Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,854 members, 7,915,455 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 01:22 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (740) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1410731 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (737) (738) (739) (740) (741) (742) (743) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:34pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:
don't tell me u dey fear ebola

lol, ebola sef no fit wait for naija as naija dey hot pass ebola grin grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:35pm On Oct 12, 2014
hawdi:


*rotfl* abeg ooo...make una collect am oo, make shekau no finish our guy abeg! hian!

So, una dey use style beg me make i nor winch shekau abi! ok i go consider una pleading! cool cool cool cool
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 4:35pm On Oct 12, 2014
sabiguy:


you are nothing but a demoralized particle invigorated by derailed mentality! Now, you are a very perfect example of a r.e.t.a.r.d.e.d fellow having access to internet and social media! #Nuisance

cc: hawdi, anugod, ggirl4real, whoelse oh dania30, wordplay, whoelse oh.... Oya, sabiguy, shoot on...

*Eats popcorn*
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:36pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:


buhahahahahahahahaha, rolls into gutter. So u r trying to say sabiguy should be working for lindaikeji as they do same job so! Hian

Sabi person wink..you on point. BTW, no roll enter gutter ah beg, I still need you complete and clean!
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:37pm On Oct 12, 2014
sabiguy:


i don rub sanitizer join sef lipsrsealed

Good!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:38pm On Oct 12, 2014
hawdi:


Sabi person wink..you on point. BTW, no roll enter gutter ah beg, I still need you complete and clean!

i dey with you! By the way, im checking out ur blog now.... Dude u r on point! I dey feel ur style! hope to patronize you someday. I'll show ur blog to people tho
cheesy cheesy cheesy
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:39pm On Oct 12, 2014
sabiguy:


dat kind thing
As you don understand, na hin mean say na our two e de always do cheesy
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:40pm On Oct 12, 2014
noordean:
lmao! Yes w du..any prblm wit dat? If u nid one,let us knw.

Like I would mind!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Drakula(m): 4:40pm On Oct 12, 2014
Taiye4Christ:

Unijos...
Drakula, I sight you!
Taiye I de feel you for here since, you don sight me for ghost mode.
I don de see all the girls wey go chop guys money for mami in two weeks time,
I don the sight all the guys wey go spend for mami,
I know mention names oh, but una Sabi una self, with all the "I miss you" wey una don de share...
Re: NYSC 2014 Batch C House by dstnd: 4:41pm On Oct 12, 2014
Taiye4Christ:
@Dania30, hope you don reduce your jongbon? grin

@heineken, baba kilon happen? Still in J?

@horlawoomey, that diary na “must keep“ o. Don‘t lose steam

@noordean, if you don‘t take care of iya ‘beji in my absence, nobody will. Thanks ore, you be correct guy!

@nabsprada, I am really considering naming one of my kids “PRADA“. She would make brain like you! Will discuss that with my moon of life.

@akerry baba, thanks for the call and keeping me posted. God bless you real big mehn!

@cutekemitola, you are wonderful... need I say more? Send me my Sunday goodies o grin

@dstnd, na who dem no born well wey wan slash our gp na *brings out intercontinental ballistic missiles* grin

@sodiqyinka, you ‘ve been excptional on this thread. You know your success on life is already a settled matter, abi?

Saving the best for last, @trendiitee, dem never still get those words for dictionary wey go convey what you mean to me. Where words fail, this should help say one-billionth of it kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss
my twin brother I don miss u like mofedaku!! My stand welllla
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:43pm On Oct 12, 2014
sabiguy:


Ahhhhhhh *inDbanj'svoice* File! Dont Test! As FG never discover me, na suicidal mission for me to go winch shekau, but Wait till oga jona gimme the contract, una go thank me later shocked shocked shocked lipsrsealed

*yawns*
Re: NYSC 2014 Batch C House by Jaylord1(m): 4:43pm On Oct 12, 2014
I just dey ghost mode....
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:44pm On Oct 12, 2014
sabiguy:


Damn, dat chick is rich now oooo, but the difference between us be say, she be aproko meaning dem no dey find her trouble before she launch attack! abeg make una no compare me with lindaikeji sad sad angry angry angry

Lool! So you don see person weh try pass you
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:46pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:


ghegheun... Takes front seat!
Na there them go find you!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:48pm On Oct 12, 2014
sabiguy:


you are nothing but a demoralized particle invigorated by derailed mentality! Now, you are a very perfect example of a r.e.t.a.r.d.e.d fellow having access to internet and social media! #Nuisance

Holy shit! Bro, you couldn't have ignored?? Must you...like, must you? *sigh*. your matter tire me ooo.
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:50pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:


cc: hawdi, anugod, ggirl4real, whoelse oh dania30, wordplay, whoelse oh.... Oya, sabiguy, shoot on...

*Eats popcorn*

Mo baby, should you have encouraged him?! Beg am abeg! Where's trendiitee BTW?? Na she get hin password
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 4:52pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:


cc: hawdi, anugod, ggirl4real, whoelse oh dania30, wordplay, whoelse oh.... Oya, sabiguy, shoot on...

*Eats popcorn*
Lol. Amebo wan just finish u Mo' grin chai!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 4:54pm On Oct 12, 2014
hawdi:


Holy shit! Bro, you couldn't have ignored?? Must you...like, must you? *sigh*. your matter tire me ooo.

No be so. I got alot of critics on ghostmode already, dem no get mind to voice out... Rope just cut comot for him neck, na why he dey jump come. #NoTime

undecided lipsrsealed
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 4:56pm On Oct 12, 2014
hawdi:


Mo baby, should you have encouraged him?! Beg am abeg! Where's trendiitee BTW?? Na she get hin password

ahn ahn na! I felt..... Ermm, oya sabiguy biko no vex, biko
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 4:57pm On Oct 12, 2014
dania30:

Lol. Amebo wan just finish u Mo' grin chai!

*coversface* *pouts mouth*
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 4:57pm On Oct 12, 2014
sabiguy:


No be so. I got alot of critics on ghostmode already, dem no get mind to voice out... Rope just cut comot for him neck, na why he dey jump come. #NoTime

undecided lipsrsealed
Lmao!! But you still could have ignored all the same. Haba!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 5:00pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:


ahn ahn na! I felt..... Ermm, oya sabiguy biko no vex, biko

Oniyeye
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 5:00pm On Oct 12, 2014
dania30:

Lol. Amebo wan just finish u Mo' grin chai!

You de mind am?!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 5:02pm On Oct 12, 2014
Ahn ahn, i called you guys to coman pacify him ni na! Don't cast me oh dania30, hawdi
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 5:03pm On Oct 12, 2014
Hawdi, I understand wht she meant more dn u do..... Soon, na MO go dey -----
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 5:03pm On Oct 12, 2014
hawdi:


You de mind am?!
Lol cheesy Mo' I hail u o grin
Sammyblaq pls ignore if not for anything cos 2day is sunday wink
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 5:04pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:
Ahn ahn, i called you guys to coman pacify him ni na! Don't cast me oh dania30, hawdi
Biko when I turn to pacifier when them dy give omomo grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Jaylord1(m): 5:06pm On Oct 12, 2014
Drakula:

Taiye I de feel you for here since, you don sight me for ghost mode.
I don de see all the girls wey go chop guys money for mami in two weeks time,
I don the sight all the guys wey go spend for mami,
I know mention names oh, but una Sabi una self, with all the "I miss you" wey una don de share...

I think say na only observe am, so taiye yu dey observe too
Re: NYSC 2014 Batch C House by Mogenerous(f): 5:06pm On Oct 12, 2014
dania30:

Biko when I turn to pacifier when them dy give omomo grin
grin grin aren't you his second loff? *hides face*
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 5:06pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:
Ahn ahn, i called you guys to coman pacify him ni na! Don't cast me oh dania30, hawdi

I'm sorry jare...
Dat dude dey queue to use internet. Na why e dey come on NL once or twice a day! I'm sure the device has been on someone else turn! Na me him wan dey use learn talk! Anuofia boi!
Re: NYSC 2014 Batch C House by dania30(f): 5:10pm On Oct 12, 2014
Mogenerous:
grin grin aren't you his second loff? *hides face*
Yeye dy smell angry na tori u dy find grin

(1) (2) (3) ... (737) (738) (739) (740) (741) (742) (743) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.