Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,207,335 members, 7,998,645 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 09:46 PM

Naa Hamster Boys Dey Reign Now - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naa Hamster Boys Dey Reign Now (3268 Views)

Is This How Yahoo Boys Dey Collect Insult? / But Why All These Yahoo Boys Dey Always Misbehave Like This (photo) / See Wetin Yahoo Boys Dey Cause (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naa Hamster Boys Dey Reign Now by RealityKings: 1:04pm On Sep 26
grin
Rich boys
Hamster Boys

Some of them have already started pricing land in Banana Island

5 Likes

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Everyday247: 1:12pm On Sep 26
4ck!!! angry i can't even log in to my wallet. angry

1 Like

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Larryfest(m): 1:19pm On Sep 26
RealityKings:
grin
Rich boys
Hamster Boys

Some of them have already started pricing land in Banana Island
Shey with the rusty dust wey Hamster throw just right now grin grin

6 Likes

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by RealityKings: 1:25pm On Sep 26
Larryfest:

Shey with the rusty dust wey Hamster throw just right now grin grin

The 3 dollar fit but rice, beans, plantain na and good drinks...

All thanks to naira and dollar rates
Naa workings cheesy

1 Like

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by JOACHINpedro: 3:25pm On Sep 26
Oyibo dey smart. They are being scammed by fraudsters individually but they scam us in multitude

35 Likes 3 Shares

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by 2cribz: 3:34pm On Sep 26
I'm already depressed. Wetin 15 dollars wan do for me. 1k...15 dollars
2k..30 dollars
4k....60 dollars

30k...and to see 30k e mean say you dey on almost 15m per hour and your friends sef gallant for list.
Hamster really make me look stupid. Like wtf is 15 dollars man

17 Likes 2 Shares

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by youngking89(m): 3:57pm On Sep 26
You fit use an buy beer and chop fish
2cribz:
I'm already depressed. Wetin 15 dollars wan do for me. 1k...15 dollars
2k..30 dollars
4k....60 dollars

30k...and to see 30k e mean say you dey on almost 15m per hour and your friends sef gallant for list.
Hamster really make me look stupid. Like wtf is 15 dollars man

6 Likes

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by 2cribz: 3:58pm On Sep 26
I go hold am till Sunday.e fit enter 50 dollars. All my mind na say e go reach 0.5$

1 Like

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by BlackyOne: 7:39pm On Sep 26
Omo I don borrow 50million naira since last year, unto say wen hamster launch I go pay back, use the balance take invest in real estate business, set up multiple streams of income, buy cars and travel abroad... How 12 dollars won take do all these now embarassed

3 Likes 1 Share

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by ShogunNoName: 7:59pm On Sep 26
This thread is full of cap, liars hungry delusional scammers and thieves grin grin grin

DO NOT , I REPEAT DO NOT ENGAGE ANY OF THE CRIMINALS ON THIS THREAD FOR INVESTMENT ADVISE EXCEPT YOU WANT TO LOOSE YOUR MONEY

1 Like

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Yemike(m): 9:06pm On Sep 26
BlackyOne:
Omo I don borrow 50million naira since last year, unto say wen hamster launch I go pay back, use the balance take invest in real estate business, set up multiple streams of income, buy cars and travel abroad... How 12 dollars won take do all these now embarassed
Since last year? When did telegram mining start. This your fabu no dey add up cheesy

2 Likes 1 Share

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by SamuraiXXX: 9:43pm On Sep 26
2cribz:
I'm already depressed. Wetin 15 dollars wan do for me. 1k...15 dollars
2k..30 dollars
4k....60 dollars

30k...and to see 30k e mean say you dey on almost 15m per hour and your friends sef gallant for list.
Hamster really make me look stupid. Like wtf is 15 dollars man

Shebi una no gree hear word say the thing na scam despite all the warnings

4 Likes 2 Shares

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Matheusmartin: 9:49pm On Sep 26
.
Hamster kept asking us to refer more people to open new cards. Yeye people on-boarded lots of people,hence liquidity couldn't go round sufficiently.

Regardless,we move to next one. Who give up, Naim fuvk up.

6 Likes 2 Shares

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by almarthins(m): 10:25pm On Sep 26
Larryfest:

Shey with the rusty dust wey Hamster throw just right now grin grin

No be small shege hamster do us o grin grin grin grin
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by KingNom(m): 1:28am On Sep 27
Na wah oh
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Flame333: 6:41am On Sep 27
Hamster don finally harm them

1 Like 1 Share

Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by RealityKings: 5:47pm On Oct 01
Flame333:
Hamster don finally harm them

Don't disrespect the CEO

(1) (Reply)

How To Make Guys Like You! (Ladies) / Is Marrying A Female Practicing Lawyer A Recipe For Everlasting Marital Doom? / How Can I Get Rid Of This Greedy Girl Before She Ruins My Relationship?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.