Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,335 members, 7,998,645 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 09:46 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naa Hamster Boys Dey Reign Now (3268 Views)
Is This How Yahoo Boys Dey Collect Insult? / But Why All These Yahoo Boys Dey Always Misbehave Like This (photo) / See Wetin Yahoo Boys Dey Cause (2) (3) (4)
Naa Hamster Boys Dey Reign Now by RealityKings: 1:04pm On Sep 26 |
Rich boys Hamster Boys Some of them have already started pricing land in Banana Island 5 Likes |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Everyday247: 1:12pm On Sep 26 |
4ck!!! i can't even log in to my wallet. 1 Like |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Larryfest(m): 1:19pm On Sep 26 |
RealityKings:Shey with the rusty dust wey Hamster throw just right now 6 Likes |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by RealityKings: 1:25pm On Sep 26 |
Larryfest: The 3 dollar fit but rice, beans, plantain na and good drinks... All thanks to naira and dollar rates Naa workings 1 Like |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by JOACHINpedro: 3:25pm On Sep 26 |
Oyibo dey smart. They are being scammed by fraudsters individually but they scam us in multitude 35 Likes 3 Shares |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by 2cribz: 3:34pm On Sep 26 |
I'm already depressed. Wetin 15 dollars wan do for me. 1k...15 dollars 2k..30 dollars 4k....60 dollars 30k...and to see 30k e mean say you dey on almost 15m per hour and your friends sef gallant for list. Hamster really make me look stupid. Like wtf is 15 dollars man 17 Likes 2 Shares |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by youngking89(m): 3:57pm On Sep 26 |
You fit use an buy beer and chop fish 2cribz: 6 Likes |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by 2cribz: 3:58pm On Sep 26 |
I go hold am till Sunday.e fit enter 50 dollars. All my mind na say e go reach 0.5$ 1 Like |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by BlackyOne: 7:39pm On Sep 26 |
Omo I don borrow 50million naira since last year, unto say wen hamster launch I go pay back, use the balance take invest in real estate business, set up multiple streams of income, buy cars and travel abroad... How 12 dollars won take do all these now 3 Likes 1 Share |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by ShogunNoName: 7:59pm On Sep 26 |
This thread is full of cap, liars hungry delusional scammers and thieves DO NOT , I REPEAT DO NOT ENGAGE ANY OF THE CRIMINALS ON THIS THREAD FOR INVESTMENT ADVISE EXCEPT YOU WANT TO LOOSE YOUR MONEY 1 Like |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Yemike(m): 9:06pm On Sep 26 |
BlackyOne:Since last year? When did telegram mining start. This your fabu no dey add up 2 Likes 1 Share |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by SamuraiXXX: 9:43pm On Sep 26 |
2cribz: Shebi una no gree hear word say the thing na scam despite all the warnings 4 Likes 2 Shares |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Matheusmartin: 9:49pm On Sep 26 |
. Hamster kept asking us to refer more people to open new cards. Yeye people on-boarded lots of people,hence liquidity couldn't go round sufficiently. Regardless,we move to next one. Who give up, Naim fuvk up. 6 Likes 2 Shares |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by almarthins(m): 10:25pm On Sep 26 |
Larryfest: No be small shege hamster do us o |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by KingNom(m): 1:28am On Sep 27 |
Na wah oh |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by Flame333: 6:41am On Sep 27 |
Hamster don finally harm them 1 Like 1 Share |
Re: Naa Hamster Boys Dey Reign Now by RealityKings: 5:47pm On Oct 01 |
Flame333: Don't disrespect the CEO |
(1) (Reply)
How To Make Guys Like You! (Ladies) / Is Marrying A Female Practicing Lawyer A Recipe For Everlasting Marital Doom? / How Can I Get Rid Of This Greedy Girl Before She Ruins My Relationship?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |