Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,728 members, 7,889,336 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 09:39 AM

Nysc 2015 Batch A - NYSC (811) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3603053 Views)

NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (808) (809) (810) (811) (812) (813) (814) ... (2429) (Reply) (Go Down)

Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:11am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
ur own is divided by 4 of owliver's own and datz like 0.000001 now tell me whose own be like nepa pole wey dem use tree do?
same thing babatawa told me. That segun is taller than me. Well, am not too tall o but segun don't look tall at alllllll....... Pictures deceiving people since the days of Josiah and isiah
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:11am On Mar 14, 2015
See 007 dy peep. My frnd cum outside here jor.wetin dy do shildren of nowadays see. Ahan! To greet na wahala. Iffa knock ya head wo! Ur eye go see double
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:11am On Mar 14, 2015
Owliver:
lolz* so shall we wait and see. July4th I the judgment day. The D-day
yimu! dat day don reach finish sha
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:12am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
ur own is divided by 4 of owliver's own and datz like 0.000001 now tell me whose own be like nepa pole wey dem use tree do?
jesussssss
Re: Nysc 2015 Batch A by sofdoc(m): 10:14am On Mar 14, 2015
@sodiqyinka abeg did u get any update from c14 batch members abt the error made on their dob on d green card. If they were affected or if thr schls sent their own data 2 nysc 4 d nysc cert.
Know u don't o me shii...buh fanks 4 ur reply.
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:14am On Mar 14, 2015
emenyk4real:


(in nwa Aba voice )
Enyia were ya nwayo there
bia! ichere no nani gi no ebea eeh?
isuola French, suo German, suo Yoruba, anyi agba nkiti

eeh are u trying to intimidate us here?

were ya nwayo Biko
ewooooo! Bia! Calm down o. Ko fi ara buruku bale
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:14am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
yimu! dat day don reach finish sha
before that day sef make we meet na. Ahan our place no even far grin come make I buy you mama peace pepper soup for bus stop. You dey come?
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:16am On Mar 14, 2015
Owliver:
same thing babatawa told me. That segun is taller than me. Well, am not too tall o but segun don't look tall at alllllll....... Pictures deceiving people since the days of Josiah and isiah
yea zeez said so too. segun is not tall oo. person wey b say I dey tap him ogo for primarysch days! hhhhehehheheee
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 10:16am On Mar 14, 2015
emenyk4real:


(in nwa Aba voice )
Enyia were ya nwayo there
bia! ichere no nani gi no ebea eeh?
isuola French, suo German, suo Yoruba, anyi agba nkiti

eeh are u trying to intimidate us here?

were ya nwayo Biko
eeh eeh, nwa Aba ibem, kee nke neme
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:17am On Mar 14, 2015
erisegun:
jesussssss
thou shall nur call d name of thy lord in vain!!!!!
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:18am On Mar 14, 2015
sad
erisegun:
ewooooo! Bia! Calm down o. Ko fi ara buruku bale

Eew!! sad
erisegun:
ewooooo! Bia! Calm down o. Ko fi ara buruku bale

Eew!!
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:18am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
yea zeez said so too. segun is not tall oo. person wey b say I dey tap him ogo for primarysch days! hhhhehehheheee
you? Tap ogor? Hahahahahahahahaha make I trek go ghana if ur hand reach MI hin chest sef. Smh undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:19am On Mar 14, 2015
Owliver:
before that day sef make we meet na. Ahan our place no even far grin come make I buy you mama peace pepper soup for bus stop. You dey come?
u dey enter today ni? I no sure o
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:20am On Mar 14, 2015
Owliver:
you? Tap ogor? Hahahahahahahahaha make I trek go ghana if ur hand reach MI hin chest sef. Smh undecided
ask erisegun na. himself no fit deny am
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:21am On Mar 14, 2015
Walexsammy:
eeh eeh, nwa Aba ibem, kee nke neme

nna anokwam ya o (even though say I no be Nwa Aba )

lekwa ndia choro ka agbara ha oso
Re: Nysc 2015 Batch A by Maxcollins042(m): 10:21am On Mar 14, 2015
Page 810,breaking batch A 2014 record on its way

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:21am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
u dey enter today ni? I no sure o
am not coming there jare. Na you go come na.... I went to that cafe at adetola again sef That cafe attendant told me "one short yellow fine girl come after we leave" na you abi Looolz I tell am say na my GF hin shake me grin say wa sere badt guy my head begin increase sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:22am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
ask erisegun na. himself no fit deny am
may God save you from the implications of lies. sad
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:23am On Mar 14, 2015
Owliver:
you? Tap ogor? Hahahahahahahahaha make I trek go ghana if ur hand reach MI hin chest sef. Smh undecided
ahan! I go tall pass MI na grin[quote author=Owliver post=31604549] you? Tap ogor? Hahahahahahahahaha make I trek go ghana if ur hand reach MI hin chest sef. Smh undecided
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:24am On Mar 14, 2015
See as I keep broom beside me dey press fone. Lemme goan APC the house. I don come. My wahala loading............. grin
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:25am On Mar 14, 2015
Owliver:
am not coming there jare. Na you go come na.... I went to that cafe at adetola again sef That cafe attendant told me "one short yellow fine girl come after we leave" na you abi Looolz I tell am say na my GF hin shake me grin say wa sere badt guy my head begin increase sad
lolz for real? ya lying joooooo. wen did u go? is it after dat day?
Re: Nysc 2015 Batch A by Walexsammy(m): 10:25am On Mar 14, 2015
emenyk4real:


nna anokwam ya o (even though say I no be Nwa Aba )

lekwa ndia choro ka agbara ha oso
aza'kwala obere nwa'hun, oche m'anyi ga gbara ya oso

1 Like

Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:26am On Mar 14, 2015
Owliver:
may God save you from the implications of lies. sad
I ain't lying jooor! ask him! erisegun oya
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:27am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
lolz for real? ya lying joooooo. wen did u go? is it after dat day?
Yesss... I was there on monday. Ask mayo.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:29am On Mar 14, 2015
Owliver:
Yesss... I was there on monday. Ask mayo.
heheen ko so fu wa na
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:31am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
yea zeez said so too. segun is not tall oo. person wey b say I dey tap him ogo for primarysch days! hhhhehehheheee
lolz.. Tin ba mu e
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:31am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
gbeborun

Aitete catch thief, ole wa mun oloko
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:32am On Mar 14, 2015
Owliver:
you? Tap ogor? Hahahahahahahahaha make I trek go ghana if ur hand reach MI hin chest sef. Smh undecided
lolz
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:33am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
ask erisegun na. himself no fit deny am
see lie. Me na ur senior4 sch nah
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 10:34am On Mar 14, 2015
Owliver:
guest ofcos grin
we go soon ban all guest viewing this thread
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:35am On Mar 14, 2015
pinkiepetite:
yea zeez said so too. segun is not tall oo. person wey b say I dey tap him ogo for primarysch days! hhhhehehheheee

Segun tall gbagbe oshi......owliver self tall......but sheyman and shege i no sabi who tall pass.
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:36am On Mar 14, 2015
erisegun:
lolz.. Tin ba mu e
yimu

(1) (2) (3) ... (808) (809) (810) (811) (812) (813) (814) ... (2429) (Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.