Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,907 members, 7,997,164 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 03:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nairalander Girl Appear To Me (3792 Views)
The Finest Girl In Nigeria Appear In New Pic / A Nairalander Engages His Nairalander Girl Friend In Port Harcourt / 10 Statements Ladies Often Make To Appear Decent Before Guys (2) (3) (4)
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 4:49pm On Feb 27, 2015 |
cozy7:Imagine logging in to read serious posts on to find fools running rampant with reckless abandon. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 4:53pm On Feb 27, 2015 |
Blackett: The answer to this your question dey inside this yansh. Enter the yansh, you go see your answer
|
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 4:54pm On Feb 27, 2015 |
headlamp:This must be the yansh you self service your brains off to, no? |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 4:55pm On Feb 27, 2015 |
Blackett:hehehehehehehe how that yellow girl now, that one wey them sack the 2 of una together? |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by kendrick9(m): 4:56pm On Feb 27, 2015 |
headlamp:i think u need to work on your english first of all... i couldn't get past the first line of u wrote |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 4:57pm On Feb 27, 2015 |
headlamp:The one hitting your lap in your dream? Cos that's the only yellow girl in your brain right now. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 4:57pm On Feb 27, 2015 |
Blackett:Make I post the one you dey self service too? But we make we yarn true...olboy that thing na offense o. God dey vex for all of una. Adam and steven abi wetin una dey call una self? |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 4:59pm On Feb 27, 2015 |
Blackett: Bad man!!! No worry you be my guy now. Kai that girl fine o. you try. I surprise say na you dey kolombi her lampoona. You wey be say na both even men dey kolombi your lampoona. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:00pm On Feb 27, 2015 |
headlamp:Bro, I'm happy we are derailing your weed inspired thread together. Ehn hen, you said the girl's name is steve? |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by dhensity: 5:01pm On Feb 27, 2015 |
headlamp: easy it might not be sexkills uno |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:02pm On Feb 27, 2015 |
headlamp:I like your brand of weed bro. Continue the derailment. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:03pm On Feb 27, 2015 |
dhensity:That's what some fvcktards have been calling me. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:03pm On Feb 27, 2015 |
Blackett: No happy o abeg. Make we just dey jist as we dey jist. E never reach make you dey HAPPY for me. I no dey do that kind thing o. Na woman I dey do o |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:05pm On Feb 27, 2015 |
Blackett:I dey enjoy the jist. I know even know say you get brain like this. I be one vex for you before when you first storm the thread like Mopo |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:07pm On Feb 27, 2015 |
Blackett: No mind them. na people wey no sabi the story between you and the yellow girl, Chai!! we must shoot the seasonal film to honour that kind love. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by 2dice(m): 5:09pm On Feb 27, 2015 |
dechandel:his Mama.. Aii are you satisfied now? |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Thanos(m): 5:12pm On Feb 27, 2015 |
dechandel:Sorry dear, he is gay |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by dechandel(f): 5:17pm On Feb 27, 2015 |
Thanos:Noooooooooo You are joking right |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:23pm On Feb 27, 2015 |
dechandel: You too like man wetin? |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Thanos(m): 5:23pm On Feb 27, 2015 |
dechandel:For real. Are you living under a rock. Its been in the news |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:25pm On Feb 27, 2015 |
Thanos:Na bush girl. She no kno whats up. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by dechandel(f): 5:33pm On Feb 27, 2015 |
Thanos:Its all good.. I have the potentials of taming a gay nigga But i know my Kiss Daniel aint gay |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Thanos(m): 5:35pm On Feb 27, 2015 |
dechandel:Pele. Continue to console yourself |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by dechandel(f): 5:37pm On Feb 27, 2015 |
headlamp:You this unrepentant troll.. I didnt come online for the likes of you today.. Lemme guess, you are gon deactiviate and come back with the "upnepa" moniker when you get the maximum attention you lack in real life |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by dechandel(f): 5:39pm On Feb 27, 2015 |
Thanos: |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:41pm On Feb 27, 2015 |
dechandel: hahahahahahahahahahahahahahahahahah that upnepa make me laugh ok that's good. You get sense of humor. You better pass all those ones wey be say their own na to dey frown for internet like say na there all life dey. Sense of humor is good. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Echikojuliet(f): 5:45pm On Feb 27, 2015 |
dechandel:meeeeee |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by dechandel(f): 5:48pm On Feb 27, 2015 |
headlamp: Echikojuliet:Sorry o Pls channel that your love to somewhere else.. He is so taken |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Thanos(m): 5:49pm On Feb 27, 2015 |
dechandel:You might need Sam Smith's 'in the lonely hour' to help you through this trying times |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by williamspaul22(m): 5:50pm On Feb 27, 2015 |
My bro, pls go to ur kitchen nd use the knife there to cut your dick. So the dream will stop |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:52pm On Feb 27, 2015 |
williamspaul22:lead by example na. |
Re: Nairalander Girl Appear To Me by Nobody: 5:54pm On Feb 27, 2015 |
Headlamp... chai Smh 4 u. |
Please Help, My Boyfriend Masturbate / See Stunning Photos Of Russia’s Kim Kardashian, Claims She’s Never Had Surgery / Mysterious Husband And Wife Tree With Funny Image
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48 |