Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,130 members, 7,949,898 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 10:24 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End (2020 Views)
Chika Ike Flaunts Major Cleavage In New Pics,Fans React:'Satan U Don Carry Come' / Police Assault And Humiliate Comedian Shakara In Front Of His Family [PICS] / Comedian MC Shakara Buys Mercedes Benz Convertible (Photos) (2) (3) (4)
(1) (Go Down)
Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End by AKPOSbaba: 2:16pm On Jan 01, 2015 |
Forget all di kwanta wey evribodi carry about Tee Billz and im wife, Tiwa Savage. Di truth be say,nobodi fit predict wetin dey pipeline and nobodi know di importance of dia bedroom reach dem. Dem say dem no dey drink panadol for husband and wife mata if not dem go use u take settle for bedroom and dis na wetin first lady of Mavin records,Tiwa Savage Balogun and Tunji Balogun just do so. Notin we neva hear about dis dia marriage. At a time sef,dem say Tiwa,dey do kelekele love wit Lagos big boy and pasona assistant to Govnor Babatunde Fashola of Lagos state,Folly Coker. But di good news for di Balogun family be say di eminado singa and her husband don announce for instagram say she don get belle. READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2015/01/tiwa-savage-don-carry-belle.html
|
Re: Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End by Feranmicharles(m): 2:18pm On Jan 01, 2015 |
Asin she don carry belle shakara don end like I don't get u. Is she not pregnant 4 her husband(teebliz) Huh Some ppl sha... So shakara don end for Kim K too abi Pregnancy na sin,shey 1 Like |
Re: Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End by AKPOSbaba: 2:32pm On Jan 01, 2015 |
Feranmicharles: Yes o At least di nakedne*ss go stop and anyhow insightful dancing wit Pato Ranking banana go slow down. Abi i lie? |
Re: Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End by Feranmicharles(m): 2:35pm On Jan 01, 2015 |
AKPOSbaba:lmao. Buh not withstanding shakara neva end na... After birth nko? |
Re: Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End by AKPOSbaba: 2:42pm On Jan 01, 2015 |
Feranmicharles: U no lie my broda..... Veri possible say she fit kontiniu afta birth but at least for di next 20 months devil go dey short of one customer. |
Re: Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End by Feranmicharles(m): 2:43pm On Jan 01, 2015 |
AKPOSbaba:@ bolded lolzzz 1 Like |
Re: Tiwa Savage Don Carry Belle ( Photo)...Shakara Don End by Fynestboi: 2:45pm On Jan 01, 2015 |
(1)
Throw Back Picture Of Dbanj Performing On Stage In Only Towel / BANKYW Has A Twin Brother........the Untold Story. / Check Out The Huge Cake Omarion’s Son Got For His 1st Birthday
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |