Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,190,929 members, 7,942,339 topics. Date: Saturday, 07 September 2024 at 07:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funniest Rhetorical Questions For Naija Youths (1590 Views)
In Fact I Don't Tire For Naija Babes / Only For Naija...(Hilarious Facts) / How To Cross Road For Naija (2) (3) (4)
Funniest Rhetorical Questions For Naija Youths by donjuviam(m): 10:20pm On Feb 12, 2015 |
just for fun read and add your own and let the fun begin 1.guy your girlfriend dad die, u still dey send am love message.....na u kill her dad? 2.girl u get bow leg u still dey waka round street with red leggings....u be PLIERS? 3.guy your girlfriend come to your house,showing u d green light, u dey play her different songs.....u be DJ? 4.u went for an interview u dey preach for your employer....u be PASTOR? 5.girl you dark before, now you don bleach die....u be HYPO? 6.tall girl wey still dey look for heel.....u wan torn OSTRICH? 7.guy! na every girl in the campus u wan date....u be CALENDAR 8.your boyfriend call u for a date, u dey come along with your friends....u be BULLION VAN and dem be ESCORT 9.u pay to go night of a thousand laugh, people they laugh u dey frank....o boy u be SOLDIER?? 10.all those big girls wey dey form Shey dem no dey poo......is your thyroid out of whack?? add your own. |
Re: Funniest Rhetorical Questions For Naija Youths by diamondpaul(m): 10:58pm On Feb 12, 2015 |
U wrote all this thing's nd u call it funniest rhetorical question's #brous u be comedian? 1 Like |
Re: Funniest Rhetorical Questions For Naija Youths by kestolove95(m): 11:30pm On Feb 12, 2015 |
You waste time write all dix stufs wey no funny...Omo you no try |
Re: Funniest Rhetorical Questions For Naija Youths by cjayekwem(m): 1:52am On Feb 13, 2015 |
[color=#990000][/color] donjuviam: donjuviam: donjuviam:
|
(1) (Reply)
Who Is The Wisest? / PHOTO; For Ladies Preparing For Marriage / Hilarious Photo:- When Bae Isn’t Bae Anymore…. Baygon
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |