Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,227 members, 7,998,280 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 11:32 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) (1269 Views)
I Like Guys That Dont Like Bj's, Anal. .I Will Marry You Without Thinking! / Alcohol Is A Bad Girl ???? I Dont Like Her See What She Did / I Dont Like Non Of Miss Nairaland Contestants (2) (3) (4)
Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Nobody: 10:04am On Nov 10, 2014 |
1:Dem too chop 2:dem always they use their heavyweight scatter my bed and funitures 3:For bedroom e dey hard to yansh a fat babe becos u need to raise up their bigbelle b4 u fit hit target 4:fAT babes no dey flexible for bedroom like slim or average size babes 5:dem too lazy 6:e hard to lift up a fat babe becoz their weight be like dangote trailer wey carry bags of cement 7:when a fat babe dey run towards u to hug u e go be like julius berger trailer wey lose control and wan jam u 8:fAT babes no like to engage in excercise 9:na fat babes get sweet tooth pass 10:fAT bAbES TOO greedy 4 food matter |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by pretydiva(f): 10:08am On Nov 10, 2014 |
Spreads mat....waitin 4 comments 1 Like |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by swagwu(m): 10:08am On Nov 10, 2014 |
watin fat babes do u all d fat babes in de house take hart i still love you all feel free to pass me ur control |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Wittylens(m): 10:08am On Nov 10, 2014 |
Fat People Are Recognised By God!! It Is Written In The Bible! Luke 19 : 13 says ; And he called his ten servants, and delivered them Ten pounds, and said unto them, Occupy till I come. The lord said they should OCCUPY and that's exactly what they're doing! :/ |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Mskrisx(f): 10:09am On Nov 10, 2014 |
Counter wa? |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Kelly2713(m): 10:11am On Nov 10, 2014 |
Am here to read comments. Guys where una dey? |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Kelly2713(m): 10:14am On Nov 10, 2014 |
[color=#990000][/color][img][/img]. Am new here. I nid help on hw to post |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Lordabas: 10:16am On Nov 10, 2014 |
Op Just wait until u marry the slender beautiful girl and she gains 100pounds after having a baby 3 Likes |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Nobody: 10:22am On Nov 10, 2014 |
Lordabas:either she start to dey jog or go gym or else i go divorce her ooo |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Nobody: 10:27am On Nov 10, 2014 |
Wittylens:DUDE I KNW U R TRYNA BE FUNNY AND THIS IS HILARIOUS BUT IT'S WRONG TO TWIST THE BIBLE |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Skillfullulu(m): 10:27am On Nov 10, 2014 |
Na naija babe b that, come check her out after birth. U gonna b suprise @ the rate @ which she go fat. Lol |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Nobody: 10:31am On Nov 10, 2014 |
Wittylens:DUDE I KNW U R TRYNA BE FUNNY AND THIS IS INDEED HILARIOUS BUT IT'S WRONG TO TWIST THE BIBLE |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by sammieguze(m): 10:36am On Nov 10, 2014 |
Lol.... Wittylens: |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by iceberylin(m): 10:52am On Nov 10, 2014 |
FAT BABES: Big turn off |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by chimerase2: 11:38am On Nov 10, 2014 |
They too dey mess anyhow kai!!! I swear if ma slim wife do mistake I suspect say she wn fat no be say she dn fat oh asin she wn fat The man of God has no choice dn to file a divorce |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by chimerase2: 11:41am On Nov 10, 2014 |
Wittylens:see guy u dnt tell dat shiiyt to a man of God The same bible also said NARROW IS THE WAY But I dn forget wia e dey for bible |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by major466(m): 11:46am On Nov 10, 2014 |
Point No.7 is too funny I sort of like fat girls though. Their b**bs servs as nice pillows. |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by major466(m): 11:48am On Nov 10, 2014 |
Wittylens:Are you married to a fat woman? |
Re: Why I Dont Like To Date Fat Babes(omo Orobo) by Anwasia(m): 12:03pm On Nov 10, 2014 |
Fat girls can't accommodate guys with big pr**k. Fat girls don't last long in bed. The have magnanimous body odour Fat girls have catastrophic stretch marks. And they are not flexible. |
(1) (Reply)
6 Type Of Ladies You Will Meet In Romance Section / Reasons Why A Good Man Never Cheats / After God Fear Women
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |