Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,858 members, 7,980,009 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 11:09 PM

Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day (3075 Views)

Sexdoll Sexdoll ..NL Male Abeg Wetin Come Happen / Samyj247: Abeg, Wetin Imo State Ladies Do You? / A Girl Ask Me To Explain Masturbation For Her ( Abeg Wetin I Go Do) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by RealityKings: 7:10pm On Jul 15
Una go Cee Shege
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ItisWell22(f): 7:15pm On Jul 15
As much as this sounds funny, it’s a very important topic.

Things are too expensive.

As we dey complain, the prices just keep soaring by the day.

It is well… πŸ™πŸ˜’πŸ˜₯


NiRfreak:
Two cups of garri....leave am for water make e swell for 15 mins, then pam am with 200 naira ground nut ..
.
Ur belle go rest for the next 24hrs..tank me later

#200 groundnut for garri wey swell?
You go dey find the groundnuts be that.

drmikeadams:


Go restaurant buy garri and soup.make them put am for nylon..the nylon measurements dey pass wen them put an for plate.. grin if u reach house make another eba or buy fufu..divide the soup into 2.. chop noon and night.smoke cigar sleep

πŸ‘ πŸ‘πŸ‘

2 Likes

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by FirstCounsel(m): 7:44pm On Jul 15
cheesy grin
Menemonic:
Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day..


πŸ™πŸ™πŸ™
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by MaziX(m): 7:48pm On Jul 15
With better shoprite bread

1 Like 1 Share

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by NiRfreak(m): 7:51pm On Jul 15
ItisWell22:
As much as this sounds funny, it’s a very important topic.

Things are too expensive.

As we dey complain, the prices just keep soaring by the day.

It is well… πŸ™πŸ˜’πŸ˜₯




#200 groundnut for garri wey swell?
You go dey find the groundnuts be that.



πŸ‘ πŸ‘πŸ‘

Don't scatter the groundnut inside the garri....throw am for mouth small small, load garri inside spoon to go push am enter belle grin grin

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Knightred(m): 7:53pm On Jul 15
Menemonic:
idea..

But the bolded, NO.. Not smoking
so u have not stop your stupid begging attitudeundecided

CAN U PLEASE ANSWER THIS 2 QUESTION cause it is very importand

Am sorry to say but why do u have a rat brainundecided
And
Why is everything in your brain about beggingundecided

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Kaczynski: 7:55pm On Jul 15
Go find work for restaurant or hotel then use style chop their leftovers from their kitchen

3 Likes 2 Shares

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ekojames02: 7:56pm On Jul 15
Madiga

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Reelz: 8:14pm On Jul 15
Take agbado naa

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by iykomo0(m): 8:23pm On Jul 15
Beans & Tombrown mix. U're welcom.

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Babaibeji2020(m): 8:24pm On Jul 15
Snowx:
Lol...read a book titled Unago C. Shege
Wrong.....u say skool na scam....
It's actually......'This Tinubulusious Nigeria ".....authored by Una'go C. Shege
by Premium Tears publications 2024

2 Likes 1 Share

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Verbtips(m): 8:34pm On Jul 15
[quote author=Menemonic post=130973185]Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day..
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Verbtips(m): 8:35pm On Jul 15
RealityKings:
Una go Cee Shege

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Kevineleven(m): 8:49pm On Jul 15
MaziX:
With better shoprite bread
OP I RECOMMEND THIS

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Tallesty1(m): 9:05pm On Jul 15
Menemonic:
Abeg Wetin person fit chop once in a day wey you no go hungry again until the next day..


πŸ™πŸ™πŸ™
Buy porridge beans around 11:AM.

Pour a cup of garri on it and mix.


Eat it like that.

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by IbrahimSkiba(f): 9:25pm On Jul 15
Dried Garri with palm oil washed down with well water

2 Likes

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by 3kay945(m): 9:29pm On Jul 15
Even small small biscuits too don cost. Na die some people dey o.

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Lemino(m): 9:57pm On Jul 15
Omo c idea ooooh. Shege strong grin grin grin grin grin God help us
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ITbomb(m): 11:26pm On Jul 15
drmikeadams:


Go restaurant buy garri and soup.make them put am for nylon..the nylon measurements dey pass wen them put an for plate.. grin if u reach house make another eba or buy fufu..divide the soup into 2.. chop noon and night.smoke cigar sleep
Senior man, I hail

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Normally3D: 11:28pm On Jul 15
IbrahimSkiba:
Dried Garri with palm oil washed down with well water
Don't mix water with oil bro🀦
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Tohsynetita1: 11:38pm On Jul 15
Try Eba with soup, make sure the Eba hard like donkulu,
Or try beans cooked with yam, then pour Garri to it to solidify, then drink it again with another Garri, just make sure that it’s solid and have necessary balance diet there. You don’t need too much beans. A tin or 2 tin is okay.

Number 3: beans with potatoes with Garri
Number 4 : beans with coco yam with Garri

Am putting beans always because of protein.
This kind of combo is the type that if you cook once, you might not finish it till night, you can just be eating it every 4 hours to refill,
Another you can try is beans and corn cooked together then pour Garri to it. In everything you eat, let Garri be there, and make sure you have balance diet, it’s not necessary you eat fish or egg, soya cheese is very rich in protein and can be found cheaply.
Some food like nut, ground nut, tiger nut, nut generally, also have protein

3 Likes 1 Share

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by VinnyBaba: 12:11am On Jul 16
If you are around Delta State, Madiga and Groundnuts. sad

Tinibu and APC have finished Nigerians. embarassed undecided
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Obierika(m): 1:08am On Jul 16
WhiteIverson:
Garri and okpa

What sort of combination is this? shocked
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by ObalendeCMS: 1:24am On Jul 16
It's a mind thing.

I remember going 2-3 days without food. Just water.

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by 99thEnemy(m): 1:27am On Jul 16
ObalendeCMS:
It's a mind thing.

I remember going 2-3 days without food. Just water.
Water is Nutritious cool
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by IbrahimSkiba(f): 3:42am On Jul 16
Normally3D:

Don't mix water with oil bro🀦



I'm not your bro undecided
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by MONEY247: 5:20am On Jul 16
OfficialP:
it's well dear. Drinking top tea reduces appetite for food, try it.
Where can I get it...
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Brandiebird: 5:42am On Jul 16
High carbohydrate intake will keep you full for 24hrs. Rice is the best source and if you can afford meat then you’re set for nutrition for the day.

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by VinnyBaba: 6:09am On Jul 16
ObalendeCMS:
It's a mind thing.

I remember going 2-3 days without food. Just water.

You are just killing urself, u don't know. undecided

1. This makes ur Immune system weak and you get Sick very easily. embarassed

2. Your Body cells also get Weaker. sad
Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Alaefulu(m): 6:13am On Jul 16
Thing's are costly this days,no value to most of the things naira can purchase in Nigeria...

1 Like 1 Share

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by Thazard(m): 7:11am On Jul 16
FaceTanke:
Beating...

grin grin cheesy

1 Like

Re: Abeg Wetin Person Fit Chop Once A Day by WhiteIverson: 7:17am On Jul 16
Obierika:


What sort of combination is this? shocked
Anything to hold belle senior man

(1) (2) (3) (Reply)

Can Sympathy Love Last? / A Sad Love Story / Can 9ja Woman Fall Inlove With This Man No Matter His Money? Pic Inside

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.