Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,978 members, 7,980,513 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 04:19 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1429127 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (719) (720) (721) (722) (723) (724) (725) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:31pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous:And I really mean to treat im f*ck up faa. Guys una dey fear fight? I challenge una |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:32pm On Oct 11, 2014 |
hawdi:soooo on point Mogenerous:phd? i still dey kindergaten wen compared to u na |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:32pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:33pm On Oct 11, 2014 |
Anugod:madam, go punch wall abeg if ur muscles dey itch u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:33pm On Oct 11, 2014 |
Akinife: I see u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:36pm On Oct 11, 2014 |
Fresh from the barber's shop! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:37pm On Oct 11, 2014 |
Kossyne: Change is constant! Don't worry we will get use to it. So many buzz because its a new system! It has to get worse before it gets better - Barrack Obama |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:39pm On Oct 11, 2014 |
taiwoliu: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:40pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Hehehe, shebi na e-fight u want! Wait first I dey come oo
|
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:41pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: Lol... U dey whine! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:42pm On Oct 11, 2014 |
Anugod,the great e-warior i greet ooo or is it e-warioress just like Tiger and tigeress ....All protocols duly observed....... The pace at which this thread is moving is even more than the speed of Light. I'm still struggling to read d missed pages though, |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:43pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Is it what I'm thinking |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:43pm On Oct 11, 2014 |
Anugod:yeye..... hp ur day ws cool? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:43pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:chai!! ma guy, i get ya point..... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:45pm On Oct 11, 2014 |
Akerry: Chai... So dem finally succeeded in tagging me a trouble maker! I dey come first make I watch MTV finish |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:46pm On Oct 11, 2014 |
taiwoliu: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:49pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Hehehe..That thing dey do u gisshh gisshhh I know d feeling... Wait I dey come |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:50pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Park, I dey wait! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:52pm On Oct 11, 2014 |
hawdi: #storyforthegods! How about u tell us wetin u go chop tonight? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:52pm On Oct 11, 2014 |
Akerry:I see you my boss, but I no fit answer you first, make I fight this boy first |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dozzynet(m): 6:53pm On Oct 11, 2014 |
Am i the only one watching Nigeria vs Sudan? It's obvious Keshi has lost the dressing room. Sudan winning Nigeria by 1-0. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:55pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Chai... I don suffer! E dey do me like say make I do u strong thing so u no go dey refer me as boy again! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 6:55pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:why shall i whine? Am i a motor? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:55pm On Oct 11, 2014 |
taiwoliu:It was awesome dear, and you? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:57pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Thanks for your concern jare....err..i don't know yet, 'cause "I'm going on a date with my woman"....in addition, I might as well get to town to get some studs and some tats done. Tchao!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:59pm On Oct 11, 2014 |
Citizen01: Chaiii sodiqyinka don suffer! Even for deadline, people still dey find am! I'm sure someone will still call for sodiq on Monday and thereafter! That dude deserves a national honor but our president is busy dancing shoki
|
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:59pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:00pm On Oct 11, 2014 |
hawdi: Mr. Man park well make I see front |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:00pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Ok, that pic got me laughing hard!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 7:01pm On Oct 11, 2014 |
hawdi: *holds laff* Oya sabiguy, help me ask him where he z gon get the tatts done? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:02pm On Oct 11, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:02pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: Lmao!!! NYC noni |
(1) (2) (3) ... (719) (720) (721) (722) (723) (724) (725) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |