Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,331 members, 7,961,066 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 03:16 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (459) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3660339 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (456) (457) (458) (459) (460) (461) (462) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:45pm On Mar 01, 2015
*in bigiano's voice*

4th of july na the date o

naso me nd ma guyz siddon we relate o

coz na our success we dey try celebrate o

u see! u cannot afford to cum late o

girlz dem yappa yhu can start to relate o

nur go fit invite una come our party make una nur shayo

all of una must shayo grin
Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 7:47pm On Mar 01, 2015
xray2:
THIS LAND BELONGS TO HRH & HRH IJECKS XRAY




TRESPASSERS WILL BE SHOT..... SURVIVORS WILL BE SHOT!!!!!!!!!









































IT'S BEEN A HELLA RIDE
















BANG!!!!!... WHAT A MASS AREA OF LAND I GOT HERE
































YOU DY VEX? GO CLAIM YOUR OWN

































BEWARE!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
















SIGNED:HRH&HRH IJECKS XRAY
lol u go fear land na
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:47pm On Mar 01, 2015
babatawa:


no na

na xray2 we suppose dey send

You no even get respect.. Forget say you don pikin before me oh.
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:47pm On Mar 01, 2015
Inkyillusion:
Liverpool... E be like say I don first hear that name for UCL before. Long long ago...
haha* the history of Istanbul no fit let serious football fans forget Liverpool for UCL undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 7:47pm On Mar 01, 2015
I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh
All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa
And d fyne boys dem knw theirselves grin ow una dey naa
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:48pm On Mar 01, 2015
babatawa:


Loooolz*


eri yin buru sha

u wan to spoil ma reputation here bah

eri yin daru.....repu wot?.
No be me and tawa baff you yesternight we u fall inside gutter.

Oloti oshi....shiorrr!!.
Re: Nysc 2015 Batch A by Yehman(m): 7:50pm On Mar 01, 2015
doublezero7:


Na who talk am sir?

Wow! You mean u are not aware? Dats one of the most popular trends here
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 7:51pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:
I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh
All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa
And d fyne boys dem knw theirselves grin ow una dey naa

she is crushing on the aforementioned namescheesycheesy

BUSTED!!!
Re: Nysc 2015 Batch A by Yehman(m): 7:52pm On Mar 01, 2015
@doublezero7: D poster keeps shouting it at interval of say 5hrs
"Beware of doublezero7"
Beware of doublezero7"
Beware of doublezero7"

And from ur response, he might not be far from the truth. So, tell us whom u are and what u do grin
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 7:52pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:
I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh
All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa
And d fyne boys dem knw theirselves grin ow una dey naa
see as I dy look4 HD!............
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 7:53pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


don't twist my words ma'am. AIYE is an english word you know.
What are you thinking?....lol...abeg o, mayorsweet no say i gentle.
Na so ooo...Zeez na 'Jew'...omo daadaa ni cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:54pm On Mar 01, 2015
ijecks:
lol u go fear land na
Bby boo.. We gonna build our palatial mansion on that land... I don give owliver the contract
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 7:54pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:
I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh
All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa
And d fyne boys dem knw theirselves grin ow una dey naa

We the fine boys sef dey greet you cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 7:55pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:
I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh
All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa
And d fyne boys dem knw theirselves grin ow una dey naa
me sef ugly o, incase anybody dey suspect say I join the fyne boys wey know themselves. I just dey reason how to upload my passport for database without embarrassment.

1 Like 1 Share

Re: Nysc 2015 Batch A by tunbebes(f): 7:55pm On Mar 01, 2015
Please o..where in Bakkassi hall Yabatach can I register online?
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 7:56pm On Mar 01, 2015
babatawa:



nur be so u talk b4 mayorsweet flog u dat day
hehehehe grin d boy na scape goat...e no dey hear word
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 7:57pm On Mar 01, 2015
xray2:


You no even get respect.. Forget say you don pikin before me oh.

My friend! who re u talkin to about respect


hw many girls have u impregnated
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 7:59pm On Mar 01, 2015
xray2:

Bby boo.. We gonna build our palatial mansion on that land... I don give owliver the contract
hmmm I can see you and ijecks are having a good time... Daz good grin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:00pm On Mar 01, 2015
mayorsweet:
Na me be one Mayorsweet abi o da bi pe oti mu dongoyaro loni...naughty boy


Bruh! shey yunnoh i dnt indulge in such unGodly acts
Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:00pm On Mar 01, 2015
see dem, fine boi ko fine boi ni. infact erisegun and tolust na d most handsome
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:01pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


you be badt guy. U de pick ppl gbagx abi cheesy

me? nvr!

why u see say i dey always post with pidgin
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:01pm On Mar 01, 2015
Inkyillusion:
angry angry
i don kill ur vibe shey
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:01pm On Mar 01, 2015
mayorsweet:
hehehehe grin d boy na scape goat...e no dey hear word
see una empty head*
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:02pm On Mar 01, 2015
babatawa:


My friend! who re u talkin to about respect


hw many girls have u impregnated

The real question should be 'how many things have you avoided doing the same mistake everytime" my withdrawal method na baba. I be expert
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:03pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


she is crushing on the aforementioned namescheesycheesy

BUSTED!!!
Ah electronzeez I 4get 2 regard u chai Mr ug-lee tongue ain't crushing ee
Re: Nysc 2015 Batch A by Inkyillusion(m): 8:03pm On Mar 01, 2015
babatawa:

i don kill ur vibe shey
nope. Chelsea no reach.
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:04pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:
I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh
All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa
And d fyne boys dem knw theirselves grin ow una dey naa

Bae i nvr chop o

wanna buy me dinner? sad
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:04pm On Mar 01, 2015
ijecks:
see dem, fine boi ko fine boi ni. infact erisegun and tolust na d most handsome
tnks4 d compliment*
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:05pm On Mar 01, 2015
ijecks:
see dem, fine boi ko fine boi ni. infact erisegun and tolust na d most handsome

You dare call other guys handsome where I dey..... That's it... I knew ... Oh lawd! Where is my lawyer
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:05pm On Mar 01, 2015
xray2:


We the fine boys sef dey greet you cheesy
See all dis ones be giving their self hope grin lol
It's allowed
Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:05pm On Mar 01, 2015
Owliver:
hmmm I can see you and ijecks are having a good time... Daz good grin
hu and hu,dat guy dat shitted on me after all my infestments
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:06pm On Mar 01, 2015
Electronzeez:


eri yin daru.....repu wot?.
No be me and tawa baff you yesternight we u fall inside gutter.

Oloti oshi....shiorrr!!.

Kontinu!

you know say dem talk say snake wey nur respect himself na en small shudren dey take do belt

ah go deal with you

(1) (2) (3) ... (456) (457) (458) (459) (460) (461) (462) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.