Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,102 members, 7,963,605 topics. Date: Tuesday, 01 October 2024 at 02:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Rap Battles / Flow For Rank (938132 Views)
Flow For Rank-- Audio/vocal Lounge 2.0 / Flow For Rank..new Chapter 2014 / Re: Flow For Rank (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (535) (536) (537) (538) (539) (540) (541) ... (943) (Reply) (Go Down)
Re: Flow For Rank by Nobody: 8:43pm On Dec 15, 2014 |
GIYAZZ: am gonna be busy and i cant drop 20 mins cos of some change of plans... but when i get home now,i will drop a free and send.... and yes am the best freestyle rapper in naija.... |
Re: Flow For Rank by sosiqdude(m): 8:43pm On Dec 15, 2014 |
Lord Giyazz is back...any motherfucker looking for him? He is damn back!! Hahahahahahahahahahahahahahaahahahahahahahaahahah But be waiting for my reply... You diss me?? Imma whoop this ya black ass! |
Re: Flow For Rank by GIYAZZ(m): 8:47pm On Dec 15, 2014 |
Darkrebel:Hehehehe @Bolded you must be joking! . I'm waiting for your free tho... |
Re: Flow For Rank by kr0ne(m): 8:49pm On Dec 15, 2014 |
Lime na one wack ugly prick/ wey dey yarn rubbish things/ but I still pass am for written/ I no need scripture. . .to beat this pastor silly!/ he no fit carry votes apart from swindling/ I don travel go Europe, gather fans for Sweden/ and bad gangs for Italy/ even for Africa, no be brag or gimmick/ last time, I visit Conackry, come land for Guinea/ to feel the sand on beaches/ and lay hands on biitches/ but, lad forgive me/ I dey jump pass ugly scenes/ like ur fams for Benin/ coz I hear say na land of witches!/ otherwise, I for don nyash ur sissy/ I don cruise rides, still get cars for bidding/ so this fagg wan mimic/ come lie say e get Lamborghini/ one Ibo man hear am hala "isi Lambo gini!!!"/ To be continued... 1 Like 1 Share |
Re: Flow For Rank by sosiqdude(m): 8:51pm On Dec 15, 2014 |
Darkrebel: Mumu.. Drop sometin make we see... U too dey make mouth... For onitsha..6 years boy can kill u for freestyle..and you dey here dey make mouth..calling ya self best freestyle rapper for naija... I no blame you |
Re: Flow For Rank by GIYAZZ(m): 8:52pm On Dec 15, 2014 |
Re: Flow For Rank by 007Bruce: 8:53pm On Dec 15, 2014 |
Oya this one na for fools wey they talk say i no blend/ all the shyt wey you they yarn, hey! i no send/ make person tell iceprick make he low the hate/ cos we no be mate/ kid, you be goat o, boy like tony blaze/ like boko haram for una transformer side, if this na real life i for done blow your face!!!/ |
Re: Flow For Rank by RapAcme(m): 8:59pm On Dec 15, 2014 |
Watchnq d0h |
Re: Flow For Rank by Bars(m): 9:02pm On Dec 15, 2014 |
richommie: LOL...SHOTTN DISS@RICH ...... ma hommies are begging me to whip dis bitch ass../ till he resigns and stop spiting stupid rymns.../ I told em to chill relax.../ dis is his first gainst me...plus it is writen d-first-shall-be-d-last, so i'll only 'fulfill d verse'.../ Moment ma first punch end is text career...n ensure 'dis-first-fight-be-his-last' D stupidity of dis skinny lad/ Na serious topic me, his mom even his dad.../ be arguing who is d bigger waste... him or nicki minaj  [bigger waist] I laughed but d old dude is right/ Cus dis gee is wack/ and poor even food he lacks// Yet he claim to-be-feeling-fly/ Bu i looked at his home, n pity his fams/ ...and ill health Cus clearly his dirty environment is only reason he-be-'feeling-fly'// Ahm da discipline master...// da gets gimmicks battered...//U?? a Dwidling bastard... born to a stupid father/ reason u dey misbehave so i'll only be displine d wacktard, moment i pull knife to 'shave dis punk' clean, lyk those hausa 'cheap cheap barbers'// when i saw dis ur wack verze...I shock/ n was like dafuq??/ dis ur big head get sense atall??/ Nw i knw y u don turn poverty capon// Asin hw u wan take make a living?? when instead / ...of 'movin on wit life' dis nigga is busy 'followin d dead'??// Dat^^^ gata be hurtin d prick// n d next closer na another comic relief// eryytime he blyk feel dis shot, feel dis shot...U Bought nikkas??/ owk leme rephrase... U neva bought nikkas/ u cant even afford nikkas/ Not only cus u is a poor nigga/ Tz coupled-wit-d-fact dat boxers-even-pant blyk trouser on d 'short nigga'...// |
Re: Flow For Rank by teddybiyasi(f): 9:03pm On Dec 15, 2014 |
••••oya kako una fit call me reminisce.../... that darkrebel nah fool way dey sip lime mama piss dey call am hennesy.../....know say lime go say I shock cause that line came with real electric •••••boy abi you dare talk say that bar nah generic.../...say am make I show say my 10000000tones punch is heavy../... darkrebel... dey form say em fine & wealthy../... so this punch will leave am broke with levy... ••••the way I dey do this sh¹† slow & steady.../....show say that teddy is deadly..../....so if I catch darkrebel I'll ensure some shot burst his belly.../... but make I no waste bullet cause d damage illness did to him don prove say the wayrey go die unhealthy.../.. ••••cumchi lolotata mama forget that thing.. speaking in tongues already..../... e pemi ni elemi../...oboy see mikuz pic just now the guy be like person way get epidemic.../ 1 Like 1 Share |
Re: Flow For Rank by RapAcme(m): 9:04pm On Dec 15, 2014 |
Dz niqqerz funny sha,,0ga kr0ne nd limerick,wuna well d0ne w0h. .puahahaha |
Re: Flow For Rank by Nobody: 9:06pm On Dec 15, 2014 |
lol teddy . . pidgin things... very close to the house.... |
Re: Flow For Rank by RapAcme(m): 9:09pm On Dec 15, 2014 |
kr0ne:l0l. . .chai nd d niqqer dr0pd in pidgin |
Re: Flow For Rank by 007Bruce: 9:12pm On Dec 15, 2014 |
RapAcme:ki lo nshe eleyi gan |
Re: Flow For Rank by Nobody: 10:08pm On Dec 15, 2014 |
Y'all pidgin rap sucks....like goat yansh.. Wrongturn you asked for a brawl I give you one chance just you and i in d ring...wit 4bars i UnCloth ya..and show the whole nairaland..say na you poor-pass/ whayasay nigga..you in or an outcast/ |
Re: Flow For Rank by RapAcme(m): 10:32pm On Dec 15, 2014 |
007Bruce:0gbeni kagbara le,,shey m0 pe 0ruk0 re ni?. . .ehn? Na kira sunanka nei?,dan iskan banza kawei :-> |
Re: Flow For Rank by GIYAZZ(m): 10:43pm On Dec 15, 2014 |
Quick 4mins freez Yo! Remember Long time ago when me was hot/ With my gang trollin' the whole forum, sshit was tough/ Every section... you'd find our circle representing/ god_of_music Aka GOM was the name every mod kept venting/ Leading the troll pack/ with my nigga... Andyblaze, droppin' OPs and all that/ We ruled! Martha was a lost case/ I remember Homesteady, nigga always hittin' the first page on frontpage/ Dannylux my nigga kept it real with vocabs/ Abumikey was known in every section even below ground/ NomskiO discussing football with boys in the sport section/ No tomboy tho! I remember viewing her pic and having and an e.rection/ Vivly the black and beautiful/ Forget the facials, try provoke her, I pity you/ And yeah Quivah, the best female rapper/ Teddybiyasi can't stand her lyricism... she'd nail ya ma/ Austeenx, Lirusehn, Airforce1 and deejayharry1/ Niggas who act like before loggin in they smoked marijuan'/ Uhun! 190 the clown/ I remember that living legend till now/ Nadia_SA, Nadia_SA1 I remember/ Wonder where she went since last year's december/ Mayapop keepin it real from the states/ In the journey we lost one, Iduwouogbo really felt the pain/ Rest in peace to VivianC, respect baby we miss you/ Your footprints in the Family section was divine, nobody can remix you/ Spreading love to my online hommies/ Danhumphrey, you's real, with y'all around I know I ain't lonely/ Lynpetra my personal person/ can I get your number so we could hook up and I teach ya some personal lessons?/ Haha! BBA stuff? I remember my fellow addicts/ Dre11, ochon, Ksslib, and forkadict/ Plus Jekyll&Hyde, Tabh, Andrerush/ 9ja4eva, reincarnated, Afam4eva, nuzo' some niggas flee from my memory, I wonder how they lost/ But I still got Safarigirl, Waxdude, wildchild1 and Stateofmind/ Ekiloui, Ginger78, IyawoTM, Ozodigbo and the rest I pray you're fine/ Giyaz right here giving shoutouts/ The same nigga Sexkillz banned to 2108 and haters laughed at/ But sexkillz? Nigga's legacy dead and gone/ Ogechi ffucked up! She shoulda left ya when you was kicked then let ya burn!/ hahahaha!! god_of_music was ffucking awesome/ the nigga with 30 accounts on Nairaland, got more, but forgot some/ IamLegend and y'all gats know/ my name will live forever and that I know/ Switched! Creating a niche right here with glads/ I found my destiny bros, that's why I ain't around every grill like before... But pray for me, and just be glad!!! #peace 8 Likes 5 Shares |
Re: Flow For Rank by Nobody: 11:06pm On Dec 15, 2014 |
GIYAZZ:this wasn't composed in 4 minutes liar |
Re: Flow For Rank by RapAcme(m): 11:11pm On Dec 15, 2014 |
Tgirl4real:,u stil here |
Re: Flow For Rank by Limerick: 11:54pm On Dec 15, 2014 |
Darkrebel:guy so u no later do am? Anyway Check out my own wack accapella freeze Download: 3minutes with Lime'Rick |
Re: Flow For Rank by Geoxpress(m): 11:54pm On Dec 15, 2014 |
Diss coming up in d morning! Yall anticipate, specially u Darkrebel(u fucck up big time sha) |
Re: Flow For Rank by Limerick: 11:56pm On Dec 15, 2014 |
Darkrebel:0.5/10 For dissing me |
Re: Flow For Rank by Geoxpress(m): 11:58pm On Dec 15, 2014 |
Limerick:Downloaded. |
Re: Flow For Rank by Limerick: 12:02am On Dec 16, 2014 |
Geoxpress: |
Re: Flow For Rank by GIYAZZ(m): 12:02am On Dec 16, 2014 |
Darkrebel:Still waiting for your "Pre-written freestyle" e-diot! |
Re: Flow For Rank by Geoxpress(m): 12:03am On Dec 16, 2014 |
Lwkm for here! Rotf!! Lmfao! Limerick ooh! |
Re: Flow For Rank by mikuz(m): 12:09am On Dec 16, 2014 |
Darkrebel you never still reach house? |
Re: Flow For Rank by Geoxpress(m): 12:31am On Dec 16, 2014 |
mikuz:Lwkm.....he's on his way |
Re: Flow For Rank by mikuz(m): 12:42am On Dec 16, 2014 |
teddybiyasi: Fa ga a silili oginidi fa ga ekwulili ndiro But as a microphone hero I dont give a damn if you no like me seal o So dont put the blame on me Baba God don bless me blame on Him And if you try put the blame on Him Sister holy ghost fire go deh reign on you fa ga a silili ogini di, fa ga ekulili ndiro fa ga a silili ogini di, ogini di ogini di . . . |
Re: Flow For Rank by mikuz(m): 12:45am On Dec 16, 2014 |
Geoxpress: By this time? 1 Like |
Re: Flow For Rank by Geoxpress(m): 12:49am On Dec 16, 2014 |
mikuz:Bad boys don corner am 1 Like |
Re: Flow For Rank by Geoxpress(m): 12:51am On Dec 16, 2014 |
mikuz:All I seeeee..........Is stars nd light |
(1) (2) (3) ... (535) (536) (537) (538) (539) (540) (541) ... (943) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 68 |