Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,170,041 members, 7,876,889 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 09:19 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (370) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3594299 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (367) (368) (369) (370) (371) (372) (373) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:50pm On Feb 25, 2015
babatawa:


e nur mean say make u con catch me unaware o

u na my padi...

Lol..4 ur mind u just dey on form dis evening.
Dem go soon gather beat 'baba' comot for ur name
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 5:50pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
I no wan hear
cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...

oya make una come help me postrate oo


pinkie love
pinkie honey
sweery

honeypie

sugarpie


You ar yet to reply me oo
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 5:51pm On Feb 25, 2015
Odunharry:
cheesy wat up beautiful people?i don miss una wahala for whatsapp
u'll be dealt with mercilessly, so nah we dey give wahala abi? Isoright...Btw, hw u dey nah, long time
Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 5:52pm On Feb 25, 2015
Owliver:
oga no be me ooooh. I just dey reply people wey mention me daz all grin
erisegun:
Me? Adonbilivit
Nakarey:


Na babatawa own just they tire me..like say dem program him hand
Walexsammy:
since ah still be suspect, no wahala
Good! I don get more suspects. Nakarey and babatawa. Now, na to set up a committee to look into dat matter. Only booless people go dey d committee.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:52pm On Feb 25, 2015
Nakarey:


Lol..4 ur mind u just dey on form dis evening.
Dem go soon gather beat 'baba' comot for ur name


lmfao... for why nw?
and u go dey watch dem beat me undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 5:52pm On Feb 25, 2015
babatawa:


Abeg!

undo the curse pls

already feel me leg swellin sad
na 007 u dy beg? Person wey u supose tear wicked slap*he go deaf4 2yrs grin
babatawa:


Abeg!

undo the curse pls

already feel me leg swellin sad
na 007 u dy beg? Person wey u supose tear wicked slap*he go deaf4 2yrs
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:52pm On Feb 25, 2015
tolustx:

Offence numba 1. U say toluext Chidexsnokey Zeenopee E be like say make person wan call angel Gabriel, make he com go call angel fatai.
Pinkiepetite abeg deal wit him more.
ah agree!
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 5:53pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...

oya make una come help me postrate oo


pinkie love
pinkie honey
sweery

honeypie

sugarpie


You ar yet to reply me oo

Why she go reply you Ehnnnn
Just tell me why she go reply you
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 5:53pm On Feb 25, 2015
Walexsammy:
am yet no whose monicker iz 'waslessammy'....abi nah one of ur northern parrol?
oga no wyne me jooor.

am not dat good wit names.


cc. The whole batch A house.

pinkie lonshere oo
lonshere ooo....
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:53pm On Feb 25, 2015
doublezero7:



*sits down* Movie don start! grin
gbefila
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 5:54pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...

oya make una come help me postrate oo


pinkie love
pinkie honey
sweery

honeypie

sugarpie


You ar yet to reply me oo
gbe enu soun*
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 5:54pm On Feb 25, 2015
erisegun:
na 007 u dy beg? Person wey u supose tear wicked slap*he go deaf4 2yrs ;Dna 007 u dy beg? Person wey u supose tear wicked slap*he go deaf4 2yrs

na to beg first o

all these ijebu jazz na Die
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:55pm On Feb 25, 2015
I go in peace. Just a few minutes.

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 5:57pm On Feb 25, 2015
Nakarey:


Why she go reply you Ehnnnn
Just tell me why she go reply you
oga Nakarey i no go talk ooo


pinkiepetite
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 5:58pm On Feb 25, 2015
erisegun:
sip small oguro again!..............dis guy own don finish today
eh! e ri won. like friend like friend! Doublezeroseven! u too!solomakinde
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 5:59pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

oga no wyne me jooor.

am not dat good wit names.


cc. The whole batch A house.

pinkie lonshere oo
lonshere ooo....


and em still dey ginger...kontunu..u neva start begging..iya to ma jee ti'nse press up
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:00pm On Feb 25, 2015
babatawa:


tah! oga tun ti de o

ah nur talk again lipsrsealed
haba! are ya saying ya can't fight for me?
Re: Nysc 2015 Batch A by Nakarey(m): 6:01pm On Feb 25, 2015
tolustx:




Good! I don get more suspects. Nakarey and babatawa. Now, na to set up a committee to look into dat matter. Only booless people go dey d committee.

If money no involve 4 dat committee...just pretend say u nor know my name
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:02pm On Feb 25, 2015
ladokuntlad:

cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...

oya make una come help me postrate oo


pinkie love
pinkie honey
sweery

honeypie

sugarpie


You ar yet to reply me oo
am not online lipsrsealed
ladokuntlad:

cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...

oya make una come help me postrate oo


pinkie love
pinkie honey
sweery

honeypie

sugarpie


You ar yet to reply me oo
am not online
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:02pm On Feb 25, 2015
babatawa:


na to beg first o

all these ijebu jazz na Die
fear fear! Him no fit try am wit me* "emi Adigun Bale"*amadioha is one of my goons*na to just giv am small gogoro*lobatan* ti 007 ta niyen
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:04pm On Feb 25, 2015
Walexsammy:
and em still dey ginger...kontunu..u neva start begging..iya to ma jee ti'nse press up
hahahahahahahaha! Dis film sweet die**shakes oguro bottle,pour small inside cup*............ki lo fe end mata yi
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 6:10pm On Feb 25, 2015
erisegun:
na 007 u dy beg? Person wey u supose tear wicked slap*he go deaf4 2yrs ;Dna 007 u dy beg? Person wey u supose tear wicked slap*he go deaf4 2yrs


Ha! I don die! Na me Shego dey shade! Mo gbe! shocked
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntunji: 6:11pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
am not online :-Xam not online
will b waiting for that.
Had to leave mai work to be on NL dis evening chai i don enta am.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:12pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
haba! are ya saying ya can't fight for me?


erm... u see it depends on the kinda fight

yunnoh ah wee do anythn for u

till ma last breath :-8
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:13pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
haba! are ya saying ya can't fight for me?


erm... u see it depends on the kinda fight

yunnoh ah wee do anythn for u

till ma last breath :-|
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 6:13pm On Feb 25, 2015
pinkiepetite:
eh! e ri won. like friend like friend! Doublezeroseven! u too!solomakinde

Will u sharrap before I kiss you there! undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:14pm On Feb 25, 2015
ladokuntunji:

will b waiting for that.
Had to leave mai work to be on NL dis evening chai i don enta am.
oh! D guy wan cry....................crocodile tears
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntunji: 6:14pm On Feb 25, 2015
pls house wetin i type wrong wey dem moderators come ban me for dis thread.

jst now now ooo say make i come online con beg pinkie.

i suspect dat moderator dey eye mai pinkie tooo.


the devil is a liar.



cc Electronzeez, zeenopee, chidexsnokey, richybanky, rmfunky, toluext, doublezero...



Pinkie and moderators vs ladokun.

Temibami laleyi
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:15pm On Feb 25, 2015
Nakarey:


If money no involve 4 dat committee...just pretend say u nor know my name

seconded"
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:16pm On Feb 25, 2015
erisegun:
fear fear! Him no fit try am wit me* "emi Adigun Bale"*amadioha is one of my goons*na to just giv am small gogoro*lobatan* ti 007 ta niyen


iwo nikan
Adigun jale, oba awon Olosho gbogbo
i hail thee!
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:16pm On Feb 25, 2015
doublezero7:



Ha! I don die! Na me Shego dey shade! Mo gbe! shocked
ma fo ju e ri ma bo*

(1) (2) (3) ... (367) (368) (369) (370) (371) (372) (373) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 11 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.