Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 9:22pm On Apr 13 |
This life no hard at all. But some of you just wan kill yourself.
One of my philosophies of life is; if money can solve a problem, just use money. But some of you are too stubborn, you always wan dey use coconut head.
Police stop your vehicle for road and you wan dey speak English. Baba just find them #2k make everybody dey alright. Police is happy and you are happy too. Everywhere good. You failed tests and e dey possible make you get carry over. If you get money, just package something huge give your lecturer. The lecturer is happy, you are happy. Everyone is happy. You no go need dey over read.
If person reason you parallel for this street. No dey there dey blakata, if you get money. Buy dose for men make them assembuliaz. Men dey happy, you self dey happy.
If person run you street, no too caprisune. Enter zanga, call area boys make them wipe him slate clean. Everywhere good, area boys go hallelu eledumare, you sef go jollof. Everyone go happy.
Naija girls love money, if you get money. No dey talk too much. I no fit get money make one chikala come dey reason me foolishness. "Fine girl how far, I hol' block". Normally, she go follow you if she don see the rabas and if you don pipe am, make you follow from window throway her. Na mumu dey game woman.
If you go bank and person full your front. Go follow the security reason, give am like 5bay make him use am dey see front. The guy go happy, you sef go happy.
If you get boss wey no too like you like that. You just package better wine drop am for him table like 2times. Your boss is happy, you are happy too.
If you geh colleague wey no too dey feel you. Carry am go chop lunch twice make everywhere good.
If you go cause wahala, and the person come wan use police carry you. Normal, if you no get police connect. Jus find the person. Gee am dough, make everybody dey alright. If police carry you lasan. Mosquitoes go first chop your papa life for station.
If you bash person car and you been break him light. Before the person go begin speak English. If you hold your side, just ask the person how much for the light , pay am make everywhere good. The person dey happy, you too go dey happy, nobody go dey pour spit for your head.
If you geh broskies wey you never see for a while, and you be wan see am. Just holla at. Tell am make him paste aza. Biza am make him feel the weight. As he dey hear alert, na him go dey apologize say him no dey check up on you.
If you go interview and you see say ena plenty. Follow the HR head reason. Bargain with am how much you go dey give am for the first 6months just as appreciation ni o. The HR is happy, you self dey happy.
I once introduced a mechanic to one of my homies back in the days. After the repair, the guy talk say the mechanic wey I introduce am to don spoil something for hin engine. Haaa! I call the guy, the guy say the thing don almost wan spoil before but na for him hand e spoil finish. I call the guy, tell am as the matter be. The guy tell me say normal normal say him mind no wan follow the mechanic work but as per say na me introduce am. I no too reason am. I call the mechanic guy, I tell am make him buy that thing wey him spoil from ebuka, i wire am the money. E carry am go replace am for the guy car. The guy dey happy, the mechanic dey happy and I dey happy too. Nobody go dey reason me foolishness.
The bottom line be say. Money get power die. But if you no sabi use am. You are weak. 46 Likes 9 Shares |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Natbrowny: 9:28pm On Apr 13 |
OP nice one. I dey feel you. But help me address health issues including down syndrome and imbecilic moves with this vibe u started with. Ride on my G 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Daniel7543: 9:31pm On Apr 13 |
But if I eat the rice the yam may not go there,,,, becus dem carry me go oba palace beside roasted corn |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by LAXconfidential(m): 9:46pm On Apr 13 |
FRANCISTOWN: This life no hard at all. But some of you just wan kill yourself.
One of my philosophies of life is; if money can solve a problem, just use money. But some of you are too stubborn, you always wan dey use coconut head.
Police stop your vehicle for road and you wan dey speak English. Baba just find them #2k make everybody dey alright. Police is happy and you are happy too. Everywhere good. You failed tests and e dey possible make you get carry over. If you get money, just package something huge give your lecturer. The lecturer is happy, you are happy. Everyone is happy. You no go need dey over read.
If person reason you parallel for this street. No dey there dey blakata, if you get money. Buy dose for men make them assembuliaz. Men dey happy, you self dey happy.
If person run you street, no too caprisune. Enter zanga, call area boys make them wipe him slate clean. Everywhere good, area boys go hallelu eledumare, you sef go jollof. Everyone go happy.
Naija girls love money, if you get money. No dey talk too much. I no fit get money make one chikala come dey reason me foolishness. "Fine girl how far, I hol' block". Normally, she go follow you if she don see the rabas and if you don pipe am, make you follow from window throway her. Na mumu dey game woman.
If you go bank and person full your front. Go follow the security reason, give am like 5bay make him use am dey see front. The guy go happy, you sef go happy.
If you get boss wey no too like you like that. You just package better wine drop am for him table like 2times. Your boss is happy, you are happy too.
If you geh colleague wey no too dey feel you. Carry am go chop lunch twice make everywhere good.
If you go cause wahala, and the person come wan use police carry you. Normal, if you no get police connect. Jus find the person. Gee am dough, make everybody dey alright. If police carry you lasan. Mosquitoes go first chop your papa life for station.
If you bash person car and you been break him light. Before the person go begin speak English. If you hold your side, just ask the person how much for the light , pay am make everywhere good. The person dey happy, you too go dey happy, nobody go dey pour spit for your head.
If you geh broskies wey you never see for a while, and you be wan see am. Just holla at. Tell am make him paste aza. Biza am make him feel the weight. As he dey hear alert, na him go dey apologize say him no dey check up on you.
If you go interview and you see say ena plenty. Follow the HR head reason. Bargain with am how much you go dey give am for the first 6months just as appreciation ni o. The HR is happy, you self dey happy.
I once introduced a mechanic to one of my homies back in the days. After the repair, the guy talk say the mechanic wey I introduce am to don spoil something for hin engine. Haaa! I call the guy, the guy say the thing don almost wan spoil before but na for him hand e spoil finish. I call the guy, tell am as the matter be. The guy tell me say normal normal say him mind no wan follow the mechanic work but as per say na me introduce am. I no too reason am. I call the mechanic guy, I tell am make him buy that thing wey him spoil from ebuka, i wire am the money. E carry am go replace am for the guy car. The guy dey happy, the mechanic dey happy and I dey happy too. Nobody go dey reason me foolishness.
The bottom line be say. Money get power die. But if you no sabi use am. You are weak.
True words.. Baba make I paste aza make you help my weekend make e soft small. Everywhere tight like this, abeg. 🙏 |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by DonBenny77(m): 9:48pm On Apr 13 |
make weekend for soft Lol LAXconfidential:
True words.. Baba make I paste aza make you help my weekend make e soft small. Everywhere tight like this, abeg. 🙏 |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Sonnobax15(m): 9:50pm On Apr 13 |
Good one indeed.. 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by WhiteIverson: 9:57pm On Apr 13 |
No cap. Make i drop aza make you bless me. I go over happy, you sef go happy💯 4 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by LAXconfidential(m): 10:11pm On Apr 13 |
DonBenny77: make weekend for soft Lol Well, some of us have mouths to feed that don't know how to get through the weekend 1 Like |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Jeferious: 10:22pm On Apr 13 |
This Op just dey cap like one of my OG. That guy just believe say you fit even commit atrocities wey pass Hitler own for this world finish, still bribe God with better package make im open gate for you to enter Heaven MEANWHILE, THERE ARE PROBLEMS MONEY CANNOT SOLVE. COUNTLESS OF THEM 6 Likes 2 Shares |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by muyico(m): 10:23pm On Apr 13 |
OK cont. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by 2aces(m): 11:56pm On Apr 13 |
OP paste aza make I reason you five hundred block make you take feel the weekend so you go happy and me self go happy, guy man. 6 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by DonEd(m): 8:55am On Apr 14 |
Make we love ourselves. Me go happy, u sef go happy. 4 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Nigga44: 9:08am On Apr 14 |
Nice one.
This is exactly how to survive in Nigeria. If you have money, Nigeria is the best country to be. You can practically get away with anything. 7 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by tochez24(m): 9:09am On Apr 14 |
Jeferious: This Op just dey cap like one of my OG. That guy just believe say you fit even commit atrocities wey pass Hitler own for this world finish, still bribe God with better package make im open gate for you to enter Heaven
MEANWHILE, THERE ARE PROBLEMS MONEY CANNOT SOLVE. COUNTLESS OF THEM Baba die dat reasoning⚠️ Money solves 99% of problems person fit get for this life💯 Nah wen i dey broke i dey 🧢 dis nonsense!!! 3 Likes 1 Share |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by tochez24(m): 9:10am On Apr 14 |
FRANCISTOWN: This life no hard at all. But some of you just wan kill yourself.
One of my philosophies of life is; if money can solve a problem, just use money. But some of you are too stubborn, you always wan dey use coconut head.
Police stop your vehicle for road and you wan dey speak English. Baba just find them #2k make everybody dey alright. Police is happy and you are happy too. Everywhere good. You failed tests and e dey possible make you get carry over. If you get money, just package something huge give your lecturer. The lecturer is happy, you are happy. Everyone is happy. You no go need dey over read.
If person reason you parallel for this street. No dey there dey blakata, if you get money. Buy dose for men make them assembuliaz. Men dey happy, you self dey happy.
If person run you street, no too caprisune. Enter zanga, call area boys make them wipe him slate clean. Everywhere good, area boys go hallelu eledumare, you sef go jollof. Everyone go happy.
Naija girls love money, if you get money. No dey talk too much. I no fit get money make one chikala come dey reason me foolishness. "Fine girl how far, I hol' block". Normally, she go follow you if she don see the rabas and if you don pipe am, make you follow from window throway her. Na mumu dey game woman.
If you go bank and person full your front. Go follow the security reason, give am like 5bay make him use am dey see front. The guy go happy, you sef go happy.
If you get boss wey no too like you like that. You just package better wine drop am for him table like 2times. Your boss is happy, you are happy too.
If you geh colleague wey no too dey feel you. Carry am go chop lunch twice make everywhere good.
If you go cause wahala, and the person come wan use police carry you. Normal, if you no get police connect. Jus find the person. Gee am dough, make everybody dey alright. If police carry you lasan. Mosquitoes go first chop your papa life for station.
If you bash person car and you been break him light. Before the person go begin speak English. If you hold your side, just ask the person how much for the light , pay am make everywhere good. The person dey happy, you too go dey happy, nobody go dey pour spit for your head.
If you geh broskies wey you never see for a while, and you be wan see am. Just holla at. Tell am make him paste aza. Biza am make him feel the weight. As he dey hear alert, na him go dey apologize say him no dey check up on you.
If you go interview and you see say ena plenty. Follow the HR head reason. Bargain with am how much you go dey give am for the first 6months just as appreciation ni o. The HR is happy, you self dey happy.
I once introduced a mechanic to one of my homies back in the days. After the repair, the guy talk say the mechanic wey I introduce am to don spoil something for hin engine. Haaa! I call the guy, the guy say the thing don almost wan spoil before but na for him hand e spoil finish. I call the guy, tell am as the matter be. The guy tell me say normal normal say him mind no wan follow the mechanic work but as per say na me introduce am. I no too reason am. I call the mechanic guy, I tell am make him buy that thing wey him spoil from ebuka, i wire am the money. E carry am go replace am for the guy car. The guy dey happy, the mechanic dey happy and I dey happy too. Nobody go dey reason me foolishness.
The bottom line be say. Money get power die. But if you no sabi use am. You are weak.
BRO you 🧢legit matters🤞🏽 3 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Mikuni(m): 10:30am On Apr 14 |
"Fine girl how far, I hol' block". Normally, she go follow you if she don see the rabas and if you don pipe am, make you follow from window throway her. Na mumu dey game woman. 3 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Badmashiii: 10:51am On Apr 14 |
FRANCISTOWN: This life no hard at all. But some of you just wan kill yourself.
One of my philosophies of life is; if money can solve a problem, just use money. But some of you are too stubborn, you always wan dey use coconut head.
Police stop your vehicle for road and you wan dey speak English. Baba just find them #2k make everybody dey alright. Police is happy and you are happy too. Everywhere good. You failed tests and e dey possible make you get carry over. If you get money, just package something huge give your lecturer. The lecturer is happy, you are happy. Everyone is happy. You no go need dey over read.
If person reason you parallel for this street. No dey there dey blakata, if you get money. Buy dose for men make them assembuliaz. Men dey happy, you self dey happy.
If person run you street, no too caprisune. Enter zanga, call area boys make them wipe him slate clean. Everywhere good, area boys go hallelu eledumare, you sef go jollof. Everyone go happy.
Naija girls love money, if you get money. No dey talk too much. I no fit get money make one chikala come dey reason me foolishness. "Fine girl how far, I hol' block". Normally, she go follow you if she don see the rabas and if you don pipe am, make you follow from window throway her. Na mumu dey game woman.
If you go bank and person full your front. Go follow the security reason, give am like 5bay make him use am dey see front. The guy go happy, you sef go happy.
If you get boss wey no too like you like that. You just package better wine drop am for him table like 2times. Your boss is happy, you are happy too.
If you geh colleague wey no too dey feel you. Carry am go chop lunch twice make everywhere good.
If you go cause wahala, and the person come wan use police carry you. Normal, if you no get police connect. Jus find the person. Gee am dough, make everybody dey alright. If police carry you lasan. Mosquitoes go first chop your papa life for station.
If you bash person car and you been break him light. Before the person go begin speak English. If you hold your side, just ask the person how much for the light , pay am make everywhere good. The person dey happy, you too go dey happy, nobody go dey pour spit for your head.
If you geh broskies wey you never see for a while, and you be wan see am. Just holla at. Tell am make him paste aza. Biza am make him feel the weight. As he dey hear alert, na him go dey apologize say him no dey check up on you.
If you go interview and you see say ena plenty. Follow the HR head reason. Bargain with am how much you go dey give am for the first 6months just as appreciation ni o. The HR is happy, you self dey happy.
I once introduced a mechanic to one of my homies back in the days. After the repair, the guy talk say the mechanic wey I introduce am to don spoil something for hin engine. Haaa! I call the guy, the guy say the thing don almost wan spoil before but na for him hand e spoil finish. I call the guy, tell am as the matter be. The guy tell me say normal normal say him mind no wan follow the mechanic work but as per say na me introduce am. I no too reason am. I call the mechanic guy, I tell am make him buy that thing wey him spoil from ebuka, i wire am the money. E carry am go replace am for the guy car. The guy dey happy, the mechanic dey happy and I dey happy too. Nobody go dey reason me foolishness.
The bottom line be say. Money get power die. But if you no sabi use am. You are weak.
One of the OGs worth following on nairaland. Bros na man you be. Money should not be an end. Money should be used as a means to an end. Money is a tool. Just like a gun or any weapon,the skill of the user determine the extent of damage caused by the weapon. 4 Likes 1 Share |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Jeferious: 11:41am On Apr 14 |
tochez24:
Baba die dat reasoning⚠️
Money solves 99% of problems person fit get for this life💯
Nah wen i dey broke i dey 🧢 dis nonsense!!! Bros, I dey pray make the money come your way fast, so that you will learn. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by tochez24(m): 1:18pm On Apr 14 |
Jeferious: Bros, I dey pray make the money come your way fast, so that you will learn. Lol 😆😆 Make i paste my aza gee, i won learn🥺 |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by SenecaTheYonger: 1:25pm On Apr 14 |
FRANCISTOWN:
The bottom line be say. Money get power die. But if you no sabi use am. You are weak.
Imagine a doctor that’s always failing but he keeps using money to sort his way out until h becomes a medical doctor. If your child was in need of surgery, would you trust such doctor to operate on them? I’m guessing your answer is no. 2 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Jeferious: 1:40pm On Apr 14 |
tochez24:
Lol 😆😆
Make i paste my aza gee, i won learn🥺 . Paste am give God. He's the giver of wealth 1 Like 1 Share |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by samwash(m): 2:05pm On Apr 14 |
See as the op analysis everything, but he dey sweet una. Come to think of it, na una go first still dey shot say Nigeria is very corrupt, say the system don dey give room for merit. Just imagine someone bought his way through all the phases of life and another person want to attent greatness through due process. Let's just do the right thing all the time. 5 Likes 2 Shares |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Dizzyyish: 2:10pm On Apr 14 |
SenecaTheYonger:
Imagine a doctor that’s always failing but he keeps using money to sort his way out until h becomes a medical doctor.
If your child was in need of surgery, would you trust such doctor to operate on them?
I’m guessing your answer is no.
The doctor go bribe the child illness so the illness go leave am. The child go dey happy, the doctor go happy, you self go dey happy. Bad news no go knack anybody. 6 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by DoWhatThouWilt: 2:26pm On Apr 14 |
FRANCISTOWN: This life no hard at all. But some of you just wan kill yourself. How old are you? Anyway I don't blame you. Not all problems in life can be solved easily with money. And regardless of whether you have money or not life is brutally HARD. Even wise king solo with all the gold and women congratulated the dead for they are conscious of nothing. Your write-up sounds like something you heard from a drunk motor park agbero. 4 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Emmanuel30a: 2:55pm On Apr 14 |
2aces: OP paste aza make I reason you five hundred block make you take feel the weekend so you go happy and me self go happy, guy man. Make I post account bro? |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Apus: 3:14pm On Apr 14 |
Yahoo boys thread... I'm outa here. 2 Likes |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by tochez24(m): 4:05pm On Apr 14 |
Jeferious: . Paste am give God. He's the giver of wealth Lol😂😂😂 |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by LordofNaija: 4:26pm On Apr 14 |
Jeferious: This Op just dey cap like one of my OG. That guy just believe say you fit even commit atrocities wey pass Hitler own for this world finish, still bribe God with better package make im open gate for you to enter Heaven
MEANWHILE, THERE ARE PROBLEMS MONEY CANNOT SOLVE. COUNTLESS OF THEM Otedola despite being very wealthy, has an autistic child. Money nah comma nah God dey put fullstop 1 Like 1 Share |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:40pm On Apr 14 |
Natbrowny: OP nice one. I dey feel you. But help me address health issues including down syndrome and imbecilic moves with this vibe u started with. Ride on my G
Comin' thru on a dif. thread. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by FRANCISTOWN: 4:42pm On Apr 14 |
Daniel7543: But if I eat the rice the yam may not go there,,,, becus dem carry me go oba palace beside roasted corn It's true. A goat cannot eat a lion before the hunter measures the perimeter of the day that the sun is paying the yam a visit. |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by Tonnyray: 4:43pm On Apr 14 |
FRANCISTOWN: This life no hard at all. But some of you just wan kill yourself. I'd have said you'll learn but people like you never really get to experience wealth in the real sense of it so go on with your delusions. 1 Like 1 Share |
Re: Na You Just Wan Kill Yourself. by ayjay45(m): 4:45pm On Apr 14 |
What if you don't have money @FRANCISTOWN 1 Like |