Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,872 members, 7,980,043 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 01:14 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day (3078 Views)
Sexdoll Sexdoll ..NL Male Abeg Wetin Come Happen / Samyj247: Abeg, Wetin Imo State Ladies Do You? / A Girl Ask Me To Explain Masturbation For Her ( Abeg Wetin I Go Do) (2) (3) (4)
Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Menemonic: 4:38pm On Jul 15 |
Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day.. 🙏🙏🙏 5 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by FaceTanke: 4:42pm On Jul 15 |
Beating... 50 Likes 1 Share |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by WhiteIverson: 4:44pm On Jul 15 |
Garri and okpa |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Snowx: 4:47pm On Jul 15 |
Lol...read a book titled Unago C. Shege 27 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Weezyclan(m): 4:47pm On Jul 15 |
Three leaf yam 1 Like |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Iamanearthling: 4:49pm On Jul 15 |
Cocoa yam and sweet potatoes. Drink plenty water. 2 Likes 1 Share |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by NiRfreak(m): 4:49pm On Jul 15 |
Two cups of garri....leave am for water make e swell for 15 mins, then pam am with 200 naira ground nut .. . Ur belle go rest for the next 24hrs..tank me later 6 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by RealityKings: 4:49pm On Jul 15 |
Koboko or Bulala 1 Like |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by EmekaBlue(m): 4:50pm On Jul 15 |
Na to dey drink enough cheap ogogoro ...e dey block belle! then substitute eating food like 3times a week 4 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Tokskob2008: 4:50pm On Jul 15 |
FaceTanke: 7 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by RealityKings: 4:50pm On Jul 15 |
EmekaBlue: You are playing with your kidney and liver 10 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by EmekaBlue(m): 4:53pm On Jul 15 |
RealityKings:with enough sweating exercise... The toxins normally sweat out! Thank God I have stopped such life though |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by brain54(m): 4:56pm On Jul 15 |
NiRfreak:This one na suicide mission o... |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by drmikeadams(m): 5:11pm On Jul 15 |
Menemonic: Go restaurant buy garri and soup.make them put am for nylon..the nylon measurements dey pass wen them put an for plate.. if u reach house make another eba or buy fufu..divide the soup into 2.. chop noon and night.smoke cigar sleep 21 Likes 2 Shares |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by DevilsEqual(m): 5:13pm On Jul 15 |
WhiteIverson: Bread and Okpa actually U no go drink water till u chop am finish Make sure say u mold am sotey, na force u dey use swallow am but stiil no drink water, add another one join am till u finish am. Con drink like 2 sachets of water 8 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Menemonic: 5:15pm On Jul 15 |
drmikeadams:idea.. But the bolded, NO.. Not smoking |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by OfficialP: 5:21pm On Jul 15 |
it's well dear. Drinking top tea reduces appetite for food, try it. 1 Like |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Normally3D: 5:29pm On Jul 15 |
Menemonic:Try this and thank me Later 1 Share
|
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Dshocker(m): 5:30pm On Jul 15 |
Buy 1 cup of garri, then soak it overnight with 1ltr of water, by tomorrow morning, the garri would have multiplied by 5×. If you no belleful, make i know wetin cause am 🤣 |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Menemonic: 5:31pm On Jul 15 |
Normally3D:if I can afford this then why all the thread for.. This is luxurious.. 2 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Nemesis0147(m): 5:48pm On Jul 15 |
Beans and roasted yam. 3 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Anguldi(m): 5:54pm On Jul 15 |
Agbado, EWA ati cassava 1 Like |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Elliotwaveforec: 6:04pm On Jul 15 |
Chai! Nlanders no go wound person with laugh. Country hard gan. 2 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Elliotwaveforec: 6:06pm On Jul 15 |
Nemesis0147:Beans na no go area! Even more expensive than rice. 1500 per derica - Beans 1200 per derica -. rice. Who dey chop beans before? Na big man food now. |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Vergovert: 6:09pm On Jul 15 |
Apple will give you all the nutrients you need for a day, according to science. 2 Likes |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by okoroemeka(m): 6:13pm On Jul 15 |
Menemonic:if you target at 1-2pm and consume garri and okpa, believe me you will not remember to eat that day again 1 Like 1 Share |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by drmikeadams(m): 6:15pm On Jul 15 |
Menemonic: Lucky you |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by drmikeadams(m): 6:16pm On Jul 15 |
Vergovert:According to human wants..hunger go still dey wire belle |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Klinxmanz(m): 7:02pm On Jul 15 |
Very easy, chop rat poison and take cheap chemical injection for unconciousness, if u hungry forever make i no wetin cause am! Guys prepare ur burial condolencial polo, wtf! |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Yugoslavia247(m): 7:07pm On Jul 15 |
Menemonic: Potatoe and beans. |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by BigYash: 7:07pm On Jul 15 |
Just find wetin go dey give u money feed daily outside your salary .. Cux there is no way you can stop hunger if you no eat o.. 10 Likes 2 Shares |
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Vergovert: 7:08pm On Jul 15 |
drmikeadams: You won't feel hungry once you master the act. |
Can You Marry A Lady Will Aborted For You 4 Times? / Use Of Insultive Words On Your Male Partner / Getting A Lady After You Have Made It Or Before? Which Is The Best Option?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |