Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,227,608 members, 8,070,950 topics. Date: Wednesday, 05 February 2025 at 12:43 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na Because Of Bad Governance I Never Marry (1380 Views)
“Na Because Of Bad Govt I Never See Husband” – 37-Year-Old Protester (Photo) / Na Because Of This Babe I Dey Always Buy Fuel Nigerian Man Falls For Pump Attend / 9 Types Of Women You Should Never Marry (2) (3) (4)
Na Because Of Bad Governance I Never Marry by labake1(f): 8:12pm On Aug 01, 2024 |
Na because of bad governance I never marry. A man that can barely feed himself can't afford to get married 8 Likes
|
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Anunakeeh: 8:16pm On Aug 01, 2024 |
labake1: Chaiiii nawa ooo Btw Labake e sure me say you sef never see husband🤣🤣🤣 |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Alphamentips: 8:42pm On Aug 01, 2024 |
It's sad that most of us don't really understand how this country is a dream killer to most of una. Them go post serious issh. Mentally slow Nigerians wey suppose dey boil and mad at their unfortunate situation dey laff.. 5 Likes 2 Shares |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by labake1(f): 8:58pm On Aug 01, 2024 |
Anunakeeh: Yes my brother, na "I never chop full everywhere" 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by MaziObinnaokija: 9:38pm On Aug 01, 2024 |
Good advertisement |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Sapasenator: 9:39pm On Aug 01, 2024 |
O boy! I cum weak. Bad governance why na!!! |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Kobicove(m): 9:41pm On Aug 01, 2024 |
I really feel for single ladies of marriage age who are having difficulty getting husbands 2 Likes |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by RealityKings: 9:49pm On Aug 01, 2024 |
Let her wait for 5 more years. Rich man is coming to marry her. Tell her not to lose hope. Rich man will soon find her o |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Adewale1603(m): 10:23pm On Aug 01, 2024 |
Na because of bad governance abi you ugly sef |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Oluromantic: 6:41am On Aug 02, 2024 |
Hmmm. Until one takes blame for his or her circumstances instead of blaming others or the govt, no result will be obtained. Sister, you're not the right person for many to marry, period! Not a bad governance problem 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by ObalendeCMS: 7:10am On Aug 02, 2024 |
So painful. But I think these girls mouth sorry pucccy don wide! 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Watsgonhappen: 7:18am On Aug 02, 2024 |
Alphamentips:yeah, this part of the world dey limit majority of its people. 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by NFBI: 8:42am On Aug 02, 2024 |
labake1:What's your mileage? |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Expanse2020(m): 9:15am On Aug 02, 2024 |
Say boys finished from your church nii Abi na u no won marry asa bowler boys 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Sacrednes: 9:16am On Aug 02, 2024 |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by stacyadams: 9:37am On Aug 02, 2024 |
Sofia I thought u said Nigerian men are useless 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by PerfectStranger(m): 9:48am On Aug 02, 2024 |
Bad government abi bad character 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by RealityKings: 9:51am On Aug 02, 2024 |
stacyadams: All of them men are skummm She go tey for house 2 Likes |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by Sirhush(m): 10:46am On Aug 02, 2024 |
One thing i sha know is that country hard, aje |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by INTEGRITYA1(m): 12:38pm On Aug 02, 2024 |
ObalendeCMS: How will the pussy wide since she don't have any man as she claimed as she pointed at bad Economy for her predicament. In this same Economy people are getting married on daily basis and enjoying their lives. Some people will always look for external factors to blame instead of looking inward. Laughing matters full Internet abeg. |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by caye(m): 1:56pm On Aug 02, 2024 |
There is a minimal percentage that is because of : - spiritual factors But, truth be told, many single ladies are more in 2024, than in 1979s/ 1980s. The reason can be linked one way or another to the economy. If a male southerner with education isn't comfortable with his finances or feels his dreams are not materialising , he may not quickly marry. This puts lots of pressure on our single ladies. 1 Like |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by TheBreastSucker(m): 2:00pm On Aug 02, 2024 |
labake1: Are you male or female? I dey look for breast wey I go suck? |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by labake1(f): 4:31pm On Aug 02, 2024 |
Re: Na Because Of Bad Governance I Never Marry by labake1(f): 4:33pm On Aug 02, 2024 |
Adewale1603: Na everywhere you dey with your negative comments 1 Like |
(1) (Reply)
How Will You React If Another Man Sleeps With Your Wife? / What To Look Out For In A Partner / Will U Have Se-x/honeymoon After your Wedding?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |