Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,440 members, 7,964,786 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 08:37 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die (6684 Views)
I Hear Say Odumodu Pick Race When He Jam Boys For Lasu(pics) / I Conquered Rape Yesterday..i Was Almost Framed(pics) / Yesterday I Saw A Black Man With A Huge Peniss , nude On The Roadside (2) (3) (4)
One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 9:35am On Jan 10 |
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock , One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/ Na so I enter my Car drive go House Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die? 11 Likes 4 Shares |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Uchenna10(m): 9:38am On Jan 10 |
Freshtruth: U get car de go quarters 30 Likes 2 Shares |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Prettygirl200(f): 9:41am On Jan 10 |
Freshtruth:Eyaaa take heart, do make you find another ashawo, God go give you the one wey no go quick die. 49 Likes 3 Shares |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Omihanifa: 9:56am On Jan 10 |
Maybe she was pounded to death 10 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 10:02am On Jan 10 |
Uchenna10:omo d tin done master me na those ashawos wey dey sufffer they turn me on. 7 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Moshybear(f): 10:13am On Jan 10 |
Wahala 1 Like |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Sonfethopia: 10:35am On Jan 10 |
Freshtruth: Lawfab hotel abi,lol. 1 Like |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 10:53am On Jan 10 |
Sonfethopia:no dear Niger cat side 5 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Demigod22: 11:06am On Jan 10 |
Since you have car, I thought you will use the car to go find her in the land of death. The gap between life and death is slim, very slim. And the beautiful thing about death is that death is even, it doesn't discriminate. 7 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Uptheante(m): 11:09am On Jan 10 |
You don find out wetin kill her? 7 Likes 1 Share |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 11:10am On Jan 10 |
Uptheante:them say na sickness 2 Likes 1 Share |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by missjekyll: 11:27am On Jan 10 |
What was the cause of death? You should probably find this out. 4 Likes 1 Share |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by kingbee90: 11:34am On Jan 10 |
Freshtruth: Oboy you sef don collect. You fit don collect that same sickness wey kpai her the last time una fvck. Rubbish! You dey drive car and yet you dey go ashawo house. You no get game. As a car owner, you can fvck so many normal girls if your game is tight instead of going to ashawo houses. Tufia!! 24 Likes 2 Shares |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by LeeSmart: 11:48am On Jan 10 |
Prettygirl200:Come make heaven make i see 9 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 11:49am On Jan 10 |
kingbee90:Ogun kill u there 12 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Elemosho478: 11:51am On Jan 10 |
You better get yourself check at an hospital 2 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 12:03pm On Jan 10 |
Hopefully, "her manhood will live on". How she die, violence or sickness? 1 Like |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 12:04pm On Jan 10 |
Elemosho478: He should wait 3 months. |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 12:06pm On Jan 10 |
Freshtruth: RIP (in advance). |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by jattopeter(m): 12:26pm On Jan 10 |
Very disgusting . We suppose gather beat am kingbee90: 1 Like |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Dzzzz: 12:44pm On Jan 10 |
You no be good Customer instead make you go check her parents to support. 4 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Rexymania(m): 1:05pm On Jan 10 |
This completely unresponsiveness |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by udomonday: 1:12pm On Jan 10 |
Freshtruth:they was one beautiful ashawo that I used to Bleep in portharcourt, one day I went to thier hotel and sat at the reception watching football with other guys, they are so many Beautiful girls in that hotel all of them sexily dressed, so she came to me and I ignored her because I had the intention of fucking another girl after the match, so she just left and went inside her room the next thing I saw wS was after like 5minute Was a fellow girl that ran and whispered to the manager and they ran to the girls room, I couldn't believe what I heard, the girl actually went into her room and committed suicide. Omo the whole area scatter everybody had to run for dear life, all these prostitute have very low self esteem and a little thing could trigger something disastrous in them. I still blame myself for ignoring her because she was like a friend to me, she always gave herself cometely to me and told me things about her. 35 Likes 5 Shares |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Tombrown3(m): 1:21pm On Jan 10 |
kingbee90: Did he tell you the kind of car? Or you think it's Lexus 😂😂 6 Likes 1 Share |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by crestedaguiyi: 1:21pm On Jan 10 |
udomonday: Her blood dey your hand like this, you go explain tire, God no go reason you 9 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by crestedaguiyi: 1:22pm On Jan 10 |
Tombrown3: Lexus dey come the board,ask questions |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Tombrown3(m): 1:25pm On Jan 10 |
crestedaguiyi: It doesn't matter sha. Op said it's only wretched girls that turn him on. I know lots of people who only like to fuckkk bad girls. They don't want anything else from them. 7 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 1:29pm On Jan 10 |
Elemosho478:I always check my self every month am perfectly clean have never slept with a woman raw in my life 2 Likes |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 1:31pm On Jan 10 |
faceland:to u and your family |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 1:35pm On Jan 10 |
Freshtruth: Everyone will die mumu (especially YOU who is foooqin a prostitute that just died of brief illness). You think I fear death like you and your pastor that wants to live forever? 1 Like |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by udomonday: 1:41pm On Jan 10 |
crestedaguiyi:I don't feel guilty, I just feel she needed me at that time and I didn't come thru. If I could see beyond her big classy girl facade that she hid under I would have been more responsive to her. 1 Like |
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Jewessgratitud3: 1:49pm On Jan 10 |
Uchenna10: That is how bad things have gotten. A Supposed responsible car owners soul tightly joined to the bosom of a LovePeddler till her death. She has simply gone to the great beyond with his essence and he will never remain the same. Drive car dey go look for Ashawo. Hian! Some peoples destiny needs total resetting. 3 Likes |
First Marriage Sex In Front Of Mama And Dady? This Is What They Do In Singapore / Wigs And Weaves For Men / See This Female Copper With Massive Butt, Why Is She Not With Her Colleagues?
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |