Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,362 members, 7,961,166 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 05:13 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (455) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3660387 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (452) (453) (454) (455) (456) (457) (458) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 5:51pm On Mar 01, 2015
Ok happy new month













See u pple later
Re: Nysc 2015 Batch A by hilsocial(m): 5:52pm On Mar 01, 2015
erisegun:
oya! Find me sumtin*

No wahala , i will give u in camp.
Sparklered, y u no allow me top dis page na. 600 loading b4 April 1.
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:52pm On Mar 01, 2015
Owliver:
abeg help me burn one man wey dem dey call mr felix taiwo... Make sure say you burn am two times oh sad


Looooooooool, wetin he buy for your market na?cheesy two times..lol
Re: Nysc 2015 Batch A by Sambar(m): 5:53pm On Mar 01, 2015
Owliver:
OMG!!! Niggar you a fan of the merseyside reds?
yes boss
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:54pm On Mar 01, 2015
babatawa:


Na true sha!

Him sabi that thin well

wetin dat Nakarey boi fit do sef
we go dey send am message. Like pure water, coke, bread, alomo, etc grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 5:55pm On Mar 01, 2015
Inkyillusion:
Who else is feeling the tension? I need a hug mehn smiley
go hug transformer*
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 5:56pm On Mar 01, 2015
babatawa:

Most definitely bruh
Gat different peeps covering diff aspects of the job
erisegun ; the bricklayer
doublezero7; Carpenter /furniture
kingphilip; electrician
Owliver; Systems /internet connections
richybanky; security
Sleekyonyx, pinkiepetite are gon be the cafe attendants
plus othere contributions from Enqr Walexsammy and one Mayorsweet like dat
everythn s gon work awt just fine bruh


Na my God go punish you! Omo ale jati jati! undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:56pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


ko ki tan lara omo oba ko ma ku dansaki.......i bet say if i search you i go see rizla for your body 8-)
hahahahaha you don make me laff tire. Rizla ko gaziliah ni. Old things are past away brother we are new creatures in christ Jesus
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 5:57pm On Mar 01, 2015
erisegun:
go hug transformer*
I no understand. I go need demonstration baba wink
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 5:57pm On Mar 01, 2015
hilsocial:



Hahaha. United we stand. UCL we must achieve dis yr.
me no know of man U oh but I sure say Liverpool go follow go that UCL next season grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 5:58pm On Mar 01, 2015
doublezero7:

In a way I can't really explain to you guys, my details is on the NYSC database! grin

God bless you bro! (You know yourself) wink

all this long leg we una de use...dris God oo.
Re: Nysc 2015 Batch A by sojas: 6:00pm On Mar 01, 2015
Sambest2:

Oga sojas the two website are the same, it seems you're new to web design, Portal.nysc.org.ng is a sub-domain to nysc.org.ng and they are both down.

My bad bro, I didn't realised the site has been shut cos I earlier visited it this morning to check the timetable.
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 6:01pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


is onyi dr??cheesy


Sebi u haff snatch her from me! cheesy grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 6:01pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:



Looooooooool, wetin he buy for your market na?cheesy two times..lol
dude was my project supervisor. Though I can't say how the project ended(classified make them no kan catch me grin) but dude frustrated we the boys especially if you can't speak yoruba fluently... For four occasions he ask me "am I your supervisor""" can you imagine. Why always me sad na so all those our girls go dey enter hin office anyhow dey drink hin lacasera for fridge dey sit anywhere dem like but if main boy enter the man go pursue main boy. sad if I see that guy for future I go break hin head sad mtcheeeeeeeeeewwwwwwww*
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:02pm On Mar 01, 2015
Owliver:
hahahahaha you don make me laff tire. Rizla ko gaziliah ni. Old things are past away brother we are new creatures in christ Jesus

if i hear say you be born again. I go still come burst you for your base.
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 6:02pm On Mar 01, 2015
Sambar:
yes boss
you be my guy be that na. Me na die hard LFC fan ooh. Twale* baba I salute you
Re: Nysc 2015 Batch A by sleekyonyx(f): 6:04pm On Mar 01, 2015
babatawa:


Most definitely bruh

Gat different peeps covering diff aspects of the job

erisegun ; the bricklayer

doublezero7; Carpenter /furniture

kingphilip; electrician

Owliver; Systems /internet connections

richybanky; security

Sleekyonyx, pinkiepetite are gon be the cafe attendants

plus othere contributions from Enqr Walexsammy and one Mayorsweet like dat

everythn s gon work awt just fine bruh
Lmao!
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 6:04pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


if i hear say you be born again. I go still come burst you for your base.
na house me dey dey 247..... Haha I dey wait you
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:05pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


i'm not even ready to revalidate anything.i am just going to allow people rush in and register/revalidate, afterwards i will pick from thier complains to perfect my own registration/revalidation.

#iamregisteringsecondweek.
#takeyourtime
#norushing
#A15party.
#mynameisonnyscdatabase
#mynameisonnyscarchive.
zeez baba show me way na. ko da o
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:05pm On Mar 01, 2015
Owliver:
dude was my project supervisor. Though I can't say how the project ended(classified make them no kan catch me grin) but dude frustrated we the boys especially if you can't speak yoruba fluently... For four occasions he ask me "am I your supervisor""" can you imagine. Why always me sad na so all those our girls go dey enter hin office anyhow dey drink hin lacasera for fridge dey sit anywhere dem like but if main boy enter the man go pursue main boy. sad if I see that guy for future I go break hin head sad mtcheeeeeeeeeewwwwwwww*

shey naim talk se make you nor get well for body ne?cheesy......hehehehehe.
Omo na every school dem de o.
Re: Nysc 2015 Batch A by ladokuntlad(m): 6:06pm On Mar 01, 2015
Hapi new month house.

Dis thread is slow today
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:08pm On Mar 01, 2015
pinkiepetite:
zeez baba show me way na. ko da o

sisi pinkie, na God way sure pas ooocheesycheesy.

How weekend de roll dr?.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:08pm On Mar 01, 2015
Owliver:
we go dey send am message. Like pure water, coke, bread, alomo, etc grin

no na

na xray2 we suppose dey send
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 6:09pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


sisi pinkie, na God way sure pas ooocheesycheesy.

How weekend de roll dr?.
abeg u knw wetin I dey talk jo! I b ur gal nau. che u knw
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:09pm On Mar 01, 2015
Owliver:
na house me dey dey 247..... Haha I dey wait you

you wan deny your igbo-cla**ro crew??.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 6:10pm On Mar 01, 2015
doublezero7:



Na my God go punish you! Omo ale jati jati! undecided


If u mean esu fogerrit


I'm covered wit d blood of Jesus
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 6:10pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


shey naim talk se make you nor get well for body ne?cheesy......hehehehehe.
Omo na every school dem de o.
that man own worse to God who made me. Up till now no be everybody don finish from hin hand. If I tell you how I take escape ehn you go know say I be ogbologbo grin grin grin abeg burn am twice. Burn hin stupid red toyota join sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 6:12pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


you wan deny your igbo-cla**ro crew??.
na me and you dey smoke am together na. That's why you know my joint. Smh undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:13pm On Mar 01, 2015
pinkiepetite:
abeg u knw wetin I dey talk jo! I b ur gal nau. che u knw

we would talk privately once my big robbot is ON, currently using my small robbot.

But na on to God way i wan preach ocheesycheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 6:13pm On Mar 01, 2015
babatawa:


no na

na xray2 we suppose dey send
ah nooooo. That guy na janded oh. Too Behind for that grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 6:14pm On Mar 01, 2015
Owliver:
na me and you dey smoke am together na. That's why you know my joint. Smh undecided

na dat day we u and ur gang attack me now, i kon sabi say u de filaire. Owliver d jogodo mastercheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 6:15pm On Mar 01, 2015
babatawa:


Most definitely bruh

Gat different peeps covering diff aspects of the job

erisegun ; the bricklayer

doublezero7; Carpenter /furniture

kingphilip; electrician

Owliver; Systems /internet connections

richybanky; security

Sleekyonyx, pinkiepetite are gon be the cafe attendants

plus othere contributions from Enqr Walexsammy and one Mayorsweet like dat

everythn s gon work awt just fine bruh
lolzzz! Ur head is not correct*

(1) (2) (3) ... (452) (453) (454) (455) (456) (457) (458) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.