Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,995 members, 7,960,172 topics. Date: Friday, 27 September 2024 at 02:08 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1423547 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (801) (802) (803) (804) (805) (806) (807) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:24pm On Oct 15, 2014 |
psymonds: Hope so too dear. 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 6:24pm On Oct 15, 2014 |
wordsplay:Lol no fear boss i believe say by 2maro them go paste am. U should knw dat ujay like to dey come last 4 everythng dats the more reason y i paid dat 4k 2 knw my faith despite the fact say i dey j-town. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:24pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: It's alright bro. We good! Loool! Wrong sir, na 108BC...oniyeye |
Re: NYSC 2014 Batch C House by emeka51: 6:24pm On Oct 15, 2014 |
wordsplay: |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 6:25pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Choii... See as una dey spoil fine name. Abeg o. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:25pm On Oct 15, 2014 |
wordsplay: If I hear. Na you be the boss na..buate sir!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:26pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Now this is funny Really No be today? Ah don die..omolizzy, them don de cast us for here ooo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:27pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: Stopeeet! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:28pm On Oct 15, 2014 |
Prettilicious:Not in skul, a friend checked 4 me |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:28pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy:Thanks bro, now I knw d feeling |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:29pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Lmfao!!!!! Maybe I would have had an A instead of the annoying B I got abi, you can whine na, we see you!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Heineken(m): 6:29pm On Oct 15, 2014 |
emeka51:. Omo Emeka me happy for you o. Me sef bin pay and got mine last week. Mehn! Ujay na very crazy sch. No wonder all of 'em including Vc slow as if dem dey take w*ed every morning. Thunder go fire 'em....na person like Wordsplaybaba and Taiyeboss I just dey pity wey dem no wan pay dis 4K. By the time dem post 'em to adamawa or Borno state now dem go sabi wassup...ujay too lazy to do anything..Na bullet remain make person dey put for all dos DSA guys head aswear. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:29pm On Oct 15, 2014 |
doveJfj:Let me ask my guy to confirm 4 u |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:30pm On Oct 15, 2014 |
Sarhyd: "Better by far"..... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Segunj8(m): 6:30pm On Oct 15, 2014 |
hawdi:Thank you boss |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 6:31pm On Oct 15, 2014 |
hawdi:Dude! This moves you pulling mehn. Na follow come o, no be here. Original something. No be china *duffs hat* |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:32pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Hehe, nigga's lucky, kossyne I mean...if to say I truly get ni, he for see himself without looking inside mirror |
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:32pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: No mind dem,we go decide by n for ourselves. No force |
Re: NYSC 2014 Batch C House by kalushaiyke(m): 6:33pm On Oct 15, 2014 |
Heineken:Lol...brother u funny o 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:33pm On Oct 15, 2014 |
sabiguy: So you go fit get more studs and tatts, those ones no do you?? Shuuu?! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by sheyihandsy(m): 6:35pm On Oct 15, 2014 |
hawdi:Proud of that unilorin Bro but delay do happens. Number 1 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:36pm On Oct 15, 2014 |
wordsplay: Na so wordsplay turn me to wristwatch begin de whine me . God dey!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:37pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Exactly |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Kossyne(m): 6:38pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Hmmmn! Maybe the guy likes mixing egusi soup with okro soup (you know what I mean) for nutritional purposes. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:39pm On Oct 15, 2014 |
Heineken: So na if person take weed hin go de do slow abi? I'm learning! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Kossyne(m): 6:41pm On Oct 15, 2014 |
omolizzy: Before nko..just observing sha. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:41pm On Oct 15, 2014 |
sheyihandsy: Say una go gree yen, na lie! Na there una de so... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 6:41pm On Oct 15, 2014 |
Heineken:Mr Heineken, my leg been one begin shake, I come remember say God dey. that sch de craze final no be lie you talk. How abj, still disturbing the peace? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by taiwoliu(m): 6:41pm On Oct 15, 2014 |
Wetin happen to pple ds days? Ehn? Hmmm, na so so ghost mode all of Dem dey..... God is watching u ooo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by omolizzy(f): 6:42pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Guy,u no go turn me to laffing gas. We don hear una |
Re: NYSC 2014 Batch C House by hawdi(m): 6:43pm On Oct 15, 2014 |
Kossyne: Before nko, na our two (you and i) de gather chop am na... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Kossyne(m): 6:44pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Lol...I'm sorry oo for meddling in your business. Its just that I fancy guys that defends their e-gf. Its romantic. |
(1) (2) (3) ... (801) (802) (803) (804) (805) (806) (807) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |