Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,150 members, 7,977,305 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 04:38 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1428140 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (988) (989) (990) (991) (992) (993) (994) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:50am On Oct 25, 2014 |
Usherseun: Its just to direct the flux path of the submerged electromechanical Titanium ions to the extreme apocalypse hypotenuse of your ping-a-browse. No try understand..... cos me sef na die okay..., better deal shey you go help me follow AnuGod talk, na heartfelt message I need pass... She no gree go offline since, una too dey wait for page 1000? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:52am On Oct 25, 2014 |
Usherseun:Lol. We dey wait for page 1k na |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:53am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:that one go hard small cos Anugod na my personal person, lol |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:54am On Oct 25, 2014 |
Anugod:that's good, my phone is gonna f**k me up mehn |
Re: NYSC 2014 Batch C House by psymonds(m): 12:54am On Oct 25, 2014 |
handsum92:OR RATHER HOUSEMATES WUD DO PLENTY....! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by makkosky(m): 12:54am On Oct 25, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:55am On Oct 25, 2014 |
oyeludef: lol, when I no be Clearance form... abeg no fill me again jor I need be on dat 1k page |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 12:56am On Oct 25, 2014 |
Anugod:so u too dey wait for page 1k |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:56am On Oct 25, 2014 |
i know also that pweetyfelicia, fweshblacboi, hawdi, navistar are also wetin for d 1k page to comment, lol 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:58am On Oct 25, 2014 |
make i reserve my 8% battery life, |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 12:58am On Oct 25, 2014 |
Usherseun: chaii.... who go come be my own personal person now? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:58am On Oct 25, 2014 |
Usherseun:Oh dear...sowie dear Ojoawo goan sleep o, all of you people goan sleep lemme watch for you. I'll call you when we reach dia |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:01am On Oct 25, 2014 |
fashoo2010:Yes o... 2geda wia there |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:01am On Oct 25, 2014 |
make una just dey type anything make ds 1k fit reach kiakia na |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:02am On Oct 25, 2014 |
Anugod: haha, Mummy Junior!!! You need sleep naa.... As the man of the |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:02am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:i go arrange one for u, u be ma person |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:06am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Early to bed, early to rise. I don't want you to wake up late dear |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:06am On Oct 25, 2014 |
Usherseun: Confirm.... See how God works oooo... I was jejely waiting for page 1000, na xo God come add a promise of a very personal personal person in the process Wisdom: Keep waiting on the Lord, if una get backache..., keep sitting on the Lord |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:07am On Oct 25, 2014 |
Chai, this etisalat dey dull me o |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:09am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:ride on pastor we dey hear, lol |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:09am On Oct 25, 2014 |
double post |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:09am On Oct 25, 2014 |
Anugod: Oh boy... shey na only me dey feel this love awwwwww.... Infact, my head don swell so much I am promising you a headache initiating alarm bell after i comment on page 1000 so you see, you have nothing to worry about, Go and rest. .. You deserve it |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:12am On Oct 25, 2014 |
Anugod: Chaiii... i wan vex for them But the bible say "love your enemies"... So. ...........God bless Etisalat |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:12am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Chai see scoping o All becos of page 1k |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:14am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Because e favour u ba? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 1:20am On Oct 25, 2014 |
Anugod:DUll u as how |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:20am On Oct 25, 2014 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:22am On Oct 25, 2014 |
fashoo2010:E no gree me post fast, e dey dull my posting |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:24am On Oct 25, 2014 |
ojoawo:Ah don port o, ah don port o...to eMpTyheN |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 1:26am On Oct 25, 2014 |
Anugod: chaiii..... Package don cast Etisalat must return my bribe today today... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:27am On Oct 25, 2014 |
No tell me say all of una don go sleep o...now wey I don port make we see fastest finger |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:29am On Oct 25, 2014 |
ojoawo: |
(1) (2) (3) ... (988) (989) (990) (991) (992) (993) (994) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |