Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,593 members, 7,993,039 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 01:31 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / What's Your Experience Taking Colos!!! (2344 Views)
‘king’ Collapses After Smoking ‘colos’ In Anambra, NDLEA Reacts / NDLEA Intercepts Colos Consignment In Boxing Kits On New Year Day / See How Colos Drugs Are Turning Nigeria Youths Into Real Life Zombie Apocalypse (2) (3) (4)
What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 10:24am On Dec 03, 2023 |
Omo i say make i share my experience taking colos. On that very day i wan go play ball for field inside school, uniben to be precise, my friends wey con visit dey smoke i think say na loud, na i say make drag two puff, one tell me na colos and the guy wey i wan collect for he hand say na loud,i nor even reason na, i drag two puff,everything first dey normal, i wan use acohol highness take rugged am, when i reach field wan play ball na there i remember reach, when my guys con dey tell me weytin sup,i nor fit laugh, dem say na so i dey fall dey stand for field,i go play rubbish ball and i go dey laugh anyhow, when we reach dem need to bath me put me for bed because i don common line, meanwhile for my mind, i just dey say na so i go take die,i con dey say i nor go take anything loud again, the experience mad o. Share your experiences let laugh together. 2 Likes |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Foodqueen(f): 3:49pm On Dec 03, 2023 |
Are you sure your video wasn't uploaded online. 2 Likes |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by foxman04: 9:31pm On Dec 03, 2023 |
your brain still light .. when you start to take am consistently e no go move you again .. as I dey like this nothing dey shack me again |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Angrigowt: 6:21am On Dec 04, 2023 |
Dumb student. Read your books n graj 1 Like |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:17am On Dec 04, 2023 |
Foodqueen:na that i nor know because i nor trust my guys o, dem fit don post am |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:19am On Dec 04, 2023 |
foxman04:abeg make i stick to my drinking, my brain nor fit carry smoking. |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:22am On Dec 04, 2023 |
Angrigowt:lol op all join. |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by foxman04: 12:32pm On Dec 04, 2023 |
Sprinklepee: drinking with make you useless and weak as fvck I prefer smoking any day anytime twice on Monday morning. the Highness alone can last 4-5 hrs |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Makamatic: 3:23pm On Dec 04, 2023 |
foxman04: Collos 4 hrs , na lie . Worst come to worst na 30 mins , u done get urself back .if you come they smoke cigar and drink cold water , collos no fit make u comot line |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 4:44pm On Dec 04, 2023 |
foxman04:that one dey sha, but my drinking get guage,i nor dey do pass myself, and i nor dey drink everytime self. |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Blake755: 11:35pm On Dec 04, 2023 |
I remembered taking D5 feelings was out of the world was very happy 1 Like |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by MMG01(m): 5:30pm On Dec 05, 2023 |
foxman04:Bro if Collo trips carry for 5 hrs then you’re gonna |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by silibaba: 5:47pm On Dec 05, 2023 |
Sprinklepee: I don't do drugs, Sorry, no experience. Drugs na for people wey want turn JUNKIES in the nearest future. |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Nobody: 6:04pm On Dec 05, 2023 |
foxman04:Even ordinary SK go off the nigga. |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by Sprinklepee: 7:52pm On Dec 05, 2023 |
silibaba:lol op, na true sha, but men go still take am |
Re: What's Your Experience Taking Colos!!! by kereman1: 10:38pm On Dec 05, 2023 |
So me and my friend invited 2 girls over, I had the chubby one he had the tinted hair girl. My girl said she wants to get real high, higher than what az was giving, so we send someone to buy colos that night, she took 4 puffs naso she mezevu, babe dey aware of surrounding but cudnt comm, she was just muttering, luckily we took her home, My friend was curious and wanted to give it a try, with just 2 puffs, my guy off, he said something did "Tah Tah Tah " in his brain. guy just dey recite, don't leave me, madness is real, I see white light I dey try go but person drag me back. I mocked him the next day. I know of 2 people wey no fit Eva dey normal again for this life because of collos. If u are still a virgin to it avoid that shit, 4 Likes 1 Share |
(1) (Reply)
Breaking News Russia Based Nigerian Has Build A Nuclear Missile Called (biafra S / See Photos And Details Of Bankers Who Defrauded Banks Of Hundred Of Millions.. / Na Me Drink Pass: Nigeria Man Landed In Hospital After Drinking 4 Black Bullet
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |