Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,992 members, 7,949,347 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 07:15 AM

Need U Guys Prayer - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Need U Guys Prayer (2237 Views)

. / Big Tummy Or BBW Issue..... How Do U Guys Do It / Have Any Of U Guys Experience Dis B4? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 8:14pm On Mar 08, 2015
Orijin101:

jez pm me with my own wink
make the money enter first
Re: Need U Guys Prayer by Nobody: 8:21pm On Mar 08, 2015
op u dey gamble?undecided cheesy
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 8:36pm On Mar 08, 2015
sneak3:
You don lose already @op... Make we pray for u abi thunder fire u there..you go bet against my team

Start de play another 30 game o because arsenal de win tomorrow.

Gunners till eternity..
i no play against any team oh... If una won win abeg WIN with 1 or 2 goals pls, if una score pass... Na God GO punish... Make i no talk
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 8:42pm On Mar 08, 2015
Phikom:
D game type na under 2.5 rite?....surely dem won't score mur dan 2goals...my best wishes bro...
thank u bro
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 8:48pm On Mar 08, 2015
prettythicksme:
op u dey gamble?undecided cheesy
is not gamble, i call it mind game... To check if ur smartundecidedundecided
Re: Need U Guys Prayer by Nobody: 8:50pm On Mar 08, 2015
ghost1718:
lmao?? Have won 500k x2, so no be this one go make me run mad nah
you've won 500k twice?..nd ur neck still long?..Lool..
Re: Need U Guys Prayer by Nobody: 8:57pm On Mar 08, 2015
ghost1718:
is not gamble, i call it mind game... To check if ur smartundecidedundecided
undecided
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 9:13pm On Mar 08, 2015
prettythicksme:
undecided
i never no ur way
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 9:21pm On Mar 08, 2015
MimeeTee:
you've won 500k twice?..nd ur neck still long?..Lool..
those white men is playing with my level in football... So i want to prove then wrong
Re: Need U Guys Prayer by Forzap: 9:37pm On Mar 08, 2015
Bro abeg,I go nid ur tips....dis 1960 don nearly finish me cry
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 10:26pm On Mar 08, 2015
Forzap:
Bro abeg,I go nid ur tips....dis 1960 don nearly finish me cry
dude no problem just be visiting this place every friday to collect booking number


note, i dont play 1960, i only play bet9ja.com
Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 7:17am On Mar 09, 2015
ghost1718:
i'll be dropping the booking number here every weekend

do u only play on weekends
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 10:29am On Mar 09, 2015
overdrive:


do u only play on weekends
i do play mid weeks, but mostly weekends is the best
Re: Need U Guys Prayer by 2dice(m): 12:30pm On Mar 09, 2015
Op how i wish you play The Game
Man U vs Arsenal Handicap 1:0..
But anyways
ye shall mark them self but ye shall not see thy net more than 2wice !!
Re: Need U Guys Prayer by Forzap: 10:07pm On Mar 09, 2015
Ticket ti wogbo oo cry embarassed
Re: Need U Guys Prayer by Forzap: 10:10pm On Mar 09, 2015
Welbeck ooo shocked
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 10:30pm On Mar 09, 2015
Forzap:
Ticket ti wogbo oo cry embarassed
arsenal has eaten my heart


See my 2,5 million Is on fire


i don die oh,
Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 11:36pm On Mar 09, 2015
ghost1718:
arsenal has eaten my heart


See my 2,5 million Is on fire


i don die oh,

Take heart.
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 11:51pm On Mar 09, 2015
overdrive:


Take heart.
The one there have eaten finish shai... I don die oooh

bross Abeg, u get rope make i use hang myself... If i die finish i go return am??
Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 12:37am On Mar 10, 2015
ghost1718:
The one there have eaten finish shai... I don die oooh

bross Abeg, u get rope make i use hang myself... If i die finish i go return am??

Na otapiapia I get u go manage.
Re: Need U Guys Prayer by ghost1718(m): 8:15am On Mar 10, 2015
overdrive:


Na otapiapia I get u go manage.
E no fit kill me na only rich fit
Re: Need U Guys Prayer by overdrive(m): 1:11pm On Mar 10, 2015
Meanwhile when are u dropping games for us I need to hammer too.

(1) (2) (Reply)

My Experience With A Runz Girl / a / A Lesson I Learnt The Hard Way Yesterday Night!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.