Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,428 members, 7,992,415 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 06:10 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2024: Live Updates Thread (389253 Views)
BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (909) (910) (911) (912) (913) (914) (915) ... (1019) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:46am On Sep 29 |
Onyeka if you get mind them don tell you come downstairs Onyeka nobody remembered you, what even made you to involve yourself in this fight, you wey dey sleep, how e take concern you, always wanting to insert herself into highlights Go downstairs make Dami break your head 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:46am On Sep 29 |
Dem don dey let this mumu Onyeka win.. Where Ruth na 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by SaltyAisha: 2:46am On Sep 29 |
Kassia is the 4th witch She knows the housemates don't really like her anyways and her facial expression dey give me joy as the 3 witches dey torment them Buhahahahahahahahaha 7 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Uwosom: 2:46am On Sep 29 |
Onyeka na. They did not even call her name. 2 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by tioluwalasee(m): 2:47am On Sep 29 |
Onyeka speaking facts to power. DRC needed this because they were losers. Shouting up and down and insulting peopleโs grandfathers 2 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Uwosom: 2:47am On Sep 29 |
SaltyAisha: Her facial expressions are killing me 6 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:47am On Sep 29 |
Estellie: Ruth problem na Wanni, Ocee and Ozee are collateral.... 3 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by TheMainMan: 2:47am On Sep 29 |
fitzmayowa:she should clear dami... na fine babe.. she no need am I hear ruthie and chinwe 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by bentenny(m): 2:47am On Sep 29 |
Hmmm๐๐ Seems some of the real housemates don forget this year's edition....'No loose guard'๐๐ 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:48am On Sep 29 |
fitzmayowa: As in, e no concern am at all, they were all by themselves, Kassia was there initially and she left, Ocee carry him life go there them con provoke am to fight 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Payporte01: 2:48am On Sep 29 |
Wetin concern this onyeka self this girl 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by TheMainMan: 2:48am On Sep 29 |
fitzmayowa:things switched up fast.. they didn't expect it too Glad they controlled themselves |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by SaltyAisha: 2:49am On Sep 29 |
Uwosom:๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:49am On Sep 29 |
But Onyeka nobody called your name na, you were sleeping throughout this fight, why you go want put yourself for issues wey nobody call you Anything for highlights and attention 3 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:49am On Sep 29 |
Wanni is now a peacemaker what Biggie eviction can not do does not exist o..... 5 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Uwosom: 2:50am On Sep 29 |
Yourheadache: But that is her strategy na. 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by a4turitoroman: 2:50am On Sep 29 |
Yourheadache:Girl is looking for her own highlights 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Uwosom: 2:50am On Sep 29 |
Onyeka is upstairs, Dami is downstairs. It is the way Wanni is standing behind Onyeka for me. 2 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:51am On Sep 29 |
Make dem answer this girl naโฆ. Insults yakpa naa |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:51am On Sep 29 |
Dami na agbero with accent ๐คฃ๐คฃ 2 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:52am On Sep 29 |
TheMainMan: It was not about her she should have stayed out of it, it's just like Anita dragging herself into this conversation wey no concern her..... 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by SaltyAisha: 2:52am On Sep 29 |
Eheeee this is looking more like BBN not the Bb cotonou we were watching |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:53am On Sep 29 |
Chinwe said she's here till the finals Onyeka- Your picture is on the wall Chinwe -Your picture is coming on Monday ๐คฃ๐คฃ I don die๐คฃ 14 Likes 2 Shares |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:53am On Sep 29 |
Eyennn Now youโre talking Chinwe give them 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:54am On Sep 29 |
Onyeka this insult lame Sha, which one be say "You lost morning fresh" even Chinwe laugh, abi na only she lose morning fresh |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by TheMainMan: 2:54am On Sep 29 |
dami dey force thing |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:54am On Sep 29 |
a4turitoroman: She don get am na |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by a4turitoroman: 2:54am On Sep 29 |
Dami na werey 2 Likes |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:55am On Sep 29 |
Uwosom: The strategy this night no make sense, imagine person wey dey sleep, wake up start to dey fight because them hear say other people been dey fight 4 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Estellie: 2:56am On Sep 29 |
Omo!! I don tire ๐๐ |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by Yourheadache: 2:56am On Sep 29 |
This fight don long oh 1 Like |
Re: BBNaija 2024: Live Updates Thread by SaltyAisha: 2:57am On Sep 29 |
Estellie:As I dey here I don laugh pee for body kai๐ ๐ ๐ 1 Like |
(1) (2) (3) ... (909) (910) (911) (912) (913) (914) (915) ... (1019) (Reply)
Post All TV/Movie Audition Notices Here / Thread For DStv/GOtv Channel TELEMUNDO / Naruto Information
Viewing this topic: 7 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |