Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,910 members, 7,980,239 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 09:26 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2014 Batch C House (1428954 Views)
NYSC 2014 Batch C States' Of Deployment Library / NYSC 2014 BATCH C Abuja Corpers, Let's Meet Here!!! / NYSC 2014 Batch B House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1069) (1070) (1071) (1072) (1073) (1074) (1075) ... (1276) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 9:26pm On Oct 27, 2014 |
sodiqyinka:Eyaa..sorry bro |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Claroo(m): 9:27pm On Oct 27, 2014 |
sodiqyinka:Hope say no be North u dey go o |
Re: NYSC 2014 Batch C House by oyeludef(m): 9:28pm On Oct 27, 2014 |
sabiguy:i am mubarak obama and i approve dis message |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:29pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:yeah! I'm back! Wetin dey happen hia? Barman wy u pack bottles full my table na? U wan kill person? Carry dem go back,I don dey e-high already. I wan jux relax make I dey observe.#observing tins# ojoawo afa na? Any news from those peeps in d house yet? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:29pm On Oct 27, 2014 |
some people will be thinking they'll receive their call up letter here on nairaland.....dont understand the high no of people here.....You guys should go to bed johr......QUE SERA SERA |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:31pm On Oct 27, 2014 |
Dminister: na xo xo ghostmode / observer mode all of them dey since ooo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:35pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:ehn ehn, I never see any posting news from dem o. I don read tru the pages noting yet. Na to observe reach to tomorrw b dat. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Slimszy: 9:40pm On Oct 27, 2014 |
Someone said camp has been postponed to 18th...ihope its a joke tho |
Re: NYSC 2014 Batch C House by fashoo2010(m): 9:40pm On Oct 27, 2014 |
segedy:Greatest OOUite, thank God u're not on ghost mode again, u'll meet other OOUites here. Frm which dept? I'm frm MCB dept. #teamruggged, mogallant... |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:41pm On Oct 27, 2014 |
Slimszy:last time i checked,today isnt april 1 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 9:42pm On Oct 27, 2014 |
Mehn am tired of reloading my mail box. NYSC, see if una make me vex ehn, i go leave dis service 4 una. Wat sort of tension is this? *shinning red eyes* 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:43pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:Ojoawo howdy na? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:45pm On Oct 27, 2014 |
at last |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 9:47pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:Korrect padi mi. Ʋ na e-millionaire o. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:47pm On Oct 27, 2014 |
Dminister: na tomorrow sure pass |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:48pm On Oct 27, 2014 |
Anugod: bae is back from ghostmoding bae wey go lobby with emptyhen to block my sim just cos of page1000 |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Dminister(m): 9:49pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:yeah! Na true talk. Make we continue to dey observe tomorrow. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 9:51pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70:@ last wat?, u 'cum'? 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by NnamdiN: 9:54pm On Oct 27, 2014 |
Does anyone know how to lobby for a favorable PPA? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by bukit05(f): 9:54pm On Oct 27, 2014 |
nigel007: U don check draft?=)) |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 9:54pm On Oct 27, 2014 |
wordsplay: na just say I no wan e-brag... I - A whole moderator of the NYSC portal... no be small thing naa |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 9:55pm On Oct 27, 2014 |
nigel007: at last am beginning to feel sleepy |
Re: NYSC 2014 Batch C House by wordsplay(m): 9:57pm On Oct 27, 2014 |
ojoawo:No be small something. We suppose gather e-money come ur side |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 10:00pm On Oct 27, 2014 |
Dminister: yes boss... HousE!!?! all you ghostmoders, op say una hear Observation Suspended!! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 10:00pm On Oct 27, 2014 |
bukit05: i dun ransack evrywer...abi i nid 2 go ransack their headoffice(NYSC) also? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by ojoawo(m): 10:01pm On Oct 27, 2014 |
wordsplay: shey no b dat E-money guy wey Kcee dey mention sha? Abeg ooo, make dem no knack me with kidnapping suit ooo |
Re: NYSC 2014 Batch C House by handsum92: 10:02pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70: No increase people bp with this ua false alarm na oga boss! |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 10:04pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70:If u no wan sleep, na small tin nii. Just take BIG PLANK put btw ur eyelid. |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Temmytea70(m): 10:06pm On Oct 27, 2014 |
nigel007:i love that......has it been working for you? 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by profeoo(m): 10:08pm On Oct 27, 2014 |
Gud day all! I received a msg frm NYsc dat u cn print ur call up letters only frrm nysc.gov.ng or potal...... Wat does dat imply? Who else got something like dat? |
Re: NYSC 2014 Batch C House by nigel007(m): 10:10pm On Oct 27, 2014 |
Temmytea70:Wella 1 Like |
Re: NYSC 2014 Batch C House by Nobody: 10:12pm On Oct 27, 2014 |
Nysc own don too much... 1 Like
|
(1) (2) (3) ... (1069) (1070) (1071) (1072) (1073) (1074) (1075) ... (1276) (Reply)
NYSC 2016 Batch B Corps Members House / NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |