar? Would you like to be my girlfriend? |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 10:10pm On Nov 19, 2023 |
CedarHoldings:Lol |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Angrigowt: 1:00am On Nov 20, 2023 |
Go run ajitu like shalipopi |
Re: Shey I No Go Fake My Own Death Too Like This?(pics) by Iamdbull: 2:23am On Nov 20, 2023 |
Angrigowt:Which one be Ajitu again? |
Good Men Are All Around Us / University Girls And Their Sugardaddies / To Nigerian Sisters...and Brothers Of Course
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |