Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,199,262 members, 7,970,939 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 06:13 PM

No Let That Money Finish For Your Hand - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / No Let That Money Finish For Your Hand (2335 Views)

Small Rain Wey Fall Dogs Don Finish For Area Na Wa O / Girls With Big Yansh, Nor Dey Finish For This Life. / Good Girls Done Finish For Naija (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Disruptor: 2:39pm On Nov 19, 2023
Omo e no easy,
Day and night man dey think.

Savings dey go down on a daily.

I know say everywhere go still good.

1 Like 1 Share

Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Disruptor: 2:54pm On Nov 19, 2023
Nackzy:

You no face pass me, sometimes i can't boost of 500 naira, but yet God still provides for me, to see person borrow 1k na like sucide for this country

Life no be competition of suffer sha,
E still get person wey suffer pass you.

Omo make we dey compare wealth and ideas, not suffering.
Life hard. But e go still good.

2 Likes

Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Chingyyy878: 3:08pm On Nov 19, 2023
Disruptor:


Life no be competition of suffer sha,
E still get person wey suffer pass you.

Omo make we dey compare wealth and ideas, not suffering.
Life hard. But e go still good.

πŸ’―
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by PrinceInTheNort: 3:09pm On Nov 19, 2023
abba190:
i just let u know that i know u
Nawa o shocked
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Nackzy: 3:29pm On Nov 19, 2023
Disruptor:


Life no be competition of suffer sha,
E still get person wey suffer pass you.

Omo make we dey compare wealth and ideas, not suffering.
Life hard. But e go still good.
Amen
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Starboytwo(m): 5:35pm On Nov 19, 2023
Cant relate.


Life's good.
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Poisonousman: 5:43pm On Nov 19, 2023
Starboytwo:
Cant relate.


Life's good.

Lol e dey your comment
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by CedarHoldings: 7:11pm On Nov 19, 2023
VinnyBaba:


He doesn't mean to Any Gender. sad

The Shege means HUNGER or Brokeness! πŸ˜’πŸ™‚πŸ™‚
is your own shege banza or ordinary.
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by CR777: 9:45pm On Nov 19, 2023
abba190:
thats why i made up my mind not ask again and never to help again.

Abba14, I think we both know where the problem is coming from.

Try and conquer that habit and see a change in ur life.

Peace

1 Like

Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Mhizzard(m): 10:45pm On Nov 19, 2023
Nackzy:

You no face pass me, sometimes i can't boost of 500 naira, but yet God still provides for me, to see person borrow 1k na like sucide for this country
who will borrow who?everyone is avoiding story that touch when it is due time to pay
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Mhizzard(m): 10:47pm On Nov 19, 2023
TrustNone:
as in ehn. But there's no how you won't spend no matter how tight your budget is. Just pray God keeps increasing cash.

that is the main thing
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Mhizzard(m): 10:50pm On Nov 19, 2023
Chingyyy878:
Another thing be say make you seriously pray make nothing carry you go meet/beg person for help this kind time cos …

Sure most of y’all can relate
who do you want to go and meet?is it the person that is concealing his/her own financial situation

1 Like 1 Share

Re: No Let That Money Finish For Your Hand by abba190: 12:22am On Nov 20, 2023
CR777:


Abba14, I think we both know where the problem is coming from.

Try and conquer that habit and see a change in ur life.

Peace
thanks man. i am happy that u defeated that thing
Re: No Let That Money Finish For Your Hand by Chingyyy878: 6:03pm On Nov 20, 2023
Useless country, I just dey vex

(1) (2) (Reply)

Nairalanders, Why Do You Like Lies? / Why Girls Don't Ask For A Guys Number On The First Day / .

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.