Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,990 members, 7,876,744 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 05:18 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (369) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3593996 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (366) (367) (368) (369) (370) (371) (372) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:39pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...


Abeg make una come help me beg mai boo ooooo.



kokin shejor mi naaa
Offence numba 1. U say toluext Chidexsnokey Zeenopee E be like say make person wan call angel Gabriel, make he com go call angel fatai.
Pinkiepetite abeg deal wit him more.
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 5:39pm On Feb 25, 2015
erisegun:
Me? Adonbilivit
lol.. Segun and this his 'Adonbilivit' sef. Una no go kill person for this thread. U guys could be fun attimes though. I come here whenever I want to laugh.


#A15 partyhard

#I love this family

#july 4
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:39pm On Feb 25, 2015
Gracyel:
Oh....I see!....am sorry sir
who you dey call sir loooolz* sorry sir ko sambisa ni
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 5:40pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...


Abeg make una come help me beg mai boo ooooo.



kokin shejor mi naaa


*sits down* Movie don start! grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 5:40pm On Feb 25, 2015
Gazaliah:


Bro,I no like Zobo...Na soya Milk tutu I want.....
oya! Take am
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 5:41pm On Feb 25, 2015
tolustx:
Ahnahn...I don tire jor. Wetin dey do una sef. 4 pages now now. And as I dey read, e dey increase. B4 I finish one page, as I load next page, anoda page go don add to am. Nawa 4 una o. Abi na person dey copy and paste for here ni. I suspect walexsammy, richybanky owliver and erisegun.
since ah still be suspect, no wahala
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:41pm On Feb 25, 2015
dexcira:
I no fit understand this school way be FUTO, them no wan paste mobilization list, orientation I no hear, we just dey hang for air, must everything abt una b frustration? A15 party all the way! no time
dun worry. Monday don come
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 5:41pm On Feb 25, 2015
Gracyel:
lol.. Segun and this his 'Adonbilivit' sef. Una no go kill person for this thread. U guys could be fun attimes though. I come here whenever I want to laugh.


#A15 partyhard

#I love this family

#july 4
awwww!!! Dats so sweet*
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:41pm On Feb 25, 2015
doublezero7:


Yes nah! That nigga is Aba-made! embarassed


my friend ....

Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:42pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

haa baby mi

koribe ooo


naa work cari me go north ooo.



make we no spread our linen for outside naaa.



oya come inside make we talk beta.



ur guy is bak and beta....



I no wan hear
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:42pm On Feb 25, 2015
babatawa:


Mr Man wee you shutup


Sorry oo no vex..I never get ur time now
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 5:42pm On Feb 25, 2015
erisegun:
dat 007 boy na educated agbero** e get agidi pass cow

Shego, thunder fire you! Omo ale jati jati! undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 5:43pm On Feb 25, 2015
babatawa:


I Love this guy grin

Agape love ni o
babatawa ba mi ki iya tawa oooo
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 5:43pm On Feb 25, 2015
babatawa:


Abajo! he too mumu ehn

con dey fee like jamesBond




I no blame you na! If no be Zeez wey talk say make dem Aboki sef come party! Mumu like you!



Mehn! Dem don edit wetin I write to 'Northerner'! God dey oo!
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:44pm On Feb 25, 2015
Nakarey:


Sorry oo no vex..I never get ur time now

e nur mean say make u con catch me unaware o

u na my padi...
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:45pm On Feb 25, 2015
Walexsammy:
babatawa mi ki iya tawa oooo

o ti gbo
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 5:46pm On Feb 25, 2015
babatawa:



my friend ....

Baba la get e! Luku luku la gbe e lo! tongue #IjeshaCurse
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:46pm On Feb 25, 2015
doublezero7:


I no blame you na! If no be Zeez wey talk say make dem Aboki sef come party! Mumu like you!

lmaoooooooooooooooo* see as una dey yab each other for public forum

Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 5:46pm On Feb 25, 2015
babatawa:


I Love this guy grin

Agape love ni o

guy u b enemy of progress baaa..


jst pray make i no catch u ooo
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 5:46pm On Feb 25, 2015
Walexsammy:
so network no dey north abi? Jst tell her say u don find anoda person, she go understand


oga waslessammy i call come here to help ur bro.

no come put fire d moire naaa
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:47pm On Feb 25, 2015
doublezero7:


I no blame you na! If no be Zeez wey talk say make dem Aboki sef come party! Mumu like you!



dude ur some kinda "ist"
be like say na regionalist u be
if that's a word sef
Agbero lasan
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:47pm On Feb 25, 2015
doublezero7:


I no blame you na! If no be Zeez wey talk say make dem Aboki sef come party! Mumu like you!



Hahahahahhahahaha* fatality!!!
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 5:47pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
I no wan hear


Ghen ghen...She don vex finish! shocked
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 5:48pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:


guy u b enemy of progress baaa..


jst pray make i no catch u ooo
u don control north finish, u come remember our pinkie, e no go work for u no ni
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 5:48pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
I no wan hear
sip small oguro again!..............dis guy own don finish today
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:48pm On Feb 25, 2015
doublezero7:


Baba la get e! Luku luku la gbe e lo! tongue #IjeshaCurse

Abeg!

undo the curse pls

already feel me leg swellin sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:49pm On Feb 25, 2015
Walexsammy:
so network no dey north abi? Jst tell her say u don find anoda person, she go understand
I wonder o! sebi?
Re: Nysc 2015 Batch A by ROTAMAH: 5:49pm On Feb 25, 2015
@ sodiqyinka,I dnt knw sir,if u av an idea of wot d quota for Adeyemi College of Education is....dis year?
Re: Nysc 2015 Batch A by Odunharry(m): 5:49pm On Feb 25, 2015
cheesy wat up beautiful people?i don miss una wahala for whatsapp
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 5:49pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:



oga waslessammy i call come here to help ur bro.

no come put fire d moire naaa
am yet no whose monicker iz 'waslessammy'....abi nah one of ur northern parrol?
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:49pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:


guy u b enemy of progress baaa..


jst pray make i no catch u ooo

tah! oga tun ti de o

ah nur talk again lipsrsealed
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 5:50pm On Feb 25, 2015
doublezero7:


Shego, thunder fire you! Omo ale jati jati! undecided
heheheheheheheheheheh grin
doublezero7:


Shego, thunder fire you! Omo ale jati jati! undecided
heheheheheheheheheheh

(1) (2) (3) ... (366) (367) (368) (369) (370) (371) (372) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 7 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.