Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,362 members, 7,998,706 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 02:40 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3685052 Views)
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (927) (928) (929) (930) (931) (932) (933) ... (2429) (Reply) (Go Down)
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:32pm On Mar 22, 2015 |
chidexSmokey: You sha no wan make i sell your sister. Okay because of you i go pity her. 1 Like |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:33pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:werey. We've always derailed this thread to move it fast. Why una dey run from politics talk na. Besides, I don't like politics section so many kids there who won't reason normal |
Re: Nysc 2015 Batch A by Electronzeez(m): 10:34pm On Mar 22, 2015 |
Ogbenijhybo: Camera de decieve you.....damiesan na true say phillip black like adi dudu |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:34pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: U sef fvck up! U see that hin rock of a head still dey follow am argue! Menkey ni e! |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:34pm On Mar 22, 2015 |
busyinks:you welcome... |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:35pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:yimu*ma ga ara e |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:35pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:na ikole E stay sef. Yuck* village |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:37pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:I only hope... Am not in support of "Jonadunce" as you people call him. Am just again buhari. But all join. |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:37pm On Mar 22, 2015 |
Electronzeez: you're trying to confirm? Adonbelivit.. how many things I wan talk wey I go dey lie? |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:37pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:who tell u*go dia go drop dis topic if e sure4 u*na buhari fans go finish u wit #sai Buhari# |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:38pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:you need slap. |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:39pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:na there you go see 300liks for "sai baba" people wey no get PVC you know naija youths no dey ever vote na hahahaha |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:39pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:alaya wa! Woju o |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:40pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: good point made!!! FUN... we pray so ooo... na Fun we want not war ooo |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:40pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:hehehe...Ikole still better some villages bro...my own village na Igede |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:41pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: U go just die! Slap me ke? The last person wey try am...ehn, ask Sleekyonyx wetin happen! Ote! |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 10:41pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:serious one |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 10:41pm On Mar 22, 2015 |
erisegun: *egbon* inspiration just come since I don see Busyinks nii ooo.. |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:42pm On Mar 22, 2015 |
Ogbenijhybo:war no fit happen jol... If buhari wins I hope hin no go do werey o but if Jonathan win another useless four years loading........... |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:43pm On Mar 22, 2015 |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:43pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:Loolz* don't got idea o. Na only ikole I know for dia. |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:43pm On Mar 22, 2015 |
erisegun:Na politics section mad pass make u people visit there,den go show una pepper |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:44pm On Mar 22, 2015 |
doublezero7:you wey lazy. Gbaaainnn* |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:45pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:someone go make good point them go just come say "sai buhari... GEJ till 2019 and people go dey like... Asiiin, no one cares about the point made. So lame 1 Like |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:46pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:I don forget say u be Jew...fake Edo boy |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:47pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:Sai Buhari! |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:I actually like being addressed as "A nigerian" alone... its not inportant weda I be edo sef loooolz* |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 10:48pm On Mar 22, 2015 |
mayorsweet:no Vacancy in aso rock till 2019 |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:50pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:Dey deceive urself...whether dos goats wey dey kill people anyhow sabi say we be 1 Nigerian...my prayer be say make dem post u go north and ur redeoloyment no go work...na den u go knw say we no be 1 Nigerian |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:54pm On Mar 22, 2015 |
Owliver:Saturday don reach |
Re: Nysc 2015 Batch A by doublezero7(m): 10:54pm On Mar 22, 2015 |
Owliver: So na me be werey? Gosh! I don mark ur face! |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 10:55pm On Mar 22, 2015 |
(1) (2) (3) ... (927) (928) (929) (930) (931) (932) (933) ... (2429) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |