Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,347 members, 7,998,665 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 10:57 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / Nysc 2015 Batch A (3684955 Views)
NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library / Just Got My NYSC 2015 Batch A Call Number Via Sms (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (960) (961) (962) (963) (964) (965) (966) ... (2429) (Reply) (Go Down)
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:29pm On Mar 24, 2015 |
luvlycutebay:make una sef talk in parables jo. I don't like intimidation |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:30pm On Mar 24, 2015 |
noordean:Av collected it and dey collected my ID card cus is part of wat u going to tender if u want to collect ur certificate bt as a mushin guy I went to general office and collected d new I'd card, d guy asked for d old card cus I must drop it before I can collect d new one I told d guy dat I lost my ID card since part 1 and never bothered to collect anoda one since dept already issued to whom it may concern for me I now dropped d to whom and wrote d new I'd card collected my me on d to whom den append signature and date na d new I'd card go follow me go camp tho it's already expired since last year June |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:31pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:na God hand E dey ooooh my bloda |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:32pm On Mar 24, 2015 |
noordean:Lols.. I dey view everything bro, fine fine babes just dey waka pass up and down |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:33pm On Mar 24, 2015 |
Owliver:Lols.. I love my life cus no food wey I no fit chop, so far say I dey see peeps dey chop am, me sef go join dem |
Re: Nysc 2015 Batch A by noordean(m): 1:34pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:Alrite bro |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:35pm On Mar 24, 2015 |
Dkunlexy1:I submitted d old one to dem at exam and records bt already collected d new one frm general office before going to Senate.. Bt I nack d guy super story before giving me d new I'd card |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 1:35pm On Mar 24, 2015 |
luvlycutebay:shoro niyen?so u no fit buy anoda tin cum abi*smh* |
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 1:37pm On Mar 24, 2015 |
babatawa:hehehehe....I cldnt help but quote this. Shey its my bestie u are calling travellin bag eh? Naughty fella! |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 1:38pm On Mar 24, 2015 |
Owliver:food no go kee u one day*smh* |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:41pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:so you can eat boiled lizard garnished with fried crocroach Because na watin dem erisegun dey eat for house |
Re: Nysc 2015 Batch A by Owliver(m): 1:42pm On Mar 24, 2015 |
erisegun:the slap wey I go give you dey ibadan express way E dey come |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:42pm On Mar 24, 2015 |
RFella:no b me do u now |
Re: Nysc 2015 Batch A by Gracyel(f): 1:43pm On Mar 24, 2015 |
Walexsammy: Thanks Walex... |
Re: Nysc 2015 Batch A by megawax8: 1:43pm On Mar 24, 2015 |
Gracyel: *smiles* |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 1:46pm On Mar 24, 2015 |
Estellar:hope u r very strong now sweetie have the best of the day |
Re: Nysc 2015 Batch A by Dkunlexy1(m): 1:47pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:make mesef go prepare my super story |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:52pm On Mar 24, 2015 |
Dkunlexy1:Lols, bt dat lady wey be HOD secretary get skunt for head, she just dey do somehow say I must submit my old I'd card before collecting d new one bt d guy na confirm guy.. Make sure say ur super story dey emotional gan so dat u no go enter 1 chance |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 1:54pm On Mar 24, 2015 |
Owliver:Lmao, no be dat kind tin bro, u wan make I die quick quick ni bt wait ooooo shey erisegun relate to Jet Li and Jackie Chan ni |
Re: Nysc 2015 Batch A by Ogbenijhybo(m): 1:56pm On Mar 24, 2015 |
doublezero7: aiit mahn! |
Re: Nysc 2015 Batch A by Dkunlexy1(m): 1:59pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:lol,na touching story i go tell am u knw woman can be very emotional. |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:02pm On Mar 24, 2015 |
Dkunlexy1:Accepted if na dose mama wey dey work for general office bt dat HOD secretary get as e be.. Tank God say e don go down small for her body cus she dey harsh like anything wen she get belle |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:03pm On Mar 24, 2015 |
babatawa:na seni ya'yan jiki ka |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 2:08pm On Mar 24, 2015 |
Owliver:lolzzzz!!! Werey re ooooooo |
Re: Nysc 2015 Batch A by Dkunlexy1(m): 2:09pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:i guess u wont ave any reason to visit skul again b4 u go camp? |
Re: Nysc 2015 Batch A by erisegun: 2:10pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:my bloda,I tire oooooooooooo*we no dy chop da kind tin 4 soweto wey I cum 4rm nah*smh* |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:12pm On Mar 24, 2015 |
Electronzeez:no b u I quote person quote u I quote the person u say I quote u |
Re: Nysc 2015 Batch A by kingphilip(m): 2:15pm On Mar 24, 2015 |
richybanky:ur id card nko |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 2:22pm On Mar 24, 2015 |
richybanky: Haven't got my certificate yet, just "To whom" Cc: richybanky "did you drop your ID card |
Re: Nysc 2015 Batch A by Nobody: 2:23pm On Mar 24, 2015 |
noordean: Not yet |
Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 2:27pm On Mar 24, 2015 |
kingphilip:Shey u be OAU guy ni U sha like to dey pass ur boundary |
Re: Nysc 2015 Batch A by richybanky(m): 2:27pm On Mar 24, 2015 |
DamiEsan:Yes I dropped it cus no way u can collect ur certificate without dropping ur skul I'd card.. Dat means u collected ur to whom last year ni yen meaning u supposed to go with C14 |
(1) (2) (3) ... (960) (961) (962) (963) (964) (965) (966) ... (2429) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |