Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,523 members, 7,961,639 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 10:20 AM

Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ - Business (633) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (287287 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (630) (631) (632) (633) (634) (635) (636) ... (659) (Reply) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by uzomarrrrrr1234: 8:08am On Sep 25
guobe:

Oga Google guobepredictz and come back to tell me about the statement you just made.
The toxicity you guys produce here is what is driving most punters away from this thread.
Shalom
So you dey google ... But you no Sabi convert just two games for naija bookies...lol

Oga rest... Nigerians are broke self...your truck might not work...most of them are struggling to even eat...just pray your potential scam tactics might be successful. Things are hard in Nigeria.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by deltateam: 8:17am On Sep 25
Millionaire Ticket
We are getting closer to winning it.
Just Believe! cool

22 Games
Tot. odd: 842.18

Booking Number:75VF9WD
25/09/2024 08:11:13

Code 2014 Date 25/09/2024 20:00
Event Liverpool - West Ham
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 1961 Date 28/09/2024 17:30
Event Wolves - Liverpool
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 2938 Date 29/09/2024 12:00
Event Rangers - Hibernian
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 2949 Date 28/09/2024 17:45
Event St Johnstone - Celtic
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 1334 Date 29/09/2024 14:30
Event Holstein Kiel - Eintracht Frankfurt
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 1880 Date 25/09/2024 20:00
Event Barcelona - Getafe
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 2222 Date 27/09/2024 20:00
Event PSG - Stade Rennes
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 3287 Date 28/09/2024 20:00
Event Monaco - Montpellier
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 1772 Date 27/09/2024 19:00
Event AL Ittihad - AL Khaleej Saihat
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 1790 Date 29/09/2024 14:30
Event Viktoria Plzen - Mlada Boleslav
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 1809 Date 27/09/2024 18:30
Event Sparta Prague - Sigma Olomouc
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 2399 Date 28/09/2024 17:00
Event Galatasaray - Kasimpasa Istanbul
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 2106 Date 28/09/2024 15:00
Event Genk - YR Mechelen
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 2503 Date 29/09/2024 23:30
Event Barcelona - Libertad Loja
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 2584 Date 29/09/2024 20:30
Event Braga - Rio Ave
Live/Prematch Prematch Selection 1

Code 1395 Date 28/09/2024 20:00
Event Osasuna - Barcelona
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 1934 Date 29/09/2024 17:30
Event Bohemians 1905 - Slavia Prague
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 2022 Date 29/09/2024 17:00
Event Antalyaspor - Fenerbahce Istanbul
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 3091 Date 29/09/2024 19:15
Event Botev Vratsa - Ludogorets 1945 Razgrad
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 2203 Date 28/09/2024 15:30
Event Willem II - PSV
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 2342 Date 29/09/2024 15:45
Event Waalwijk - Ajax
Live/Prematch Prematch Selection 2

Code 2712 Date 27/09/2024 19:00
Event MFK Zemplin Michalovce - Slovan Bratislava
Live/Prematch Prematch Selection 2
Stake: ₦ 1,000.00

oyewale0001
Betbuilder365
OgwuEgo

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 8:17am On Sep 25
Streetdoctor:

Lolsss. D game is d game. We move. In dis game, u don't expect to green all d time,
Thanks boss ✊
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 8:23am On Sep 25
I go try this last Experimental game today, if it cuts, i go pause go take fresh air. 😔😔😔
E go mean say Alabi power too much.

6C6C9E8

Stake responsibly!

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by deltateam: 8:23am On Sep 25
This is my last game for this week.

They are combination of the 3 games I posted here yesterday. 4 games played from it, 3 games entered while the TNS decided to jonse their father.

So 2 tickets are standing while 1 is down no thanks to TNS.

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 8:25am On Sep 25
deltateam:
This is my last game for this week.

They are combination of the 3 games I posted here yesterday. 4 games played from it, 3 games entered while the TNS decided to jonse their father.

So 2 tickets are standing while 1 is down no thanks to TNS.
As i dey like this, I don blacklist that league. Na banana league be that. angry

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by deltateam: 8:36am On Sep 25
Everyday247:
As i dey like this, I don blacklist that league. Na banana league be that. angry

Yes o. We'll be fine las las.

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SamueItem337(m): 8:54am On Sep 25
deltateam:



To each his own. I simply say play what works for you.
That's also true

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Alvin212(m): 8:59am On Sep 25
I have wasted close to 12k on roll over

Only to roll my self enter gutter

What I think
If roll over dey work bookies for no dey allow am

Surprisingly, e hardly pass day one

Na only last week I manage enter day two

Fear no gree me continue

Inter 1x against Ac Milan for cut am
If had continued

Which odd I never try?
2 odd plus impossible
1.70 e go still cut
1.50 for where
1.30 e go still red
Even 1 .20 odd roll over no gree roll

Mind you
I only book game
Friday
Saturday
Sunday

Still no head way


Liverpool vs Northingham forest
I carry am 1x @1.02 odd. E Still cut

Atalanta yesterday 1x @ 1.10 odd e Still cut



Right now who go teach me

G-work (Yahuu Yahuu)
I no mind I go still do am

Crypto is also welcomed


Mind you

Still dey play bet
But I will never stake big again

Right now na 200 to win milliona I dey book

5 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Streetdoctor: 9:02am On Sep 25
WhiteIverson:

You're welcome sir
U really tried man

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by christianjoy(m): 9:05am On Sep 25
abba190:
conspiracy theory
put that option on favourites
And book games
Any games wey you no see that option
Leave am
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Streetdoctor: 9:08am On Sep 25
Alvin212:
I have wasted close to 12k on roll over

Only to roll my self enter gutter

What I think
If roll over dey work bookies for no dey allow am

Surprisingly, e hardly pass day one

Na only last week I manage enter day two

Fear no gree me continue

Inter 1x against Ac Milan for cut am
If had continued

Which odd I never try?
2 odd plus impossible
1.70 e go still cut
1.50 for where
1.30 e go still red
Even 1 .20 odd roll over no gree roll

Mind you
I only book game
Friday
Saturday
Sunday

Still no head way


Liverpool vs Northingham forest
I carry am 1x @1.02 odd. E Still cut

Atalanta yesterday 1x @ 1.10 odd e Still cut



Right now who go teach me

G-work (Yahuu Yahuu)
I no mind I go still do am

Crypto is also welcomed


Mind you

Still dey play bet
But I will never stake big again

Right now na 200 to win milliona I dey book



Oh boyyyyy!!!!!!! u dun try better rest Biko. I can imagine d shit.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Everyday247: 9:42am On Sep 25
Alvin212:
I have wasted close to 12k on roll over

Only to roll my self enter gutter

What I think
If roll over dey work bookies for no dey allow am

Surprisingly, e hardly pass day one

Na only last week I manage enter day two

Fear no gree me continue

Inter 1x against Ac Milan for cut am
If had continued

Which odd I never try?
2 odd plus impossible
1.70 e go still cut
1.50 for where
1.30 e go still red
Even 1 .20 odd roll over no gree roll

Mind you
I only book game
Friday
Saturday
Sunday

Still no head way


Liverpool vs Northingham forest
I carry am 1x @1.02 odd. E Still cut

Atalanta yesterday 1x @ 1.10 odd e Still cut



Right now who go teach me

G-work (Yahuu Yahuu)
I no mind I go still do am

Crypto is also welcomed


Mind you

Still dey play bet
But I will never stake big again

Right now na 200 to win milliona I dey book



Chai boss, take heart 😔 we move ✊
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by onlinestaff247: 10:13am On Sep 25
Alvin212:
I have wasted close to 12k on roll over

Only to roll my self enter gutter

What I think
If roll over dey work bookies for no dey allow am

Surprisingly, e hardly pass day one

Na only last week I manage enter day two

Fear no gree me continue

Inter 1x against Ac Milan for cut am
If had continued

Which odd I never try?
2 odd plus impossible
1.70 e go still cut
1.50 for where
1.30 e go still red
Even 1 .20 odd roll over no gree roll

Mind you
I only book game
Friday
Saturday
Sunday

Still no head way


Liverpool vs Northingham forest
I carry am 1x @1.02 odd. E Still cut

Atalanta yesterday 1x @ 1.10 odd e Still cut



Right now who go teach me

G-work (Yahuu Yahuu)
I no mind I go still do am

Crypto is also welcomed


Mind you

Still dey play bet
But I will never stake big again

Right now na 200 to win milliona I dey book




If you're ready, come let me teach you gee work.

We can meet on WhatsApp but you'll pay my data.(Airtel 20GB)

Are you game?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by abba190: 10:35am On Sep 25
Ashawokobokobo:


Just talk how much you go pay me if e enter. I go pay you N2k if e cast.
grin e don already cast
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by abba190: 10:36am On Sep 25
Everyday247:
I go try this last Experimental game today, if it cuts, i go pause go take fresh air. 😔😔😔
E go mean say Alabi power too much.

6C6C9E8

Stake responsibly!
trust me e go cut, the games too much one must favour alabi
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 10:39am On Sep 25
onlinestaff247:


If you're ready, come let me teach you gee work.

We can meet on WhatsApp but you'll pay my data.(Airtel 20GB)

Are you game?
Novice wan teach novice
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Streetdoctor: 10:40am On Sep 25
Pjtech, dis one u never beg today, hope ur people never mine ur skull BCS ur skull matters to us
Very soon na headless human beings go full that una side. Alfa dey mine skull, pastors dey mine, under 18 dey mine, mama and papa dey mine and harvest skulls

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Atasko: 10:59am On Sep 25
1752A0
520 odd

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by christianjoy(m): 11:08am On Sep 25
Atasko:
1752A0
520 odd
staked 100 naira
100k important to me

4 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by uzomarrrrrr1234: 11:12am On Sep 25
Alvin212:
I have wasted close to 12k on roll over

Only to roll my self enter gutter

What I think
If roll over dey work bookies for no dey allow am

Surprisingly, e hardly pass day one

Na only last week I manage enter day two

Fear no gree me continue

Inter 1x against Ac Milan for cut am
If had continued

Which odd I never try?
2 odd plus impossible
1.70 e go still cut
1.50 for where
1.30 e go still red
Even 1 .20 odd roll over no gree roll

Mind you
I only book game
Friday
Saturday
Sunday

Still no head way


Liverpool vs Northingham forest
I carry am 1x @1.02 odd. E Still cut

Atalanta yesterday 1x @ 1.10 odd e Still cut



Right now who go teach me

G-work (Yahuu Yahuu)
I no mind I go still do am

Crypto is also welcomed


Mind you

Still dey play bet
But I will never stake big again

Right now na 200 to win milliona I dey book



Now you talking... I'm happy for you brother.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by CollectMoney: 11:16am On Sep 25
guobe:

Oga Google guobepredictz and come back to tell me about the statement you just made.
The toxicity you guys produce here is what is driving most punters away from this thread.
Shalom
Just ignore bad energy. Some of us appreciate all you do.

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by uzomarrrrrr1234: 11:17am On Sep 25
Also remember, nobody really makes money online, and the few ones that do wouldn't share update with you

Were you guys aware around two months ago, a guy in Lagos took advantage of flutterwave system glitch and withdrew over 960 million naira...

There was a glitch in dia system, what I'm trying to say is...the guy went low-key to swipe that money without making noise or sharing update...

That how the online world works in reality, people who get updates don't make noise or share dem or teach people...they pack all the money to demselves

So whenever I see someone online , saying "Lemme teach how to make $1,000 dollars in one week online"... ...just know it a scam.



Nobody send your papa... Even those fake twitter punters claiming boom every 3 seconds with well-edited ticketsgrin

4 Likes 1 Share

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Agwadi: 12:10pm On Sep 25
🤔
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by erniok(m): 12:38pm On Sep 25
uzomarrrrrr1234:

So you dey google ... But you no Sabi convert just two games for naija bookies...lol

Oga rest... Nigerians are broke self...your truck might not work...most of them are struggling to even eat...just pray your potential scam tactics might be successful. Things are hard in Nigeria.
Uzo is back. How you and that guy wey say you scam am for PS transaction later settle.

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 12:40pm On Sep 25
Streetdoctor:
Pjtech, dis one u never beg today, hope ur people never mine ur skull BCS ur skull matters to us
Very soon na headless human beings go full that una side. Alfa dey mine skull, pastors dey mine, under 18 dey mine, mama and papa dey mine and harvest skulls

I've been kidnapped by unknown Gunmen.. They're asking for 550k ransom
You guys should help me raise funds. You can sell 50grams of Tramadol and help me

9135491074 opau
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by PJtech: 12:45pm On Sep 25
onlinestaff247:


If you're ready, come let me teach you gee work.

We can meet on WhatsApp but you'll pay my data.(Airtel 20GB)

Are you game?

Gee work wey you dey do wey you no fit afford 20GB data na you wan teach another person

Una dey cr@ze sha😹

9 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Larryfest(m): 1:09pm On Sep 25
PJtech:


Gee work wey you dey do wey you no fit afford 20GB data na you wan teach another person

Una dey cr@ze sha😹

Oil fit no surplus for him own head grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by Ashawokobokobo: 1:25pm On Sep 25
abba190:
grin e don already cast

we no conclude, I no hear from you na. no binding agreement.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by SamueItem337(m): 1:34pm On Sep 25
uzomarrrrrr1234:
Also remember, nobody really makes money online, and the few ones that do wouldn't share update with you

Were you guys aware around two months ago, a guy in Lagos took advantage of flutterwave system glitch and withdrew over 960 million naira...

There was a glitch in dia system, what I'm trying to say is...the guy went low-key to swipe that money without making noise or sharing update...

That how the online world works in reality, people who get updates don't make noise or share dem or teach people...they pack all the money to demselves

So whenever I see someone online , saying "Lemme teach how to make $1,000 dollars in one week online"... ...just know it a scam.



Nobody send your papa... Even those fake twitter punters claiming boom every 3 seconds with well-edited ticketsgrin
This one is back 😒
Na so your abroad come boring
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ by WhiteIverson: 1:36pm On Sep 25
footballnvestor:
If you have 1XBET account, join my Telegram channel. I have been winning with CORNERS bet since last week.

Click on this link to join my Telegram channel.

You can also use Paripesa, Melbet, Betwinner, 22Bet or Bet365 to place my CORNERS bet.

See screenshots of my winnings..
When you win enough to buy a house, a car, open a thriving business, travel round the world, buy a private jet, a yacht, an island and uplift your family from poverty, I'd gladly join your channel.

(1) (2) (3) ... (630) (631) (632) (633) (634) (635) (636) ... (659) (Reply)

Binary Option Alertz/strategies Season4 (new Dawn) / Bank Accounts And People You Don't Wanna Send Money To - Part 1 / How Old Were You When You Made Your First Million?, And How?

Viewing this topic: guobe, Vick4v, codemaniacs, kingcisE(m), Olamarkjoel(m), deltateam, benedictilemona(m) and 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.