Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,196,329 members, 7,961,064 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 03:11 PM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (460) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3660327 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (457) (458) (459) (460) (461) (462) (463) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:06pm On Mar 01, 2015
babatawa:


Bae i nvr chop o

wanna buy me dinner? sad
Come make we go chop ewa agonyi grin





Welcum u all 2 d new page
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:07pm On Mar 01, 2015
erisegun:
tnks4 d compliment*

Make una help this guy hold him head oh... E go soon burst
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:07pm On Mar 01, 2015
xray2:


We the fine boys sef dey greet you cheesy

Ma go ara e
Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:07pm On Mar 01, 2015
xray2:


You dare call other guys handsome where I dey..... That's it... I knew ... Oh lawd! Where is my lawyer
hurry o sharp sharp,
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 8:08pm On Mar 01, 2015
ijecks:
hu and hu,dat guy dat shitted on me after all my infestments
haha your funny. Forgive him. He's my brother
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:08pm On Mar 01, 2015
mayorsweet:
hehehehe grin d boy na scape goat...e no dey hear word

mayorsweet be like say him need more drillin
Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:09pm On Mar 01, 2015
erisegun:
tnks4 d compliment*
you are welcome dear
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:10pm On Mar 01, 2015
ijecks:
see dem, fine boi ko fine boi ni. infact erisegun and tolust na d most handsome


erisegun wey be like kamoru oni taya


nd that toluxt wey be like mukaila eleran

smh
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:10pm On Mar 01, 2015
babatawa:
*in bigiano's voice*

4th of july na the date o

naso me nd ma guyz siddon we relate o

coz na our success we dey try celebrate o

u see! u cannot afford to cum late o

girlz dem yappa yhu can start to relate o

nur go fit invite una come our party make una nur shayo

all of una must shayo grin
oloshi* oloti
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 8:10pm On Mar 01, 2015
babatawa:


Most definitely bruh

Gat different peeps covering diff aspects of the job

erisegun ; the bricklayer

doublezero7; Carpenter /furniture

kingphilip; electrician

Owliver; Systems /internet connections

richybanky; security

Sleekyonyx, pinkiepetite are gon be the cafe attendants

plus othere contributions from Enqr Walexsammy and one Mayorsweet like dat

everythn s gon work awt just fine bruh
undecided undecided

Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:11pm On Mar 01, 2015
xray2:


The real question should be 'how many things have you avoided doing the same mistake everytime" my withdrawal method na baba. I be expert

awe yi sha

gimme 5mins lemme comprehend this english
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:12pm On Mar 01, 2015
Inkyillusion:
nope. Chelsea no reach.

I'm nur chelsea fan buh u knw say na true i talk
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:12pm On Mar 01, 2015
babatawa:



Bruh! shey yunnoh i dnt indulge in such unGodly acts
Hmmm...dont let us wash our dirty linen in public...u knw am a good guy
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:12pm On Mar 01, 2015
xray2:


You dare call other guys handsome where I dey..... That's it... I knew ... Oh lawd! Where is my lawyer
jealosy jealosy
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:13pm On Mar 01, 2015
erisegun:
tnks4 d compliment*

dey there make pant dey wear u
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 8:13pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:

Ah electronzeez I 4get 2 regard u chai Mr ug-lee tongue ain't crushing ee

if chidexsmokey catch you....i nor de oo.
Re: Nysc 2015 Batch A by xray2: 8:13pm On Mar 01, 2015
ijecks:
hurry o sharp sharp,

Yes... I'm calling the lawyer to help us with the papers of that land we just bought.. smiley
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:13pm On Mar 01, 2015
Lol @ babatawa ur head is there, I like their posts
Me am goin 2 be d madam
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 8:14pm On Mar 01, 2015
olayinmol:


Yes oooo ,from d faculty of Veterinary Medicine n a Zikite cheesy[
n u?
Department of Medical Physiology. Repping Queen Idia hall!. Nice to meet u
Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:14pm On Mar 01, 2015
babatawa:



erisegun wey be like kamoru oni taya


nd that toluxt wey be like mukaila eleran

smh
hey eh someone is fueling my anger,hw can u call my most loving taya,ah even mu mu mu.....mu wetin sef
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:14pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:

Come make we go chop ewa agonyi grin





Welcum u all 2 d new page

hope nur b that ewa wey dey make person mess anyhw

thanx bae
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:14pm On Mar 01, 2015
xray2:


Make una help this guy hold him head oh... E go soon burst
lolzzzzzzzzz! Dat compliment dy mak me feel like obama

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 8:14pm On Mar 01, 2015
sparkleRed:
I think I need 2 start following up wit u guys nw, ehen wetn dey sup 4 dis house, una don chop, all d fine gals I hail ooh
All d ugly boys erisegun, kingphillip, tolusx, doublezero7, babatwa
And d fyne boys dem knw theirselves grin ow una dey naa

So I am ugly, bah? If I catch u ehn, I will kiss u! cheesy
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:14pm On Mar 01, 2015
babatawa:


mayorsweet be like say him need more drillin
Yea...u got it! u need more drilling
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:15pm On Mar 01, 2015
459
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:15pm On Mar 01, 2015
babatawa:


hope nur b that ewa wey dey make person mess anyhw

thanx bae

Omo dis one sweet, I wonder if she dey wash yansh put sef
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 8:16pm On Mar 01, 2015
babatawa:



erisegun wey be like kamoru oni taya


nd that toluxt wey be like mukaila eleran

smh
na tiger go chop dat ur dirty mouth* olori dudu oshi
Re: Nysc 2015 Batch A by Luchiana1(f): 8:16pm On Mar 01, 2015
I am so excited.. Tomao is d day..cant wait..
Re: Nysc 2015 Batch A by ijecks(f): 8:16pm On Mar 01, 2015
Owliver:
haha your funny. Forgive him. He's my brother
forgive ko forgive ni
Re: Nysc 2015 Batch A by sparkleRed(f): 8:16pm On Mar 01, 2015
doublezero7:


So I am ugly, bah? If I catch u ehn, I will kiss u! cheesy
(˘̯˘ ) taa kiss who angry
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:16pm On Mar 01, 2015
erisegun:
oloshi* oloti

And i must nur see ur hand near any bottle
Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 8:17pm On Mar 01, 2015
richybanky:

undecided undecided

doin ur job already

nice

(1) (2) (3) ... (457) (458) (459) (460) (461) (462) (463) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.