Stats: 3,230,442 members, 8,085,099 topics. Date: Saturday, 22 February 2025 at 05:41 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1477734 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (719) (720) (721) (722) (723) (724) (725) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:31pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous:And I really mean to treat im f*ck up faa. Guys una dey fear fight? I challenge una ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:32pm On Oct 11, 2014 |
![]() hawdi:soooo on point Mogenerous:phd? i still dey kindergaten wen compared to u na ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:32pm On Oct 11, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:33pm On Oct 11, 2014 |
Anugod:madam, go punch wall abeg if ur muscles dey itch u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:33pm On Oct 11, 2014 |
Akinife: I see u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:36pm On Oct 11, 2014 |
Fresh from the barber's shop! ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:37pm On Oct 11, 2014 |
Kossyne: Change is constant! Don't worry we will get use to it. So many buzz because its a new system! It has to get worse before it gets better - Barrack Obama ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:39pm On Oct 11, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:40pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Hehehe, shebi na e-fight u want! Wait first I dey come oo
|
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:41pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: Lol... U dey whine! ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:42pm On Oct 11, 2014 |
Anugod,the great e-warior i greet ooo or is it e-warioress ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:43pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Is it what I'm thinking ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:43pm On Oct 11, 2014 |
Anugod:yeye..... hp ur day ws cool? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:43pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:chai!! ma guy, i get ya point..... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:45pm On Oct 11, 2014 |
Akerry: Chai... So dem finally succeeded in tagging me a trouble maker! I dey come first make I watch MTV finish |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:46pm On Oct 11, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:49pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Hehehe..That thing dey do u gisshh gisshhh ![]() ![]() I know d feeling... Wait I dey come |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:50pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:Park, I dey wait! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:52pm On Oct 11, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:52pm On Oct 11, 2014 |
Akerry:I see you my boss, but I no fit answer you first, make I fight this boy first |
Re: NYSC 2014 Batch C House by dozzynet(m): 6:53pm On Oct 11, 2014 |
Am i the only one watching Nigeria vs Sudan? It's obvious Keshi has lost the dressing room. Sudan winning Nigeria by 1-0. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:55pm On Oct 11, 2014 |
Anugod: Chai... I don suffer! E dey do me like say make I do u strong thing so u no go dey refer me as boy again! ![]() ![]() ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 6:55pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy:why shall i whine? Am i a motor? ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 6:55pm On Oct 11, 2014 |
taiwoliu:It was awesome dear, and you? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:57pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Thanks for your concern jare....err..i don't know yet, 'cause "I'm going on a date with my woman"....in addition, I might as well get to town to get some studs and some tats done. Tchao!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:59pm On Oct 11, 2014 |
Citizen01: Chaiii sodiqyinka don suffer! Even for deadline, people still dey find am! I'm sure someone will still call for sodiq on Monday and thereafter! That dude deserves a national honor but our president is busy dancing shoki
|
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:59pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:00pm On Oct 11, 2014 |
hawdi: Mr. Man park well make I see front ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:00pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Ok, that pic got me laughing hard!! ![]() |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 7:01pm On Oct 11, 2014 |
hawdi: *holds laff* Oya sabiguy, help me ask him where he z gon get the tatts done? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 7:02pm On Oct 11, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 7:02pm On Oct 11, 2014 |
Mogenerous: Lmao!!! NYC noni ![]() |
(1) (2) (3) ... (719) (720) (721) (722) (723) (724) (725) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |