Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,578 members, 7,996,149 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 12:54 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1435385 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (669) (670) (671) (672) (673) (674) (675) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 5:55pm On Oct 08, 2014 |
wordsplay: Why r u scared to come out straight. Lol... I sabi una type |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 5:56pm On Oct 08, 2014 |
rashfat: Kikikikikikikikikikikikiki #TEAMIREFUSETOPAY# |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 5:57pm On Oct 08, 2014 |
dania30: Pls stop commenting on my post again. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 5:57pm On Oct 08, 2014 |
Drakula: True bro... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Luvlyfal(f): 5:58pm On Oct 08, 2014 |
Claroo:i dnt fink wah dey ar doing iz funi..,sm1 shld plz.. stop dem b4 it getz out of hand. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 5:59pm On Oct 08, 2014 |
kalushaiyke:My guy u sabi better thing joh. Me na slap I wan slap person sef. I hate disrespect |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 5:59pm On Oct 08, 2014 |
Taiye4christ dania30 wia una deh ooooo deh wan reducee mma gp |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Idboyostic(m): 5:59pm On Oct 08, 2014 |
CHAI!!! See wetn OverSabi dan cause....see how people dey observe.....well, I see una ooo....I dan tire for all dis OverSabi sabi people wey dey here.....Abeg pple wey sabi english....make una tell OverSabi people say Redeployment is not the same as Influencing oo...before them go talk say "Poverty na Bastard"....Abeg we sabi say white no be black....we no nid collect all the degree abi enter obodo Oyinbo b4 we fit attest to all dis...Tor, b4 I forget....I no nid any oversabi person make e skl me ooo 2 Likes |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 6:00pm On Oct 08, 2014 |
dstnd:Lol. Taiye sey e dy bizi dis period. How dm wan use reduce d gp na knife dm wan use slash am |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 6:01pm On Oct 08, 2014 |
sabiguy:Last time I checked u commented on her stuff. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:02pm On Oct 08, 2014 |
No talk say I be devil o but all these small small fight dey make the house sweet. Shalom................ Lol 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:04pm On Oct 08, 2014 |
Mogenerous: Confirm |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 6:04pm On Oct 08, 2014 |
sabiguy:Dude, the fact that you realised I was talking about your mega fuckery in this house shows you still have a working brain. I underrated you 4 Likes |
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:05pm On Oct 08, 2014 |
Horlawoomey: Yes my oga |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:05pm On Oct 08, 2014 |
wordsplay: I won't even say a word with you... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 6:05pm On Oct 08, 2014 |
sabiguy, guy na only you waka come? why always you Na? why not overlook all those jabs thrown at you for peace sake... you know you will be a family man someway, are you trying to say you are going to react to every single lil thing your wife does? come off it jawe, life is too short... just let go and protect ur name atleast... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Ayomax(m): 6:06pm On Oct 08, 2014 |
shootsight:bros you wicked oooo!!!! oya sabiguy over to you. lets prove him wrong |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Horlawoomey(m): 6:06pm On Oct 08, 2014 |
Haryoryhemie: Some testimonies will be a bit sour |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:06pm On Oct 08, 2014 |
wordsplay: It is what it is boi. I see u tryna catch attention but I'll skip u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 6:07pm On Oct 08, 2014 |
Luvlyfal:No need to stop dem...dey will stop on their own. They are adult. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:08pm On Oct 08, 2014 |
Mogenerous: My wife, I'll respect but other suckers, I'll keep em where they belong. And yes na only me waka come oooo. I still dey try find where I fit in... Thanks tho! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Drakula(m): 6:09pm On Oct 08, 2014 |
Chai, boiz De yab oh, you guys should remind me never to cross your paths, I am cracking my ribs here, lol |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:10pm On Oct 08, 2014 |
Ayomax: I know u r tryna whine but that dude can't manipulate shiiii! He's blabbing |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:10pm On Oct 08, 2014 |
wordsplay:Guy u get mouth....they super glue my mouth I for kiss u lol |
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:10pm On Oct 08, 2014 |
Idboyostic: Bros y na? U no nid talk lyk dat. Make we try settle dem, abeg. My sweet sister (Dania30) abeg no let d guy talk vex u abeg. We wey come 4rm d heartbeat of d nation dey always act matured, so my dear sis pls overlook anything aimed @ gettn u annoyed. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:11pm On Oct 08, 2014 |
dania30: You shouldn't like someone like me! We aint the same |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 6:12pm On Oct 08, 2014 |
dania30:hahahahahahahahhahaa na joke oooooooo hw ur side?u n taiye doon forgeett mi |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:13pm On Oct 08, 2014 |
Idboyostic: You don't even deserve a response! I'll skip u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 6:14pm On Oct 08, 2014 |
sabiguy:That's the wisest decision You'll make all year. Cause I'll bring the heat to you. You think you'll disrespect all these good people in here and they'll keep quiet. Oversabi, I no be better person. I shall Bleep you up. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:17pm On Oct 08, 2014 |
wordsplay: You r nothing but an attention starved wannabe! I'll save u some stress... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by bigjayswagz: 6:18pm On Oct 08, 2014 |
shootsight you claiming dah anyone who doesnt influence his/her postin btw nw and friday shld forget it. Na lie you talk. Na ur papa be nysc DG na today people dey run nysc. Dnt come and be given people false info cos you are looking for ways for people to use your connection doesnt you d chance to be saying false tins. Once you get your callup number start runsing it.And to those who havent collected diaz once you collect your be quick to start to your influencing cos d earlier d betta. No let anybody dey make ur bp rise. From an nysc staff[ma uncle precisely] he said dah once you have your callup no start influencing ur preferred location.Those saying postin ends on friday na LIE dem talk. Nxt week as school paste callup numbers start influencing d earler d better tho. All d best to those awaiting callup noz no fear 2 Likes |
Re: NYSC 2014 Batch C House by rashfat(m): 6:18pm On Oct 08, 2014 |
Whr r d elders of ds house? Claroo, Akerry, Luvlycutebay, Horlawoomey etc. Make una con settle ds e-fight ooo |
(1) (2) (3) ... (669) (670) (671) (672) (673) (674) (675) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |