Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,890 members, 7,893,424 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 10:25 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (790) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1405510 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (787) (788) (789) (790) (791) (792) (793) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:44am On Oct 15, 2014
sabiguy:


60% lag 40% abj. E no fit pass d two! #We'll see


All d best n enuf or replying ppl wey abuse u abeg.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:44am On Oct 15, 2014
Segunj8:

I tire 4 dem jare, nd again in d release they said we shld proceed to print d call up letter. We wey no pay nko?
Den dey kraze maybe na for eportal we go print am Yeye skul
Re: NYSC 2014 Batch C House by duruallwell25(m): 8:46am On Oct 15, 2014
ifeoluwatoyin2:


But I collected my TO WHOM and statemnt of result last mnth.do I still need to pay
u need to pay cos u need d letter of introduction
Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:47am On Oct 15, 2014
omolizzy:



All d best n enuf or replying ppl wey abuse u abeg.
Lols... Sabiguy wey no sabi or wey no wan knw anybody.. Aswear d guy na 1 man mopol...

Shalom grin

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:49am On Oct 15, 2014
Good morning to you all. Trust you all had a splendid night rest. It's a Wednesday today. Do have a wonderful day ahead. Cheers.
Re: NYSC 2014 Batch C House by depato88(m): 8:49am On Oct 15, 2014
the d day has come. letz wait n see
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 8:50am On Oct 15, 2014
Prettilicious:
sure! no problem
Thanks, u re sweet.
Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:52am On Oct 15, 2014
ifeoluwatoyin2:


But I collected my TO WHOM and statemnt of result last mnth.do I still need to pay
OAU shey? If is OAU, d To Whom/statement of result u collected.. is it from ur dept of frm Senate?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 8:52am On Oct 15, 2014
richybanky:

Den dey kraze maybe na for eportal we go print am Yeye skul
Baba u dey vex gan oooo, make we jejely dey watch dis film.
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:52am On Oct 15, 2014
sabiguy:


Oh my bad! No vex for me baby, I'm so happy and glad you made it to the train! Welcome on board my fellow otondo and as for the dream e-dream, I hope I was a good boi grin grin.

Morning!

Never! That i'm sure of.

1 Like 1 Share

Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 8:54am On Oct 15, 2014
Segunj8:

Baba u dey vex gan oooo, make we jejely dey watch dis film.
E don taya me bro.. I no even dey sure sef if my dept meet up wit senate deadline. Na one mind I dey use follow everything for here.. Make den just paste d list so dat I go knw my fate
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:55am On Oct 15, 2014
Idboyostic:
Tor! Hope say no be personal sha? na by who 1st paste MOB list dem dey use rate Uni nii....well, make we no make noise for here as Lagos state govt dan declare 2day as "Horn Free Day"

Na part of the thing na. Anyways, learnt your call numbers have been pasted. 'Sup, seen yours yet Morning BTW
Re: NYSC 2014 Batch C House by pholarche(f): 8:56am On Oct 15, 2014
using this medium to inform all prospective batch c corp member in Ekiti State University that call up number has been pasted yesterday at the students affairs office,u can go n check or tell someone to check 4 u. av checked mine,didn't pay d 4k. I dont know about other schools. I also learnt dat call up letter would b ready a week b4 orientation I.e 28th

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:56am On Oct 15, 2014
emmytayor:
Hawdi,taiwo4luv,mongerous,and oda ladokites,congratulations!!! bt av u been given ur statement of results,nufin yet as far as agric is concerned.just want 2 knw if oda depts av gotten theirs.

Thanks man. Statement of result? Well, nah, not yet! Id card sef, my department never collect. Ain't entering that village until after 28th, then i'll be able to get everything.
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 8:57am On Oct 15, 2014
richybanky:

Lols... Sabiguy wey no sabi or wey no wan knw anybody.. Aswear d guy na 1 man mopol...

Shalom grin


U dey look for trouble abi..ow u dey,waiting patiently I guess?
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:58am On Oct 15, 2014
Mizcurrency:

I have, got it from my school...U're always very funny. Meanwhile where do u hope to serve?
Congrats hun. Happy for you. Looool! And I didn't know I was always funny ooo. Thanks anyways, it's a compliment grin.
Err...been thinking Ogun and been working towards it, I pray it works out. You nko??
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:59am On Oct 15, 2014
lilylurv:


smileyhope say the feelings no lost #GoodMorning

Looool! If I hear, e no lost oooo, e still dey. Morning 'aunty'. How was your night??
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 8:59am On Oct 15, 2014
wordsplay:

I get it now. But you aint following bruh cheesy

Ohh! Then i'll do that soon. smiley
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:00am On Oct 15, 2014
sabiguy:


You r welcome brother! Na camp shopping things now ooooo! Certified Otondo!
cool

Exactly! Ah know when I carry pen and jotter begin de write list last night..the thing don dey my body ehn grin. Morning BTW.
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 9:02am On Oct 15, 2014
omolizzy:


Yes o,am almost done sef.
Chai!! Bad sharp bush madam. When me just begin de write list.
Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 9:03am On Oct 15, 2014
OMG!! So there's a thread like this and I've been dulling myself. Please who's doing the welcome o.
Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:04am On Oct 15, 2014
omolizzy:



U dey look for trouble abi..ow u dey,waiting patiently I guess?
I just dey hail d guy ni nau.. Trouble ke, shey I look like pesin wey fit face d guy ni?
I dey alrite ooo u nko?
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 9:05am On Oct 15, 2014
richybanky:

E don taya me bro.. I no even dey sure sef if my dept meet up wit senate deadline. Na one mind I dey use follow everything for here.. Make den just paste d list so dat I go knw my fate
Bro I swear na u dey raise my hope for this nov batch o...ur faith too strong I recommend u go seminary o.patiently waiting today for dat yeye DSA to paste am.
Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:07am On Oct 15, 2014
sheyman4phy:

Bro I swear na u dey raise my hope for this nov batch o...ur faith too strong I recommend u go seminary o.patiently waiting today for dat yeye DSA to paste am.
grin grin grin
Bro Dr AK no be God.. Na until DSA paste d list I go knw wetin dey on ground
Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 9:07am On Oct 15, 2014
richybanky:

Den dey kraze maybe na for eportal we go print am Yeye skul
I sight you bro
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 9:08am On Oct 15, 2014
hawdi:

Chai!! Bad sharp bush madam. When me just begin de write list.


Na man u b now,u fit rush buy all bt if I try am,I go forget many tins.
Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:08am On Oct 15, 2014
SirElaw:
OMG!! So there's a thread like this and I've been dulling myself. Please who's doing the welcome o.
E-law d great/potential engineer.. I see u bro☺
Re: NYSC 2014 Batch C House by navistar(m): 9:08am On Oct 15, 2014
SirElaw:
OMG!! So there's a thread like this and I've been dulling myself. Please who's doing the welcome o.

Welcome!.. introduce yourself to the house ie name, Uni, dept and anything else you are comfortable in disclosing!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by LordClem(m): 9:08am On Oct 15, 2014
Please, a friend of mine is trying to make payment and this is the information he's getting.
"Your transaction was not successful due to the following reason – Transaction Error Your transaction reference ID is – ----- Transaction Details"

Please, what's the problem and what can he do?
Re: NYSC 2014 Batch C House by richybanky(m): 9:09am On Oct 15, 2014
SirElaw:
I sight you bro
Gbayi Boss.. U pay d 4k?
Re: NYSC 2014 Batch C House by SirElaw(m): 9:10am On Oct 15, 2014
sheyman4phy:

Bro I swear na u dey raise my hope for this nov batch o...ur faith too strong I recommend u go seminary o.patiently waiting today for dat yeye DSA to paste am.
see awon goons mi
Re: NYSC 2014 Batch C House by Tnot(m): 9:11am On Oct 15, 2014
Morning guys, hope you all slept well... cry cos for me... I didn't.

#Teamnocallupnumberyet

(1) (2) (3) ... (787) (788) (789) (790) (791) (792) (793) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.