Stats: 3,174,506 members, 7,892,064 topics. Date: Wednesday, 17 July 2024 at 05:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Guys Rate Me(pic) (4185 Views)
Am New In Nairaland Rate Me My Hommies / Girls Please In A Scale Of 1-10 Rate Me (pix). / Nairaland Ladies, Make Una Rate Me (pic) (2) (3) (4)
Re: Guys Rate Me(pic) by ufss: 7:36pm On Oct 21, 2014 |
chibwike:no i havn't |
Re: Guys Rate Me(pic) by LORDI(m): 7:38pm On Oct 21, 2014 |
![]() ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by luvlyqueen(f): 7:41pm On Oct 21, 2014 |
op u look ridiculously ridiculous |
Re: Guys Rate Me(pic) by BreezyRita(f): 7:46pm On Oct 21, 2014 |
Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:46pm On Oct 21, 2014 |
valmunich: ![]() ![]() ![]() Omo see as the Op dey smile like àboki wey wan take picture with phone (Nokia X2) For the first time... ![]() Them no fit even use that teeth for close up advert sef ![]() 1 Like |
Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:49pm On Oct 21, 2014 |
Re: Guys Rate Me(pic) by tosyne2much(m): 7:51pm On Oct 21, 2014 |
Valmunich I sight u jawe... Another notice-me thread.. OP, you need not to upload ur pix for rating b4 you gain honour here.., this one wey your head be like wall-nut so |
Re: Guys Rate Me(pic) by tosyne2much(m): 7:51pm On Oct 21, 2014 |
Naijaboiy how u dey now ? Bin a while |
Re: Guys Rate Me(pic) by ERCROSS(m): 7:52pm On Oct 21, 2014 |
O.p At least if no one will condone u.. Lemme be the first to .. Sorry ehn... U brought dis upon ur self... ![]() ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by rhymesteey(f): 7:52pm On Oct 21, 2014 |
JESOSI ![]() ![]() ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 7:54pm On Oct 21, 2014 |
is dis ur best smile op??...GADDEMIT!!!!!!!!! |
Re: Guys Rate Me(pic) by ERCROSS(m): 7:54pm On Oct 21, 2014 |
tosyne2much: Wicked... ![]() ![]() ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:54pm On Oct 21, 2014 |
Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 7:54pm On Oct 21, 2014 |
I rate u 1/2 over 10 ,,u should thank me op |
Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:55pm On Oct 21, 2014 |
tosyne2much:Chai ![]() ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 7:56pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:baba you don see where them hang goat wey dem don already kill for abattoir?? #well i rest My case |
Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 7:57pm On Oct 21, 2014 |
chibwike:Lmao!!!!!!c que d op no try abeq...make I no talk |
Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 7:59pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy: ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:00pm On Oct 21, 2014 |
and d op s fine o ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 8:01pm On Oct 21, 2014 |
Re: Guys Rate Me(pic) by Dayjhihannon01(m): 8:02pm On Oct 21, 2014 |
Op tell me dis is not the pic u wanted to post!!!! Lemme know it a mistake?no insult o : but which toothpaste company are u advertising for? |
Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:03pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy:I think that's even good,he be like rat wey Chop rat poison ,come die for inside house |
Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:03pm On Oct 21, 2014 |
tosyne2much:Chayee! Ayaf die! ![]() ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:04pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy:Hehhehe.. Una wicked oh! ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:06pm On Oct 21, 2014 |
naijaboiy:Hehehe Guy when i read am i swear laugh tear ma belle I no know say djeezy wicked like dis ![]() ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 8:09pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:hahahahaha... ![]() I laugh sotay my weed off ![]() I still deyy laugh right now sef ![]() *runs off to buy another wrap* |
Re: Guys Rate Me(pic) by valmunich(m): 8:13pm On Oct 21, 2014 |
naijaboiy:Lol ![]() ![]() For me, Ayam fully prepared for this thread I bought enough wraps ![]() ![]() You for ask me for one. running out will make you miss the fun ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 8:15pm On Oct 21, 2014 |
Unibenstudent:*falls down from Oshomole bus with heavy injury sustained, somebody should pls take me to UBTH * |
Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:20pm On Oct 21, 2014 |
Neldrizzy:o boy to fall from osho baba bus ,hmm,na coma levels u see so oh |
Re: Guys Rate Me(pic) by Nobody: 8:25pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:pass me d weed ![]() |
Re: Guys Rate Me(pic) by Neldrizzy(m): 8:27pm On Oct 21, 2014 |
Unibenstudent:na you cause am oo.. Why you go say person be like rat wey die Lolll |
Re: Guys Rate Me(pic) by naijaboiy: 8:31pm On Oct 21, 2014 |
valmunich:Hehehehe,,oya just pass one ![]() |
Hookup Friends, Drop Your Whatsapp # / Single And Searching / Find Singles In Nairaland.com
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |