Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,267 members, 7,981,491 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 06:30 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3673119 Views)
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (351) (352) (353) (354) (355) (356) (357) ... (2429) (Reply) (Go Down)
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:20am On Feb 25, 2015 |
Nakarey:nothin dey vex me nw pass the fact say u draw dat fool for why now Guy watch ur back o i get goons plenty if u talk again dog wee bite ur mawt wait sef u dey com Party? |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:21am On Feb 25, 2015 |
tolustx:enough talk guyz you may kiss the bride |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:22am On Feb 25, 2015 |
tolustx:Hmmm... Oga Tolu,we misunderstood ourselves ni...1love bro (na Agape love o) make people no dey think say i be gay |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:24am On Feb 25, 2015 |
babatawa:I knw say u be gay...dat's why u don't really need an e-boo...hehehehe |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:25am On Feb 25, 2015 |
babatawa: U know I don't like u, Owliver, Erisegun and King Phillip! Na July 4 I go show una! Nonsense shidren! |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:26am On Feb 25, 2015 |
mayorsweet:like ogogoro sef hehehehehehe |
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:26am On Feb 25, 2015 |
babatawa:abeg baba tee abi werin b ya name...warn ya sef..no add pepper to wetin i no talk o.. |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:28am On Feb 25, 2015 |
mayorsweet:why u dey talk this kind thin now Pipo fit dey reason say na true yunnoh |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:28am On Feb 25, 2015 |
Nakarey:oboy na so we see am oooh. You know when love takes over one becomes blind. Looolz* |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:29am On Feb 25, 2015 |
Luchiana1:hey woman! kip quiet there u must finish wah u startd elebolo |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:29am On Feb 25, 2015 |
babatawa:me and you go put leg for one trouza no worry. Continue |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:30am On Feb 25, 2015 |
babatawa:drawing d 'fool' and lol na to show u say no bad blood. As 4 d party, am neither in nor out. Make we dey see first |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:31am On Feb 25, 2015 |
doublezero7:Imagine! this ur moniker they decieve u sha we go use u do barbeque for party infact plus ur boo sef elenu osi |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:31am On Feb 25, 2015 |
babatawa:madly in love abi? That's ok na. As long as dem no carry my case go yaba |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:32am On Feb 25, 2015 |
Owliver: |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:32am On Feb 25, 2015 |
babatawa:Kk ooo...babatawa no be gay ooo...He desperately need an e-boo...u suppose pay for dat;we go catch for whatsapp |
Re: Nysc 2015 Batch A by gerrisson(m): 10:32am On Feb 25, 2015 |
So UNN graduates, our school has not released any official mobilization list both on the internet or on board in school? |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:32am On Feb 25, 2015 |
doublezero7:loooooolz* hater number8^6... |
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:33am On Feb 25, 2015 |
haibe:k cool..as long as ur name dey deir..no wahala really..meaning some of my other frnds shd go n chek DSA then.. |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 10:33am On Feb 25, 2015 |
Owliver: I understand bro...but takia oo make dat blindness no go make u fall inside suckaway..lol |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:33am On Feb 25, 2015 |
Owliver:my Gad! are u threatening me guy take et back b4 e too late o |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:34am On Feb 25, 2015 |
Nakarey:E no fit reach that level my guy. But thanks sha. Hope you go attend the party? |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:35am On Feb 25, 2015 |
babatawa:Just dey watch. I don target you |
Re: Nysc 2015 Batch A by ernesterioo(f): 10:35am On Feb 25, 2015 |
gerrisson:I wonder too oooooo, I dey roar violently hear, other Schls don dey paste theirs |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:35am On Feb 25, 2015 |
Nakarey:okay... u still dey talk abeq cum party make i drown u con feed ur body to Owliver |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:36am On Feb 25, 2015 |
babatawa: Yes oo! #GoonIdentified #A15Party #July4 |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:37am On Feb 25, 2015 |
mayorsweet:Gbayi! Ori e wanbe |
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 10:37am On Feb 25, 2015 |
babatawa:See beef o,hian* |
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:37am On Feb 25, 2015 |
mayorsweet:LoL. Baba shey u be pastor ni |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:38am On Feb 25, 2015 |
babatawa: Ye! See this mallam boy? U come dey come my state come buga me again! Wait sef...wey all my LASU goons and gooness? #A15Party #July4 |
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 10:38am On Feb 25, 2015 |
babatawa:mtchew. I no get ur time guy besides na u i talk to? |
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 10:39am On Feb 25, 2015 |
Owliver:enu yi sha |
(1) (2) (3) ... (351) (352) (353) (354) (355) (356) (357) ... (2429) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |