Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,755 members, 7,879,286 topics. Date: Wednesday, 03 July 2024 at 03:27 PM

One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die (6443 Views)

I Hear Say Odumodu Pick Race When He Jam Boys For Lasu(pics) / I Conquered Rape Yesterday..i Was Almost Framed(pics) / Yesterday I Saw A Black Man With A Huge Peniss , nude On The Roadside (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 9:35am On Jan 10
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?

11 Likes 4 Shares

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Uchenna10(m): 9:38am On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House

U get car de go quarters

30 Likes 2 Shares

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Prettygirl200(f): 9:41am On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House
Eyaaa take heart, do make you find another ashawo, God go give you the one wey no go quick die.

49 Likes 3 Shares

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Omihanifa: 9:56am On Jan 10
Maybe she was pounded to death

10 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 10:02am On Jan 10
Uchenna10:


U get car de go quarters
omo d tin done master me na those ashawos wey dey sufffer they turn me on.

7 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Moshybear(f): 10:13am On Jan 10
Wahala

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Sonfethopia: 10:35am On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?


Lawfab hotel abi,lol.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 10:53am On Jan 10
Sonfethopia:



Lawfab hotel abi,lol.
no dear Niger cat side

5 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Demigod22: 11:06am On Jan 10
Since you have car, I thought you will use the car to go find her in the land of death.

The gap between life and death is slim, very slim. And the beautiful thing about death is that death is even, it doesn't discriminate.

7 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Uptheante(m): 11:09am On Jan 10
You don find out wetin kill her?

7 Likes 1 Share

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 11:10am On Jan 10
Uptheante:
You don find out wetin kill her?
them say na sickness

2 Likes 1 Share

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by missjekyll: 11:27am On Jan 10
What was the cause of death? You should probably find this out.

4 Likes 1 Share

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by kingbee90: 11:34am On Jan 10
Freshtruth:
them say na sickness

Oboy you sef don collect.
You fit don collect that same sickness wey kpai her the last time una fvck.
Rubbish! You dey drive car and yet you dey go ashawo house.
You no get game. As a car owner, you can fvck so many normal girls if your game is tight instead of going to ashawo houses.
Tufia!!

24 Likes 2 Shares

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by LeeSmart: 11:48am On Jan 10
Prettygirl200:
Eyaaa take heart, do make you find another ashawo, God go give you the one wey no go quick die.
Come make heaven make i see

9 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 11:49am On Jan 10
kingbee90:


Oboy you sef don collect.
You fit don collect that same sickness wey kpai her the last time una fvck.
Rubbish! You dey drive car and yet you dey go ashawo house.
You no get game. As a car owner, you can fvck so many normal girls if your game is tight instead of going to ashawo houses.
Tufia!!
Ogun kill u there

12 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Elemosho478: 11:51am On Jan 10
You better get yourself check at an hospital

2 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 12:03pm On Jan 10
Hopefully, "her manhood will live on".

How she die, violence or sickness?

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 12:04pm On Jan 10
Elemosho478:
You better get yourself check at an hospital

He should wait 3 months.
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 12:06pm On Jan 10
Freshtruth:
them say na sickness

RIP (in advance).
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by jattopeter(m): 12:26pm On Jan 10
Very disgusting . We suppose gather beat am
kingbee90:


Oboy you sef don collect.
You fit don collect that same sickness wey kpai her the last time una fvck.
Rubbish! You dey drive car and yet you dey go ashawo house.
You no get game. As a car owner, you can fvck so many normal girls if your game is tight instead of going to ashawo houses.
Tufia!!

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Dzzzz: 12:44pm On Jan 10
You no be good Customer instead make you go check her parents to support.

4 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Rexymania(m): 1:05pm On Jan 10
This completely unresponsiveness
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by udomonday: 1:12pm On Jan 10
Freshtruth:
He get one babe wey service me well I find now go on new year day I no see am, yesterday night I say make I stroll go there again her room lock. Na one babe come hustle me I be like wet this gal wey dey dey this room na so she tell me say the gal die on Christmas day. Omo I shock ,
One of the Ashawo gal scream / Ashawo die Toto rest/

Na so I enter my Car drive go House


Una done fine gal for Ashawo quarters before una find out out say she done die?
they was one beautiful ashawo that I used to Bleep in portharcourt, one day I went to thier hotel and sat at the reception watching football with other guys, they are so many Beautiful girls in that hotel all of them sexily dressed, so she came to me and I ignored her because I had the intention of fucking another girl after the match, so she just left and went inside her room the next thing I saw wS was after like 5minute Was a fellow girl that ran and whispered to the manager and they ran to the girls room, I couldn't believe what I heard, the girl actually went into her room and committed suicide. Omo the whole area scatter everybody had to run for dear life, all these prostitute have very low self esteem and a little thing could trigger something disastrous in them. I still blame myself for ignoring her because she was like a friend to me, she always gave herself cometely to me and told me things about her.

35 Likes 5 Shares

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Tombrown3(m): 1:21pm On Jan 10
kingbee90:


Oboy you sef don collect.
You fit don collect that same sickness wey kpai her the last time una fvck.
Rubbish! You dey drive car and yet you dey go ashawo house.
You no get game. As a car owner, you can fvck so many normal girls if your game is tight instead of going to ashawo houses.
Tufia!!

Did he tell you the kind of car?

Or you think it's Lexus 😂😂

6 Likes 1 Share

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by crestedaguiyi: 1:21pm On Jan 10
udomonday:
they was one beautiful ashawo that I used to Bleep in portharcourt, one day I went to thier hotel and sat at the reception watching football with other guys, they are so many Beautiful girls in that hotel all of them sexily dressed, so she came to me and I ignored her because I had the intention of fucking another girl after the match, so she just left and went inside her room the next thing I saw wS was after like 5minute Was a fellow girl that ran and whispered to the manager and they ran to the girls room, I couldn't believe what I heard, the girl actually went into her room and committed suicide. Omo the whole area scatter everybody had to run for dear life, all these prostitute have very low self esteem and a little thing could trigger something disastrous in them. I still blame myself for ignoring her because she was like a friend to me, she always gave herself cometely to me and told me things about her.

Her blood dey your hand like this, you go explain tire, God no go reason you

9 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by crestedaguiyi: 1:22pm On Jan 10
Tombrown3:


Did he tell you the kind of car?

Or you think it's Lexus 😂😂

Lexus dey come the board,ask questions
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Tombrown3(m): 1:25pm On Jan 10
crestedaguiyi:


Lexus dey come the board,ask questions

It doesn't matter sha. Op said it's only wretched girls that turn him on. I know lots of people who only like to fuckkk bad girls. They don't want anything else from them.

7 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 1:29pm On Jan 10
Elemosho478:
You better get yourself check at an hospital
I always check my self every month am perfectly clean have never slept with a woman raw in my life

2 Likes

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Freshtruth(m): 1:31pm On Jan 10
faceland:


RIP (in advance).
to u and your family
Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by faceland: 1:35pm On Jan 10
Freshtruth:
to u and your family

Everyone will die mumu (especially YOU who is foooqin a prostitute that just died of brief illness).

You think I fear death like you and your pastor that wants to live forever?

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by udomonday: 1:41pm On Jan 10
crestedaguiyi:


Her blood dey your hand like this, you go explain tire, God no go reason you
I don't feel guilty, I just feel she needed me at that time and I didn't come thru. If I could see beyond her big classy girl facade that she hid under I would have been more responsive to her.

1 Like

Re: One Ashawo Wey I Find Go Quarter Yesterday I Hear Say She Done Die by Jewessgratitud3: 1:49pm On Jan 10
Uchenna10:


U get car de go quarters

That is how bad things have gotten.

A Supposed responsible car owners soul tightly joined to the bosom of a LovePeddler till her death. She has simply gone to the great beyond with his essence and he will never remain the same.

Drive car dey go look for Ashawo. Hian! Some peoples destiny needs total resetting.

3 Likes

(1) (2) (3) (Reply)

Why Do Girls Like To Date Scammers? / I Will Choose My Man Over My Family Because Cum Is Thicker Than Blood- Lady Says / I See No Use In Having A Girlfriend. Change My View!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.