Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,042 members, 7,876,891 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 09:23 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (317) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3594345 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (314) (315) (316) (317) (318) (319) (320) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 8:02pm On Feb 21, 2015
pretty3:
Greetings to all e family members. Hope you all are enjoying your weekend?
Weekend dey go well well o but I no know wetin do my rice. E neva boil since 5pm wey I don dey cook am. I don tire o...

Re: Nysc 2015 Batch A by Sambar(m): 8:02pm On Feb 21, 2015
Frnds like u r rare....na so u like me so? Chai if 2 say i no study chemistry 4 school u 4 kill me....i jez need u 2 hit me wit wet stick after electronzeez don shock me den i will be owk @tolu
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:12pm On Feb 21, 2015
pretty3:
Greetings to all e family members. Hope you all are enjoying your weekend?
pretty3! Yes o!
Re: Nysc 2015 Batch A by joyjoomla(m): 8:12pm On Feb 21, 2015
erisegun:
SirRiddy! Holla @we ur goons nah*u just dy there dy observe *Joyjoomla ! I see u oooo*kontunu peeping


How I like d security around this family house......so tight, na every body CCTV camera de capture.
Erisegun and odas abeg Naija need u guys oo cos if naija security intelligence be like una, B'H no go get chance to bomb anywhere.
.......................................................................................
But una bcarefu make I no put stick fur dt eyes sha.

Anyway ghosa fo u guys, at least u na de gt sum of us to talk by fire by force.
I fit com de contribute fully here if una fit grant my condition.
............one love! Great fam!
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:14pm On Feb 21, 2015
tolustx:

Weekend dey go well well o but I no know wetin do my rice. E neva boil since 5pm wey I don dey cook am. I don tire o...
eh yaa! O ma se ooooooo
Re: Nysc 2015 Batch A by ernesterioo(f): 8:14pm On Feb 21, 2015
no news though
Re: Nysc 2015 Batch A by sojas: 8:18pm On Feb 21, 2015
Good evening, where are the Uniport folks? Any possibility of other names added to the already mobilized names? Cos my friend's name was lately removed and his offence I'm still yet to know.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:25pm On Feb 21, 2015
joyjoomla:



How I like d security around this family house......so tight, na every body CCTV camera de capture.
Erisegun and odas abeg Naija need u guys oo cos if naija security intelligence be like una, B'H no go get chance to bomb anywhere.
.......................................................................................
But una bcarefu make I no put stick fur dt eyes sha.

Anyway ghosa fo u guys, at least u na de gt sum of us to talk by fire by force.
I fit com de contribute fully here if una fit grant my condition.
............one love! Great fam!
lolzzzzzzzz!!! I cover my eye wit d blood of Jesus*i dodge every stick targeting my eye* I weave any iron or sand wey dy find my eye in Jesus name*

If u dy wait mak I go capture those BH boys,u ar on a long tin* Werey la won pple yen*devil dy play ludo 4 their head all d time
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:27pm On Feb 21, 2015
dexcira:
. lol zeez u dey der, we nid meat too

shey i don promise dat one,God go handle am
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:31pm On Feb 21, 2015
tolustx:

No mind Electronzeez. Make he shock u. Me go give u antidote for d shock e no go affect u. I go gv u some salt water. E go increase ur body resistance. If u wan com strong and unshockable like stone, I go giv u Iron Chloride injection. U're safe.

#A15Party


tolustx........looooooooooool,u are d baddest chemist, but na electrical u do na
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:34pm On Feb 21, 2015
Sambar:
Frnds like u r rare....na so u like me so? Chai if 2 say i no study chemistry 4 school u 4 kill me....i jez need u 2 hit me wit wet stick after electronzeez don shock me den i will be owk @tolu


see dis man, d light we i go carry shock u fit make dry plank conduct electricity.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:39pm On Feb 21, 2015
Sambar:
Frnds like u r rare....na so u like me so? Chai if 2 say i no study chemistry 4 school u 4 kill me....i jez need u 2 hit me wit wet stick after electronzeez don shock me den i will be owk @tolu
hmmmmmm!!!!anyway



THIS LAND IS NOT FORSALE
Re: Nysc 2015 Batch A by mop4: 8:40pm On Feb 21, 2015
Cant realy get any info anymore on this thread about NYSC so so gist....... sad
Re: Nysc 2015 Batch A by pretty3(f): 8:44pm On Feb 21, 2015
tolustx:

Weekend dey go well well o but I no know wetin do my rice. E neva boil since 5pm wey I don dey cook am. I don tire o...

Hahahahaha, sorry o. I know say hungry done finish u. next time use gas.
Re: Nysc 2015 Batch A by pretty3(f): 8:45pm On Feb 21, 2015
erisegun:
pretty3! Yes o!

This one you are sounding so happy, u win lottery?
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:56pm On Feb 21, 2015
mop4:
Cant realy get any info anymore on this thread about NYSC so so gist....... sad
dats because there's ntin to talk abt as per NYSC tins 4 nw*if u hav any question u wanna ask pertaining to nysc issues,let's hear it*Sodiqyinka is on ground to answer ur question*all dis gist na to just keep dis thread lively*March2 online reg on our minds*by d way, u don hear of

A15 post camp party#massive turn up* Bo se ma je niyen
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 9:03pm On Feb 21, 2015
mayorsweet:
Babatawa....pls help us get dis frm d north for d A15 party...we're counting on u bro



thanks
#A15partyisforreal
#mayGodspareourlivestillthen
lmfao mayor ti ya wheyrey tan
hw many una need?
#A15Party
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 9:05pm On Feb 21, 2015
erisegun:
babatawa! Na we u dy call clown? July4* post camp party* Massive top up* our fight no go get part2* me(actor) go finish babatawa(boss) dat day*be there
mouth!
Ask Owliver wetin i do the last person
wey threaten me
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 9:06pm On Feb 21, 2015
kingphilip:

Abeg make e happen o

I don de eye ha since
boo snatcher sighted
Re: Nysc 2015 Batch A by Homguy(m): 9:11pm On Feb 21, 2015
Gracyel:
I meant UI joor, not OAU.
I got you,swt.
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:22pm On Feb 21, 2015
Electronzeez:



tolustx........looooooooooool,u are d baddest chemist, but na electrical u do na

If d foundation be solid, d righteous need not be worried grin
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:25pm On Feb 21, 2015
pretty3:


Hahahahaha, sorry o. I know say hungry done finish u. next time use gas.
LoL. Thank u jare. Na nysc alawee I dey hope to use buy gas. I go dey manage till den.
Re: Nysc 2015 Batch A by mop4: 9:26pm On Feb 21, 2015
erisegun:
dats because there's ntin to talk abt as per NYSC tins 4 nw*if u hav any question u wanna ask pertaining to nysc issues,let's hear it*Sodiqyinka is on ground to answer ur question*all dis gist na to just keep dis thread lively*March2 online reg on our minds*by d way, u don hear of

A15 post camp party#massive turn up* Bo se ma je niyen


Sure av been following up..... Thanks
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:26pm On Feb 21, 2015
Wat if dem talk say dem don move Nysc 2 march back







Or infact no more nysc
Re: Nysc 2015 Batch A by mop4: 9:29pm On Feb 21, 2015
sparkleRed:
Wat if dem talk say dem don move Nysc 2 march back







Or infact no more nysc

Broda if na play stop am ohoh grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 9:29pm On Feb 21, 2015
sparkleRed:
Wat if dem talk say dem don move Nysc 2 march back







Or infact no more nysc

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:32pm On Feb 21, 2015
pretty3:


This one you are sounding so happy, u win lottery?
hunn hunn! Baba ijebu ni* u no serious*lolzzzzzzzzz*
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:37pm On Feb 21, 2015
mop4:


Broda if na play stop am ohoh grin
Na sister I be


And na play grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:37pm On Feb 21, 2015
Homguy:
I got you,swt.
who cum b d chewing gum*
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 9:37pm On Feb 21, 2015
[quote author=babatawa post=30957185][/quote]


tongue
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 9:40pm On Feb 21, 2015
sparkleRed:



tongue
this kind thin nur dey funny again if e con happen o
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 9:40pm On Feb 21, 2015
sparkleRed:

Na sister I be


And na play grin
lolzzzzzzzz!!!

(1) (2) (3) ... (314) (315) (316) (317) (318) (319) (320) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 13 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.