Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,001 members, 7,990,741 topics. Date: Thursday, 31 October 2024 at 11:08 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (339378 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (578) (579) (580) (581) (582) (583) (584) ... (776) (Reply) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 2:51pm On Sep 12 |
DiskJokeyManic:Lol, why acting like a bitch on heat? You don beg for here abi you never beg? Simple question. Nothing concern me with una Twitter wahala. 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 2:53pm On Sep 12 |
Joeblaze26:No be him. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 2:53pm On Sep 12 |
akwesenana: Wat reply did ur use#less mother gave u Afta asking her dis question??....🥴🥴 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 2:53pm On Sep 12 |
AlphaNugget:I swear, this na person wey I dey rate before. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by AlphaNugget(m): 2:55pm On Sep 12 |
akwesenana:You can imagine the bull crap |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 2:57pm On Sep 12 |
akwesenana: Of wat importance is ur st#pid rating to him??.....😐 Luk at de fuu feelin funky🫤🫤..... U say wat we re doin is disgusting.... Oya leave na,,, we beg u to stay here??..... Get lost,,,, u won't b missed🫤 God punish ur gene#ration dere😐 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by benedictilemona(m): 2:58pm On Sep 12 |
Bunch of idi*ts |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Micah70(m): 2:58pm On Sep 12 |
What’s happening here please? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Micah70(m): 3:01pm On Sep 12 |
Hmmmm. This little token I wanted to share now will be suspended till week. Hardship have destroyed this beautiful forum. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 3:02pm On Sep 12 |
DiskJokeyManic:I was referring to Joeblaze26. Damn, what's there to rate about you, my friend? From your incoherent grammar to your two-faced personality, to your pot-shaped head. 😂😂😂 Who invited blud? 😂😂😂😂😂😂 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 3:02pm On Sep 12 |
Beggar at day, dj at night. 😂😂😂😂😂😂 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:03pm On Sep 12 |
akwesenana: Wen membas of dis honorable thread re talking,,,,,, a ghost memba like u wey nobody send ur papa wil also b talking..... 😐😐 Ogun wipe ur gene#ration dere one more tym..... Ediot😐😐 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 3:03pm On Sep 12 |
Micah70:Hmm no vex boss. It's unfortunate what the bet thread has spiralled into |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 3:04pm On Sep 12 |
Joeblaze26:😂😂😂😂😂 Werey say na 'beggjng case' 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:08pm On Sep 12 |
akwesenana: E don dey quote quote posts anyhow to get back at me😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂 See who bin wan come form matured fr us🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 as I enta one tym e show him tru color😂😂 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 3:09pm On Sep 12 |
Joeblaze26:I swear to God, bro. How I go dey banter person wey be say I go spend like 15 minutes trying to decode what he meant. 😂😂😂 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 3:12pm On Sep 12 |
DiskJokeyManic:Lol, which year you join this thread wey you dey feel like OG? I don dey hear for the time of Viking, obedibombedi, Corbin, that Barca guy wey chop block. Even that guy wey borrow money take run one format for 1xbet. This thread be like river, no dey form OG when e be say you come here day before yesterday. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:12pm On Sep 12 |
Micah70: No postpone my own till next week abeg.. hunger dey Zoom really did well for you.. show me love 9135491084 opay |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:14pm On Sep 12 |
akwesenana: E don turn ur bro??...😂😂 U no rate am again,,,,, 🤣🤣🤣🤣🤣.....I sabi trigger f..ools like u to give me dat reaction wey I nid....😎😎 See ghost memba oo tryin to feel important,,,, who knws of ur existence on dis thread??.... Born-troway like u😍🫤🫤😎 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:14pm On Sep 12 |
akwesenana: You say wetin😹😹 4 Likes 1 Share
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:15pm On Sep 12 |
akwesenana you no fit die well aswear😹😹 2 Likes 1 Share |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:16pm On Sep 12 |
akwesenana: Dem gt pple wey go type dose first first tins wey u drop wen u foolishly enta here,,,,, I go undastand.... Nt irrelevant person like u😐😐😐😐😐 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by bouncin04(m): 3:16pm On Sep 12 |
IxBet: Hi 1xbet I've been trying to reach out via email to 1xbet all to no avail , the issue is that my account was blocked on my request due to compulsive gambling while still having some amount deposited , hoping I will still be able to make a withdrawal , but to my dismay thats not the case as I was referred to block@1xbet-team.com by the customer care yet no reply from them , please I need your assistance to get my deposits . Thank you. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 3:17pm On Sep 12 |
PJtech:Bossman, You no even send Even if they call you beggar from morning to evening, nothing concern you, you go still drop plate. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 3:18pm On Sep 12 |
DiskJokeyManic:Lol, I know say you don reach to born my age, but I'm matured enough not to carry things personally. Joeblaze26 na my gee since day one, that one no go stop me from calling am out if he misyarn, and me calling am out for his misyarns no mean say I dey follow am the quarrel. I know such concepts would sound alien to you as you're a man-child, a 49-year-old man with the reasoning and mannerisms of a 12-year-old. 4 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:19pm On Sep 12 |
akwesenana: So na watin u dy type since b dis?😂😂😂😭😭 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by akwesenana: 3:19pm On Sep 12 |
DiskJokeyManic:Can you rephrase, abi make I go meet mad man for street make he interpret am for me. 'Cause I can't make heads or tails of what you're trying to say, my friend. 😂😂 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:20pm On Sep 12 |
Everyday247: Make dem dey there dey jonze... Once money touch my hand all these id!ot calling me beggar them go change mouth Na dem you go dey hear "Bossman", "Chairman" different different titles and names wey mama no name me. Life pass all these things we dey here dey do.. For now man must survive 6 Likes 1 Share |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:21pm On Sep 12 |
akwesenana: Whichoda mad person u wan meet wey no b ur mama? 🌝 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 3:23pm On Sep 12 |
Streetdoctor don go Push him drug. Evening now he go come here dey rant I don send his account give NDLEA . Hand go soon touch him and his cohorts 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 3:24pm On Sep 12 |
PJtech:💯👏 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by DiskJokeyManic: 3:24pm On Sep 12 |
akwesenana: Y u wan go far wen ur mama dy close to u dere??🌝🌚 |
(1) (2) (3) ... (578) (579) (580) (581) (582) (583) (584) ... (776) (Reply)
Nigeria's Top 50 Richest Billionaires / Forex Trade Alerts Season 17 / Forex Trade Alerts: Season 19
Viewing this topic: Michano22, Ochuko1(m), DiskJokeyManic and 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |