Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,899 members, 7,980,163 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 07:32 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1428897 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (649) (650) (651) (652) (653) (654) (655) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 5:57pm On Oct 06, 2014 |
dania30:tanks dear.. I'll try sabiguy:leave dem to deir own opinion jawe..mke anybody bliv nd talk anytin wey dem lik...meanwhile,,I dey try smile..even though na fake smile. Heineken:I dey try smile buh d smile no gree show... ***chaii I evn miss my smile sef*** |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:00pm On Oct 06, 2014 |
omolizzy: You forgot to put Shalom 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by handsum92: 6:01pm On Oct 06, 2014 |
Na God I take beg una pls...tot I wd ve raised enuf cash...buh as it stands, nutin nutin yet and I 4 lyk runs dis service o...bikonu yinka and dis guy wey dey find Lion/Lioness out, na idobale(postrating) I dey, help a brother out!... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 6:01pm On Oct 06, 2014 |
trendiitee:have you checked your mail? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 6:02pm On Oct 06, 2014 |
osemu8: Am good bro |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 6:02pm On Oct 06, 2014 |
princetunex:not only u bro,d page is already opened,am jst reloading evry hour |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:02pm On Oct 06, 2014 |
Ayomax:I don check am tire.. Even checked my spam folder... 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:05pm On Oct 06, 2014 |
Ishowdels: I feel you brother. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Drakula(m): 6:06pm On Oct 06, 2014 |
Please I have an option to serve in enugu or lagos state, so I want to ask this honorable house to advice me which to choose And please guys after the duel between #teamIpaid vs #teamInoGoPay ends, you should take cue from sodiq and his new found friend funke, how they fought and resolved amicably, friction is bound to happen, but how we manage it after, matters. So I lay my mat here with pop corn to watch the duel, may the best team win . |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:08pm On Oct 06, 2014 |
Anaskie: You are guilty and hereby sentenced to serve in borno wt no khaki for u. lolzzz |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:08pm On Oct 06, 2014 |
I think its time I come into the e-misunderstanding going on here. Oga sabiguy, that word poverty is a bastard shudnt hav come from u because its highly erroneous if actually u wanted to justify the need to pay or not to pay the money for call up numbers. is justifying it even neccessary in the first place? Many peeps here can pay the money tax2 but they don't see it as anything worth the 4k on their own sides. I can as well pay it big times if I choose to. Poverty is a bastard according to ur own perception of things but as for me I don't see it as a poverty related per se. Everyone is entitle to his or her opinion sha.. Some peeps are justifying the need to pay because they feel they hav fallen for their trips while those refusing to pay got too many reasons as I see it.. Let's not continue to justify it rather everyone should propagate whateva his or her own reasons are. So pls let's unite here and put a stop to justifying payment or no payment for call up numbers. I think a stop to justifying it will save us the stress of typing erroneous words tend to provoke peeps.. 2 Likes |
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:08pm On Oct 06, 2014 |
1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 6:09pm On Oct 06, 2014 |
trendiitee:well you have no problem as long your name is on your school master list. probably your call up number will come out in your school. just relax bcoz God is in control. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:09pm On Oct 06, 2014 |
noordean: Abi o. make OAU mk us smile by Wednesday sha |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:13pm On Oct 06, 2014 |
Kennycyphers:yeah,i understand u, i jst wnt to knw weda dey wld actually paste d list on wednesday as dey said. Tank u plenty. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:13pm On Oct 06, 2014 |
noordean: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:16pm On Oct 06, 2014 |
omolizzy:hihihihihhihiihhiihihihhihihihihiihhihihiihhihihiihihihihhi! Na so i be o. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Amliving(m): 6:16pm On Oct 06, 2014 |
Following this thread today like season film it has been too hot today with call up number issue. I wonder how it's gona look like with call up letter. #Teamstillwaitingforcallupnumber* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:16pm On Oct 06, 2014 |
Drakula: Guy no show for u cos we don settle am,infact sabiguy n I dey serve for d same place so better go dash ur popcorn out. Shalom 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Drakula(m): 6:16pm On Oct 06, 2014 |
princetunex: Guy you suppose go make money with your comedy, had a good laugh |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 6:19pm On Oct 06, 2014 |
westinfo4040:na so my broda..peeps got to flex 4 supreme club to say final good bye to ekpoma..enuff budget for this nysc stuff ooooo. Wetin person dey work for since na.. shey na make person fit spend ni.. We got to flex joor.. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 6:19pm On Oct 06, 2014 |
dotman10: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:20pm On Oct 06, 2014 |
omolizzy: Lol... Abeg help me tell dat guy say na late comer... Let him know as me n you be now |
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:22pm On Oct 06, 2014 |
sabiguy: Naso bro...don't ever forget shalom abeg |
Re: NYSC 2014 Batch C House by SageNaruto(m): 6:23pm On Oct 06, 2014 |
Dat #derizGod moment wen u pay 4k since last month but ur padi wey pay dis morning dey receive callup number b4 u.... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by noordean(m): 6:23pm On Oct 06, 2014 |
Ishowdels:badt guyz..abi a ti san ni |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anaskie(m): 6:23pm On Oct 06, 2014 |
kalushaiyke:Chairman I dey o. Make dese ppl no use us play. Seems dis is their own way of punishing us for not paying d N4k. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:33pm On Oct 06, 2014 |
Ayomax:sch ke?? Why I cum pay 4k den?? Make dem no craze ooooo. Walahiii,,d tin just tire me jawe |
Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:36pm On Oct 06, 2014 |
SageNaruto:walahi,,e be lik say na u dem send to me make u cum make me cry abii ***crying mode activated*** |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:36pm On Oct 06, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Macmilla(m): 6:37pm On Oct 06, 2014 |
fashoo2010:Meeehn, Sodiqyinka don bcom NYSC director general. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:38pm On Oct 06, 2014 |
noordean:Alfa nurudeen,watzup wiv phy dpt o? |
(1) (2) (3) ... (649) (650) (651) (652) (653) (654) (655) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |