Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,176,202 members, 7,897,097 topics. Date: Monday, 22 July 2024 at 08:39 AM

Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) (25358 Views)

Oyinbo Man Speaks Hausa Fluently (video/pictures) / Yoruba Dad Teaching His Biracial Kids Yoruba Language (Video) / Names Of Various Animals In Yoruba Language (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by officialwdhtv: 5:28am On Jun 19
Nigerian man spotted teaching his oyinbo (white) wife yoruba language.

Take a listen!!!

#wetindeyhappentv


https://www.youtube.com/watch?v=EcFdYWjVOeQ

15 Likes 2 Shares

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Boogyman557: 6:14am On Jun 19
Holly Gram cool Scope man grin


I said it in the other trend. If na love. Naija guys sabi play love well well (weda the love is fake or not, we go deliver am well.

Guy enjoy ur investment grin


God abeg give me my own OYIBO lady oo


I go teach her how to smoke WEED 🚬


I for teach her how to BLAST KALA but u see those white ladies, them get KALA ooo !!!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!

40 Likes 4 Shares

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Zonefree(m): 6:48am On Jun 19
This nigarrrr above me thinks he smoke weed more than Oyibo.

34 Likes 6 Shares

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Boogyman557: 6:57am On Jun 19
Zonefree:
This nigarrrr above me thinks he smoke weed more than Oyibo.
Holly Gram cool WEED is different from weed. Only the wise will understand.


WTF MAN!

19 Likes 1 Share

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by ShadowMan667: 7:01am On Jun 19
Zonefree:
This nigarrrr above me thinks he smoke weed more than Oyibo.
Gees cool u be ju man.


Wise up.

3 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by officialwdhtv: 9:48am On Jun 19
Boogyman557:
Holly Gram cool Scope man grin


I said it in the other trend. If na love. Naija guys sabi play love well well (weda the love is fake or not, we go deliver am well.

Guy enjoy ur investment grin


God abeg give me my own OYIBO lady oo


I go teach her how to smoke WEED 🚬


I for teach her how to BLAST KALA but u see those white ladies, them get KALA ooo !!!


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!



Lol

2 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Houseofglam7(f): 9:11pm On Jun 20
🫤

1 Like

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Actuarydeji(m): 9:11pm On Jun 20
It is well

1 Like

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by datola: 9:12pm On Jun 20
Aro!

2 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Robnectar(m): 9:12pm On Jun 20
Boogyman557:
Holly Gram cool WEED is different from weed. Only the wise will understand.


WTF MAN!

Nah suckerway laced with collos u dey smoke nah undecided

5 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Beststay(m): 9:12pm On Jun 20
Promoting our culture is key. Young parents should also learn to talk to their children in the native dialect. They can learn English in school, but at home, na traditional way.

18 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by richiemcgold: 9:13pm On Jun 20

She don fall for our nigga 🇳🇬
Real Yoruba demon 🫡
See as the love dey shaq her like ogogoro
grin grin grin

18 Likes 2 Shares

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by porthouse7(f): 9:13pm On Jun 20
Yoruba all over social media, what what social and exposed tribe

9 Likes 2 Shares

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Tokenmetre7: 9:14pm On Jun 20
Amazing
Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by BossGerald: 9:14pm On Jun 20
At least he escaped this anti people Apc government.


Kudos champ

5 Likes 1 Share

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Skydivine: 9:16pm On Jun 20
Zonefree:
This nigarrrr above me thinks he smoke weed more than Oyibo.
E get some jumbo wraps wey be say if you draw like this, e go catch fire. Oyibo no get that type.
Their own na those ones wey dey tiny like pencil.

2 Likes 1 Share

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by MrAdam: 9:18pm On Jun 20
Nigerian man spotted teaching his oyinbo (white) wife mum yoruba language.

Corrected

6 Likes 1 Share

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by damoobaba: 9:22pm On Jun 20
Beststay:
Promoting our culture is key. Young parents should also learn to talk to their children in the native dialect. They can learn English in school, but at home, na traditional way.

Its like nyou no get data watch the video, you for no dey talk this thing.

2 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by NwaNimo1(m): 9:22pm On Jun 20
Is that his wife or ex nanny?

8 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Verbtips(m): 9:23pm On Jun 20
Zonefree:
This nigarrrr above me thinks he smoke weed more than Oyibo.
op dey mix weed and small pepper smoke,na wetin im take past oyinbo b dat
Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Lordbinsmar: 9:24pm On Jun 20
grin
Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by damoobaba: 9:25pm On Jun 20
This one just dey embarrass yoruba tribe. What they did at Ojude oba is what can promote culture. How Oko and Obo wan promote culture. OMO ALE JATIJATI.

8 Likes 1 Share

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Cassandraloius: 9:26pm On Jun 20
grin
Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Eriokanmi: 9:28pm On Jun 20
No more morals on NL..seun why not sack the mod who brought this to front page? I wonder what moral lessons you expect a teenager hearing this nonsense to learn.

Your forum is becoming so dirty to say the least.

7 Likes 1 Share

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by oluseyiforjesus(m): 9:34pm On Jun 20
Ok
Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by GODPUNISHALABI: 9:39pm On Jun 20
This one don go marry him grand mother ....see as him open eyes like thief grin grin ode lasan

2 Likes

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Hezmatosky: 9:51pm On Jun 20
Zonefree:
This nigarrrr above me thinks he smoke weed more than Oyibo.
This one fit rap weed? angry
Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by CaptainFM1: 9:57pm On Jun 20
Oyinbo sabi pretend....see as she pronounced the last one correctly.

"Oko wonu obo...."

1 Like

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Nonexisting1: 10:02pm On Jun 20
Oyibo wife or oyibo mother?

7 Likes 1 Share

Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by bigdammyj: 10:03pm On Jun 20
Noted.
Re: Nigerian Man Teaches His Oyinbo Wife Yoruba Language (pic/vid) by Nehyooh(m): 10:03pm On Jun 20
The guy dey met I swear cheesy grin

3 Likes

(1) (2) (Reply)

Traditional Rulers Storm Anambra For Abolition Of Osu, Others / UN Warns Britain Over Child Voodoo Rituals, P.edophile Sex Tourists / Oba Fatai Irawo Of 'Odi-olowo' Is Dead

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.