Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,205,261 members, 7,991,696 topics. Date: Saturday, 02 November 2024 at 05:06 AM

Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef (2724 Views)

Calabar Girls Have Gone International And May Take Your Husband If You Are Not ? / Calabar Girls Offer Sex To Abroad-Based Nigerian Men This Christmas (Video) / Between Tiv Girls And Calabar Girls, Who Knack Pass? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by kelvinn202: 5:10pm On Aug 17
There's this beautiful Calabar girl working close to my street,so I come reason with this babe to spend the night with me.weekend things na,sure odd...but to my surprise this Calabar girl no fit go pass 5 rounds of sex TDB.i say I just weak and I order enough dog meat from area 4 (dispatch) for her at least to still make her feel at home...but still this girl no fit nack pass 5 rounds,she just dull my weekend,so men just dey hype all this Calabar girls...

2 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Terkx(m): 6:01pm On Aug 17
E be like dem don surrender to akwa ibom girls be that oo 😂

6 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Unlimitk(m): 6:24pm On Aug 17
kelvinn202:
There's this beautiful Calabar girl working close to my street,so I come reason with this babe to spend the night with me.weekend things na,sure odd...but to my surprise this Calabar girl no fit go pass 5 rounds of sex TDB.i say I just weak and I order enough dog meat from area 4 (dispatch) for her at least to still make her feel at home...but still this girl no fit nack pass 5 rounds,she just dull my weekend,so men just dey hype all this Calabar girls...
Based on my experience
I'm a Yoruba guy
But Calabar akwa ibom girls are easy to Bleep
Like it's easy to get them to Bleep,not much wahala
But they don't have strength
And if u last too much they will be complaining
But igbo girls,those ones u will have to use sense to get
Igbo girls get strength
Like,na u go tire
Any round u want,many styles
U can do doggy no complaints,they will even be asking u if u want to go another round
So based on my assumptions,igbo girls get strength in sex,akwa Ibom girls are easy to get to Bleep
I've been with 3 akwa Ibom girls and like 4 igbo girls
So this is based on my experience

8 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Healthrelatedjo: 6:36pm On Aug 17
And they get big and firm ass
Unlimitk:

Based on my experience
I'm a Yoruba guy
But Calabar akwa ibom girls are easy to Bleep
Like it's easy to get them to Bleep,not much wahala
But they don't have strength
And if u last too much they will be complaining
But igbo girls,those ones u will have to use sense to get
Igbo girls get strength
Like,na u go tire
Any round u want,many styles
U can do doggy no complaints,they will even be asking u if u want to go another round
So based on my assumptions,igbo girls get strength in sex,akwa Ibom girls are easy to get to Bleep
I've been with 3 akwa Ibom girls and like 4 igbo girls
So this is based on my experience

4 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by richiemcgold: 7:07pm On Aug 17
Unlimitk:

Based on my experience
I'm a Yoruba guy
But Calabar akwa ibom girls are easy to Bleep
Like it's easy to get them to Bleep,not much wahala
But they don't have strength
And if u last too much they will be complaining
But igbo girls,those ones u will have to use sense to get
Igbo girls get strength
Like,na u go tire
Any round u want,many styles
U can do doggy no complaints,they will even be asking u if u want to go another round
So based on my assumptions,igbo girls get strength in sex,akwa Ibom girls are easy to get to Bleep
I've been with 3 akwa Ibom girls and like 4 igbo girls
So this is based on my experience

You never jam correct Tiv gal.
.. na you go tire, aswear. 🤪

8 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Uptheante(m): 9:11pm On Aug 17
Unlimitk:

Based on my experience
I'm a Yoruba guy
But Calabar akwa ibom girls are easy to Bleep
Like it's easy to get them to Bleep,not much wahala
But they don't have strength
And if u last too much they will be complaining
But igbo girls,those ones u will have to use sense to get
Igbo girls get strength
Like,na u go tire
Any round u want,many styles
U can do doggy no complaints,they will even be asking u if u want to go another round
So based on my assumptions,igbo girls get strength in sex,akwa Ibom girls are easy to get to Bleep
I've been with 3 akwa Ibom girls and like 4 igbo girls
So this is based on my experience
What of Yoruba girls?

4 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by teejaymiquel(m): 9:32pm On Aug 17
kelvinn202:
There's this beautiful Calabar girl working close to my street,so I come reason with this babe to spend the night with me.weekend things na,sure odd...but to my surprise this Calabar girl no fit go pass 5 rounds of sex TDB.i say I just weak and I order enough dog meat from area 4 (dispatch) for her at least to still make her feel at home...but still this girl no fit nack pass 5 rounds,she just dull my weekend,so men just dey hype all this Calabar girls...
Bro u wanna go 5round TDB
Less assume u r starting from 10pm till 5a.m that's 7hrs
And as odogwu u feel u r, less say ur one round is like 2hrs. Aw u want take run 5round in 7hrs
U want to tell me after 2hrs of hippi donki u still get blood for ur Vien to run another round
Why not kuku go dey act porn and stop following calabar girls
Ado atta eba ebot

12 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Leniroyal: 9:43pm On Aug 17
teejaymiquel:

Bro u wanna go 5round TDB
Less assume u r starting from 10pm till 5a.m that's 7hrs
And as odogwu u feel u r, less say ur one round is like 2hrs. Aw u want take run 5round in 7hrs
U want to tell me after 2hrs of hippi donki u still get blood for ur Vien to run another round
Why not kuku go dey act porn and stop following calabar girls
Ado atta eba ebot

Anybody way dey knack 2 hrs before him cvm get problem. You fit knack 2hrs no mean say na just one round be that. That's assuming them dey use cvm count rounds. And I even feel say the op dey jonzes us seff. Another thing be say the op moves fit dey disgust the babe make she no dey feel am

6 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Ballzproblemm: 10:33pm On Aug 17
Leniroyal:


Anybody way dey knack 2 hrs before him cvm get problem. You fit knack 2hrs no mean say na just one round be that. That's assuming them dey use cvm count rounds. And I even feel say the op dey jonzes us seff. Another thing be say the op moves fit dey disgust the babe make she no dey feel am
I don't know whether they're drilling for oil ,sex shouldn't last more than 15mins,two rounds maximum,if you like call me weak man na you sabi.

15 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by akwesenana: 7:14am On Aug 18
teejaymiquel:

Bro u wanna go 5round TDB
Less assume u r starting from 10pm till 5a.m that's 7hrs
And as odogwu u feel u r, less say ur one round is like 2hrs. Aw u want take run 5round in 7hrs
U want to tell me after 2hrs of hippi donki u still get blood for ur Vien to run another round
Why not kuku go dey act porn and stop following calabar girls
Ado atta eba ebot
You don't wanna know what this means. 😂😂
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by DAramis: 8:04am On Aug 18
akwesenana:
You don't wanna know what this means. 😂😂
Drop the meaning joor 🤣🤣🤣
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by akwesenana: 8:39am On Aug 18
DAramis:

Drop the meaning joor 🤣🤣🤣
Literally, you're a real breast of a goat.

1 Like

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by DAramis: 10:14am On Aug 18
akwesenana:
Literally, you're a real breast of a goat.

Not the literal meaning.... The main hidden meaning (with explanations if possible)
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by FahBuLous: 10:24am On Aug 18
Unlimitk:

Based on my experience
I'm a Yoruba guy
But Calabar akwa ibom girls are easy to Bleep
Like it's easy to get them to Bleep,not much wahala
But they don't have strength
And if u last too much they will be complaining
But igbo girls,those ones u will have to use sense to get
Igbo girls get strength
Like,na u go tire
Any round u want,many styles
U can do doggy no complaints,they will even be asking u if u want to go another round
So based on my assumptions,igbo girls get strength in sex,akwa Ibom girls are easy to get to Bleep
I've been with 3 akwa Ibom girls and like 4 igbo girls
So this is based on my experience
I be confirm Akwa Ibom boy and i can say that you are not wrong...

I nack Igbo girls when i de Abia and Imo no single complain, but All Akwa ibom girls de complain if you last too much...

2 Likes

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by ATEAMS: 10:34am On Aug 18
E b things
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by akwesenana: 10:37am On Aug 18
DAramis:


Not the literal meaning.... The main hidden meaning (with explanations if possible)
That's the meaning, it's just a friendly insult, lol.

1 Like

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by JobAndVacancies: 11:09am On Aug 18
FairMoneyLoan:

The following nairalanders are debtors owing our firm a huge amount of money.
They took the loan from us and have refused to pay back.
Their monikers are
We4all
EreluRoz
Please if you have their pictures, real names and all their personal information please don't hesitate to post it here.
Let's track them and get them arrested.
I hate debtors
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Natbrowny: 11:10am On Aug 18
So many wrong profiling occurred in the country many years back.

Myths and Busters just choke this nation.

For instance, The most diabolical tribe in this country is not the popular one we all know. I aint snitching 😁

1 Like

Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by MrCork: 12:41pm On Aug 18
kelvinn202:
There's this beautiful Calabar girl working close to my street,so I come reason with this babe to spend the night with me.weekend things na,sure odd...but to my surprise this Calabar girl no fit go pass 5 rounds of sex TDB.i say I just weak and I order enough dog meat from area 4 (dispatch) for her at least to still make her feel at home...but still this girl no fit nack pass 5 rounds,she just dull my weekend,so men just dey hype all this Calabar girls...


Siofra HAVE a strong masculine face with fainted mustache sir.

Is she from calabar sir?.. smiley
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by SenecaTheYonger: 12:45pm On Aug 18
One round na after you cum. So how you take cum 4 times in one night?
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by DAramis: 1:07pm On Aug 18
akwesenana:
That's the meaning, it's just a friendly insult, lol.
Okay.... understood now
Re: Hisss...so No Be All Calabar Girls Sabi Nack Sef by Starboytwo(m): 1:55pm On Aug 18
2 hrs keh.

Ta lefe kpa.

After round 2, I carry pad dey play game.

(1) (Reply)

I'm A Guy, You Are Lady.. When I Tell You This What Do You Say ? / When A Girl "toasts" A Guy: / My Sister Is Getting Married, Please Rate The Man For Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.