Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,959 members, 7,980,450 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 02:53 PM

It's Another New Week, Please Help - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / It's Another New Week, Please Help (230 Views)

What I Want To Do In UNICAL This New Week. What Do You Advise? / Free 2 Thousand Naira For You This New Week. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

It's Another New Week, Please Help by DevIbk: 4:34pm On Jul 14
I am reaching out to humanity, asking for financial assistance to secure nourishment. Whatever kindness you feel moved to offer would be deeply appreciated.

2023167421
Kuda
Ibukun Samuel
Re: It's Another New Week, Please Help by Veryyellowman: 10:24am On Jul 15
DevIbk:
I am reaching out to humanity, asking for financial assistance to secure nourishment. Whatever kindness you feel moved to offer would be deeply appreciated.

2023167421
Kuda
Ibukun Samuel

Your mates dey inside ishodi,ebutemeta ,mile 2,Alaba ,eleganza, trade fare, ikeja
Dem dey there dey hustle ooo

Men sef dey site dey do block deals
Dey do car wash boys
Dey do kimgbome

You dey here dey do iberiberism

2 Likes 1 Share

Re: It's Another New Week, Please Help by DevIbk: 6:42pm On Jul 15
Veryyellowman:


Your mates dey inside ishodi,ebutemeta ,mile 2,Alaba ,eleganza, trade fare, ikeja
Dem dey there dey hustle ooo

Men sef dey site dey do block deals
Dey do car wash boys
Dey do kimgbome

You dey here dey do iberiberism

You said my mate, at least you should be thankful to God say u dey see site go they do block deal.
Wetin my eye don see, how many people I wan tell.. just be thankful

(1) (Reply)

House Clearance Ibadan... Come In Here!!!! / Happy Birthday My Quintessential Wife / Mike William - Killed By Wife And Her Lover, Brian

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.