Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,288 members, 7,998,470 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 04:31 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? (1873 Views)
I No Feel Carry My 20 Million Carry Ashawo Were Toto Surplus- Erigga Blast Saida / I Quickly Comot Her Pant Carry My Big Prick Knack Am - / From Shiloh To Wedding: Pre-Wedding Photos Of Couple Who Met At Shiloh 2013 (2) (3) (4)
Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:30pm On Dec 07, 2023 |
Good day, fellas. Abeg, na who carry my name go Shiloh? I just dey think about marriage since morning. 13 Likes 1 Share |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by 1TrippleCee: 6:34pm On Dec 07, 2023 |
God is telling you to be preparing 2 Likes 1 Share |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ahnie: 6:35pm On Dec 07, 2023 |
Wahalur Truvelisback: 1 Like |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 6:37pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:I know the person but I won't tell you. This I have seen. 5 Likes |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 6:42pm On Dec 07, 2023 |
How many girls u want give belle b4 u go marry? 1 Like |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:46pm On Dec 07, 2023 |
SyrusdeHansome:Na how many you know wey i give bele? Biko, no add salt to my injury. 1 Like |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:51pm On Dec 07, 2023 |
FalseProphet1:Pls, if you know the person, tell her make she take am easy. I dey try to organise things. 1 Like 1 Share |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 6:55pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:Bring 1 brown Fulani goat. 3 tubers of yam. I liter of red oil. 2 onion bulb. I sachet of salt. And I'll tell you the person. This I have seen. 3 Likes |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Coolsat(m): 7:01pm On Dec 07, 2023 |
FalseProphet1:E remain maggi 😂😂😂 7 Likes |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 7:02pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback: Na u impregnate Eliza de zobo girl, na u impregnate Nneka de akara seller, na u impregnate Chidimma, na u still impregnate Folake wer de sell fruits 4 street so, Mr man u want impregnate all de girls for ur street b4 u go marry? 3 Likes |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by FalseProphet1(m): 7:06pm On Dec 07, 2023 |
Coolsat:Prophets don't use Maggi to prepare their food. 5 Likes |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 7:44pm On Dec 07, 2023 |
SyrusdeHansome:I no be 2Baba. |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Shalommy(f): 7:56pm On Dec 07, 2023 |
This one think say..na every man woman dey marry. U go wait tireee. Oops! 3 Likes |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by SyrusdeHansome(m): 8:15pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:I knw say u no be tubaba but still u tu de baba girls 4 street, so go marry. 2 Likes |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 9:33pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback:You look like a short, black & broke boy. You can't marry in next 10 years. |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ExudeLoveToAll: 9:51pm On Dec 07, 2023 |
Beuberry: Go and work and leave others people's money. |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 9:55pm On Dec 07, 2023 |
ExudeLoveToAll:Poverty keep quiet! 🤫 |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Brandiebird: 10:02pm On Dec 07, 2023 |
Shalommy: You get beef before now 👀
|
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Namaster: 11:08pm On Dec 07, 2023 |
Check the USD/NGN exchange rate and let me know if you are still thinking about marriage. |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by pansophist(m): 11:10pm On Dec 07, 2023 |
Truvelisback: Shiloh pastor call you ni? |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by ikeno(m): 12:10am On Dec 08, 2023 |
Na him be the person chioma mama carry him name go Shiloh 1 Like
|
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by MrBroke(m): 5:53am On Dec 08, 2023 |
Na that man way dey your compound, him don dey eye you since na |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Truvelisback(m): 6:55am On Dec 08, 2023 |
Beuberry:From your previous thread, it's obvious that you can't make a good wife. You would cheat and bring another man's child for me. |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by Beuberry(f): 7:49am On Dec 08, 2023 |
Truvelisback:You sef can't be a good husband. You ll be a STD sharer. 1 Like |
Re: Abeg, Na Who Carry My Name Go Shiloh? by IVORY2009(m): 8:16am On Dec 08, 2023 |
(1) (Reply)
Double Dateing / Wetin Make I Do? / Dress Sense/style That Turns U On In A Guy/lady
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |