Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,813 members, 7,893,135 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 04:34 AM

NYSC 2014 Batch C House - NYSC (804) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1405249 Views)

NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (801) (802) (803) (804) (805) (806) (807) ... (1276) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:24pm On Oct 15, 2014
psymonds:

MY FELLOW ZOOLOGIST FROM ANODER SIDE!
HOPE TO SEE YA DURING THE COURSE OF THE SERVICE YEAR. THATZ IF WE AINT IN THE SAME CAMP.

Hope so too dear.

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 6:24pm On Oct 15, 2014
wordsplay:

Oga Emeka, abeg no dey pray this kind prayer abeg. God dey ansa prayer o grin grin. I never see that number, 28th na die.
Lol no fear boss i believe say by 2maro them go paste am. U should knw dat ujay like to dey come last 4 everythng dats the more reason y i paid dat 4k 2 knw my faith despite the fact say i dey j-town.
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:24pm On Oct 15, 2014
Kossyne:


I'm sorry if my tone sound inappropriate. I know you re joking, it's just that you're quick to come to her rescue. Hawdi, rescuing pretty damsels in distress since 109BC...lol..

It's alright bro. We good! Loool! Wrong sir, na 108BC...oniyeye
Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 6:24pm On Oct 15, 2014
wordsplay:

Oga Emeka, abeg no dey pray this kind prayer abeg. God dey ansa prayer o grin grin. I never see that number, 28th na die.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:25pm On Oct 15, 2014
hawdi:


Se me wan de call am Larry before ni, Larry ko, lorry ni.

Choii... See as una dey spoil fine name. Abeg o.
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:25pm On Oct 15, 2014
wordsplay:

I dey see you for HD! Learning from you! grin grin

If I hear. Na you be the boss na..buate sir!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:26pm On Oct 15, 2014
Kossyne:


Na today..

Now this is funny Really No be today? Ah don die..omolizzy, them don de cast us for here ooo
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:27pm On Oct 15, 2014
sabiguy:


My brother e don tay ooo!

Stopeeet!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:28pm On Oct 15, 2014
Prettilicious:
pls are u stil at dsa? can u help me check mine?
Not in skul, a friend checked 4 me
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:28pm On Oct 15, 2014
sabiguy:


Congrats... Welcome on board smiley
Trendiitee where are you angry
Thanks bro, now I knw d feeling
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:29pm On Oct 15, 2014
Kossyne:


Omo! If that guy defended his final year project the way he's defending this girl,...............well, make I no talk.

Lmfao!!!!! Maybe I would have had an A instead of the annoying B I got abi, you can whine na, we see you!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:29pm On Oct 15, 2014
emeka51:
Bleep up Unijos so if i didn't pay 4k by nw i 4 neva still knw my faith. If them like make them paste it after 28th of dis month all i knw is dat i've already gotten my call up numb via email since last week. Enugu here i come..
. Omo Emeka me happy for you o. Me sef bin pay and got mine last week. Mehn! Ujay na very crazy sch. No wonder all of 'em including Vc slow as if dem dey take w*ed every morning. Thunder go fire 'em....na person like Wordsplaybaba and Taiyeboss I just dey pity wey dem no wan pay dis 4K. By the time dem post 'em to adamawa or Borno state now dem go sabi wassup...ujay too lazy to do anything..Na bullet remain make person dey put for all dos DSA guys head aswear.
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:29pm On Oct 15, 2014
doveJfj:

are u still @ DSA
did they mobilise microbiology
Let me ask my guy to confirm 4 u
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:30pm On Oct 15, 2014
Sarhyd:
Any unilorin student here? And has the mob num list been pasted?

"Better by far"..... grin
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:30pm On Oct 15, 2014
hawdi:


Congrats bro
Thank you boss
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 6:31pm On Oct 15, 2014
hawdi:


If I hear. Na you be the boss na..buate sir!!
Dude! This moves you pulling mehn. Na follow come o, no be here. Original something. No be china *duffs hat*
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:32pm On Oct 15, 2014
omolizzy:


I am bt make hawdi gf just catch u,I no dey o

Hehe, nigga's lucky, kossyne I mean...if to say I truly get ni, he for see himself without looking inside mirror
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:32pm On Oct 15, 2014
hawdi:


Now this is funny Really No be today? Ah don die..omolizzy, them don de cast us for here ooo

No mind dem,we go decide by n for ourselves. No force
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 6:33pm On Oct 15, 2014
Heineken:
. Omo Emeka me happy for you o. Me sef bin pay and got mine last week. Mehn! Ujay na very crazy sch. No wonder all of 'em including Vc slow as if dem dey take w*ed every morning. Thunder go fire 'em....na person like Wordsplaybaba and Taiyeboss I just dey pity wey dem no wan pay dis 4K. By the time dem post 'em to adamawa or Borno state now dem go sabi wassup...ujay too lazy to do anything..Na bullet remain make person dey put for all dos DSA guys head aswear.
Lol...brother u funny o

1 Like

Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:33pm On Oct 15, 2014
sabiguy:


Na finance jooor Lol

So you go fit get more studs and tatts, those ones no do you?? Shuuu?! undecided
Re: NYSC 2014 Batch C House by sheyihandsy(m): 6:35pm On Oct 15, 2014
hawdi:


"Better by far"..... grin
Proud of that unilorin Bro but delay do happens. Number 1
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:36pm On Oct 15, 2014
wordsplay:

Dude! This moves you pulling mehn. Na follow come o, no be here. Original something. No be china *duffs hat*

Na so wordsplay turn me to wristwatch begin de whine me sad. God dey!!
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:37pm On Oct 15, 2014
omolizzy:


No mind dem,we go decide by n for ourselves. No force

Exactly
Re: NYSC 2014 Batch C House by Kossyne(m): 6:38pm On Oct 15, 2014
omolizzy:


I am bt make hawdi gf just catch u,I no dey o

Hmmmn! Maybe the guy likes mixing egusi soup with okro soup (you know what I mean) for nutritional purposes.
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:39pm On Oct 15, 2014
Heineken:
. Omo Emeka me happy for you o. Me sef bin pay and got mine last week. Mehn! Ujay na very crazy sch. No wonder all of 'em including Vc slow as if dem dey take w*ed every morning. Thunder go fire 'em....na person like Wordsplaybaba and Taiyeboss I just dey pity wey dem no wan pay dis 4K. By the time dem post 'em to adamawa or Borno state now dem go sabi wassup...ujay too lazy to do anything..Na bullet remain make person dey put for all dos DSA guys head aswear.

So na if person take weed hin go de do slow abi? I'm learning!
Re: NYSC 2014 Batch C House by Kossyne(m): 6:41pm On Oct 15, 2014
omolizzy:


Leave our matter for mathias abeg

Before nko..just observing sha.
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:41pm On Oct 15, 2014
sheyihandsy:
Proud of that unilorin Bro but delay do happens. Number 1

Say una go gree yen, na lie! Na there una de so...
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 6:41pm On Oct 15, 2014
Heineken:
. Omo Emeka me happy for you o. Me sef bin pay and got mine last week. Mehn! Ujay na very crazy sch. No wonder all of 'em including Vc slow as if dem dey take w*ed every morning. Thunder go fire 'em....na person like Wordsplaybaba and Taiyeboss I just dey pity wey dem no wan pay dis 4K. By the time dem post 'em to adamawa or Borno state now dem go sabi wassup...ujay too lazy to do anything..Na bullet remain make person dey put for all dos DSA guys head aswear.
Mr Heineken, my leg been one begin shake, I come remember say God dey. grin grin that sch de craze final no be lie you talk. How abj, still disturbing the peace?
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:41pm On Oct 15, 2014
Wetin happen to pple ds days? Ehn? Hmmm, na so so ghost mode all of Dem dey..... God is watching u ooo
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:42pm On Oct 15, 2014
Kossyne:


Hmmmn! Maybe the guy likes mixing egusi soup with okro soup (you know what I mean) for nutritional purposes.

Guy,u no go turn me to laffing gas. We don hear una
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:43pm On Oct 15, 2014
Kossyne:


Hmmmn! Maybe the guy likes mixing egusi soup with okro soup (you know what I mean) for nutritional purposes.

Before nko, na our two (you and i) de gather chop am na...
Re: NYSC 2014 Batch C House by Kossyne(m): 6:44pm On Oct 15, 2014
hawdi:


Hehe, nigga's lucky, kossyne I mean...if to say I truly get ni, he for see himself without looking inside mirror

Lol...I'm sorry oo for meddling in your business. Its just that I fancy guys that defends their e-gf. Its romantic.

(1) (2) (3) ... (801) (802) (803) (804) (805) (806) (807) ... (1276) (Reply)

NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.